kebella at 24-01-2011 11:46 AM (13 years ago) (f) What kind of encouragement? Uhhhhhhhh....it is secret
I SEE ....... START BY SENDING UR CREDIT CARD NUMB
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 24-01-2011 11:46 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 24-01-2011 11:47 AM (13 years ago) (f) My Bid of MTN400 still dey Lead oo so u bid for person wey dey 36 yrs............................kennee u fall ma hand oohh u want put sand for ma garri abi Posted: at 24-01-2011 11:47 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 24-01-2011 11:53 AM (13 years ago) (f) yet another bidder 200dollars
so 100pounds still leading follow by 200dollars mr kennee maintain a third position
mr y are u angry abeg no spoil market for me oooo
200dollars is Bigger than 100pounds Who ARE THESE INVISIBLE BIDDERS?? bia y u dey vex na, u do like this come spoil market for me oo Posted: at 24-01-2011 11:53 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 24-01-2011 11:54 AM (13 years ago) (f) @ Poster if you are the one you let us know, na 2 things fit cause am, (1) Maybe she is not beautiful (2) Maybe her labia Minora has been mistakenly cut off with the labia majora. I don't think it is possible.
lolz what has the cutting of labia got to do with this ? i tire oo, abeg help me ask am again Posted: at 24-01-2011 11:54 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 24-01-2011 11:57 AM (13 years ago) (f) Am in love but i didnot see the right person to love. what will i do naija pals. tel me.
heheheheheheeeeeeeeeeeee !!! so what/who are u in love with then ? keep asking the deceiver that is in love, but did not see the right person to love. Remain heart broken. Keep looking for money and the highest bidder. As far as I am concerned, this person is the one that looses the suitors and uses money as a barrier to keep men away. pls mind ya words here, we are only catchin fun pls Posted: at 24-01-2011 11:57 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 24-01-2011 12:15 PM (13 years ago) (f) OFCORSE I WIL ACCEPT THAT ON 1 CONDITION
hmmmm....dnt get ur hopes high, bt wot condition?I NEED EVERY THING IN WHITE , BIG VIRGIN PEACOCK, VIRGIN RAT, VIRGIN COCKROCH, VIRGIN RAM N' WHITE VIRGIN SCHNAPPS now i know that u are a woman alawo Posted: at 24-01-2011 12:15 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 24-01-2011 12:31 PM (13 years ago) (f) YU AGAIN !!! WHEN DID YU COME BACK FRM CAMP WETIN ALAWO
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 24-01-2011 12:31 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 24-01-2011 12:46 PM (13 years ago) (f) i tell u say i dey go camp? meanwhile na native doctor dey request for all those kain things for cleansing and i dnt want to believe dat u are one Posted: at 24-01-2011 12:46 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kalsboy at 24-01-2011 01:31 PM (13 years ago) (m) men dats reeeeeely cooool.wish her d best Posted: at 24-01-2011 01:31 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
kebella at 24-01-2011 01:52 PM (13 years ago) (f) i tell u say i dey go camp? meanwhile na native doctor dey request for all those kain things for cleansing and i dnt want to believe dat u are one AM WARNING YU OOOOOOO, I WIL TAKE YU BACK THERE IF YU DONT TAKE TYME,
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 24-01-2011 01:52 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Ifogra at 24-01-2011 02:26 PM (13 years ago) (m) ummmmmmm...na wa. ur condition show say u still want am 2 stay till thy kingdom come Posted: at 24-01-2011 02:26 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
blessedme at 24-01-2011 02:29 PM (13 years ago) (f) i tell u say i dey go camp? meanwhile na native doctor dey request for all those kain things for cleansing and i dnt want to believe dat u are one AM WARNING YU OOOOOOO, I WIL TAKE YU BACK THERE IF YU DONT TAKE TYME, bia gimme d tyme naaaaa Posted: at 24-01-2011 02:29 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 24-01-2011 02:44 PM (13 years ago) (f) ummmmmmm...na wa. ur condition show say u still want am 2 stay till thy kingdom come
YEA MAKE SHE REMAIN THERE, YU NO GET MONEY DEY EYEZ WETIN SHE PACKAGE 4 36YRS , LIVE D ELDERS 2 ENJOY WHAT IS DUE 2 THEM, YU THINK 36YRS PRESERVATION IS A JOKE 4 ANY MAN
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 24-01-2011 02:44 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dirtykid at 24-01-2011 03:05 PM (13 years ago) (m) The Lady still need Help ??
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 24-01-2011 03:05 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 24-01-2011 03:07 PM (13 years ago) (f) I THINK YU CAN HELP HER OUT DIRTY
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 24-01-2011 03:07 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 24-01-2011 03:07 PM (13 years ago) (f) i tell u say i dey go camp? meanwhile na native doctor dey request for all those kain things for cleansing and i dnt want to believe dat u are one AM WARNING YU OOOOOOO, I WIL TAKE YU BACK THERE IF YU DONT TAKE TYME, bia gimme d tyme naaaaa WAIT AM COMING
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 24-01-2011 03:07 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dirtykid at 24-01-2011 03:09 PM (13 years ago) (m) I THINK YU CAN HELP HER OUT DIRTY
Really? so what are they waiting for? someone should direct her proper to the right destination, so i can cure her Never known man sickness
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 24-01-2011 03:09 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ok Posted: at 24-01-2011 03:17 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
jigaxsol at 24-01-2011 03:19 PM (13 years ago) (m) Hmmm! Old virgine.... Posted: at 24-01-2011 03:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 24-01-2011 03:22 PM (13 years ago) (f) dirty not for free so many contestant so we are in a bidding competion and d highest bidder gets her so put ya down Posted: at 24-01-2011 03:22 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |