Super Falcons' Striker, Desire Weeps As She Apologies To Nigerians Over Penalty Miss (Page 2)

Date: 07-08-2023 8:35 pm (8 months ago) | Author: onuigbo felicia
1 [2]
- ButterGirl at 11-08-2023 02:10 PM (8 months ago)
(f)
Quote from: Panaki on 11-08-2023 12:04 PM
Typical Almajiri response.  Go and eat your Tuwo
Ntooorrrr.. nmeeeeee
Posted: at 11-08-2023 02:10 PM (8 months ago) | Newbie
Reply
- Panaki at 11-08-2023 02:32 PM (8 months ago)
(m)
Ode Buruku omo Alfa from Ilorin.
Posted: at 11-08-2023 02:32 PM (8 months ago) | Upcoming
Reply
- ButterGirl at 11-08-2023 05:13 PM (8 months ago)
(f)
Quote from: Panaki on 11-08-2023 02:32 PM
Ode Buruku omo Alfa from Ilorin.
U shit for church finish come wan relax. After u don write essay tire dey beg for debate sotey ur finger begin type rubbish wey no get meaning u wan come dey type one-liners. All d energy wey u use don waste like that without end result chai! Na ur type dem dey use learn work. I pray u live long enough so u serve as an example to the younger generation on how not to grow old. If u apply to ministry of education dem fit add ur life for B.Sc. Zoology under WILD ANIMALS SECTION make students dey study u as a unique specimen wey u b. E go b extra hustle for u make u get small money feed ur fellow cows for house wey u dey call family LOL
Posted: at 11-08-2023 05:13 PM (8 months ago) | Newbie
Reply
1 [2]