billy25 at 19-01-2011 11:27 AM (13 years ago) (m) she no dey gree anyone ooo she just they like dat
She will remain a Rev. sister then... mayb that's hw she wants it! Posted: at 19-01-2011 11:27 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
oyindabty at 19-01-2011 11:28 AM (13 years ago) (f) that babe fcukup wetin happen at 36 hmmmmm infact my papa go kill me if na me
d thing no just hungry ha ooo, and she dey pursue any man wey come her way infact she need to watch her head 4 inside river Niger ooo fast fast Posted: at 19-01-2011 11:28 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pointzero at 19-01-2011 11:30 AM (13 years ago) (m) una good morning ooohhh
Ina kwana uku! Inya ge dia' yaya jiki? sophie abeg which kain fake hausa be this one she wan say yaya aiki
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-01-2011 11:30 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
waco at 19-01-2011 11:31 AM (13 years ago) (m) bb help me find out if her bwest has been tampered with. besides her bwest BIG well well? abi the thing don dey look ground?
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 19-01-2011 11:31 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
solojaro at 19-01-2011 11:38 AM (13 years ago) (m) wetin u want take her do ehn
O.K I want to advice her face to face and alone. talk ya advice here i go tell ha Eh yaa, you don for my hand. Posted: at 19-01-2011 11:38 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
solojaro at 19-01-2011 11:41 AM (13 years ago) (m) una good morning ooohhh
Ina kwana uku! Inya ge dia' yaya jiki? lafia' Posted: at 19-01-2011 11:41 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 19-01-2011 11:44 AM (13 years ago) (f) she no dey gree anyone ooo she just they like dat
She will remain a Rev. sister then... mayb that's hw she wants it! not in ha mind at all Posted: at 19-01-2011 11:44 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 19-01-2011 11:46 AM (13 years ago) (m) abeg i fit come meet am?
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-01-2011 11:46 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 19-01-2011 11:46 AM (13 years ago) (f) bb help me find out if her bwest has been tampered with. besides her bwest BIG well well? abi the thing don dey look ground?
waco na virgin at 36 we dey talk about Posted: at 19-01-2011 11:46 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 19-01-2011 11:47 AM (13 years ago) (f) that babe fcukup wetin happen at 36 hmmmmm infact my papa go kill me if na me
d thing no just hungry ha ooo, and she dey pursue any man wey come her way infact she need to watch her head 4 inside river Niger ooo fast fast lol Posted: at 19-01-2011 11:47 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 19-01-2011 11:48 AM (13 years ago) (f) abeg i fit come meet am?
all dis dudes wey full for hia una no get advice for mouth na until una see am nawa for una oo Posted: at 19-01-2011 11:48 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 19-01-2011 11:51 AM (13 years ago) (m) abeg i fit come meet am?
all dis dudes wey full for hia una no get advice for mouth na until una see am nawa for una oo wetin i go advise......................u said she dey reject anybody,so i wan come see if she reject me too dats all
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-01-2011 11:51 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 19-01-2011 11:55 AM (13 years ago) (f) i hear u ya height sef dey fear me make u no go cover person daughter Posted: at 19-01-2011 11:55 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
grace200 at 19-01-2011 01:03 PM (13 years ago) (f) She need to go for deliverance ! nor be small tin..it's only Baba God that will Help her Posted: at 19-01-2011 01:03 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Pointzero at 19-01-2011 01:05 PM (13 years ago) (m) i hear u ya height sef dey fear me make u no go cover person daughter
how u take know ma height?
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-01-2011 01:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 19-01-2011 01:07 PM (13 years ago) (m) reading Posted: at 19-01-2011 01:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i hope her present state is not as a result of being choosy when she had the opportunity? Posted: at 19-01-2011 01:08 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
blessedme at 19-01-2011 01:09 PM (13 years ago) (f) i hear u ya height sef dey fear me make u no go cover person daughter
how u take know ma height? i don see am now Posted: at 19-01-2011 01:09 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 19-01-2011 01:11 PM (13 years ago) (m) i hear u ya height sef dey fear me make u no go cover person daughter
how u take know ma height? i don see am now 4 where u see am?
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-01-2011 01:11 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ima mmi, how are you doing? Posted: at 19-01-2011 01:12 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |