Pointzero at 19-01-2011 07:15 PM (13 years ago) (m) @Pointzero,i go flog u wit mortar pestle o!
E be like say u wan make i come dat ur toilet come remove ur network mast,carry am go put 4 una sittin room
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-01-2011 07:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 19-01-2011 07:16 PM (13 years ago) (m) .Your cousin needs privacy
wetin she dey private?.........................na arurumani dey disturb d girl you know the way african family home dey.full house,so she needs sum privacy to say those words and feel comfortable.which nigerian girl fit talk "i love you,i miss you,i want you," or any of those sweet words in front of their father. Why dem no go Backyard? What if she's cookin in the kitchen Bella my Sweetheart, dis Question na for Onyin to Answer, no be me
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 19-01-2011 07:16 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
full grown up girl....she's 27 Posted: at 19-01-2011 07:16 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
fuoski at 19-01-2011 07:17 PM (13 years ago) (m) @destiny itz nt all cals u ans in pulic na Posted: at 19-01-2011 07:17 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
xena15 at 19-01-2011 07:17 PM (13 years ago) (f) Point,E be like say e don tey u sleep 4 police station!
D devil must b using ur destiny 2 weave his pubic hair if u think imma change all ma colors 4 u! Posted: at 19-01-2011 07:17 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pointzero at 19-01-2011 07:19 PM (13 years ago) (m) full grown up girl....she's 27
oh hoh,una see am 27 yrs her mates never marry?
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-01-2011 07:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyin at 19-01-2011 07:20 PM (13 years ago) (f) full grown up girl....she's 27
seriously,leave her.its her business. Posted: at 19-01-2011 07:20 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
onyin at 19-01-2011 07:21 PM (13 years ago) (f) full grown up girl....she's 27
oh hoh,una see am 27 yrs her mates never marry? lol.maybe that call mean sumthing now.e no easy to find husband Posted: at 19-01-2011 07:21 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 19-01-2011 07:21 PM (13 years ago) (m) Point,E be like say e don tey u sleep 4 police station!
Tey ke,na we be d landlord 4 there,we don rent some apartment inside PS self...........................n we dey go there go relax anytime anyhow
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-01-2011 07:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bella100 at 19-01-2011 07:22 PM (13 years ago) (f) .Your cousin needs privacy
wetin she dey private?.........................na arurumani dey disturb d girl you know the way african family home dey.full house,so she needs sum privacy to say those words and feel comfortable.which nigerian girl fit talk "i love you,i miss you,i want you," or any of those sweet words in front of their father. Why dem no go Backyard? What if she's cookin in the kitchen Bella my Sweetheart, dis Question na for Onyin to Answer, no be me sorry dear Posted: at 19-01-2011 07:22 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
onyin at 19-01-2011 07:24 PM (13 years ago) (f) My Dear Onyin l know jare
That's something to Expect in a Family House
yea. Posted: at 19-01-2011 07:24 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 19-01-2011 07:25 PM (13 years ago) (m) full grown up girl....she's 27
oh hoh,una see am 27 yrs her mates never marry? lol.maybe that call mean sumthing now.e no easy to find husband Onyin no talk dis thin make i begin dey suspect oohhh
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-01-2011 07:25 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fuoski.... i know, not all calls but this one too much cos i dey fear make she no collect my house and property from me through toilet and bathrooms call i fear women o... Posted: at 19-01-2011 07:25 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
xena15 at 19-01-2011 07:26 PM (13 years ago) (f) No wonda. Ur brain dey grow dada!
D devil must b using ur destiny 2 weave his pubic hair if u think imma change all ma colors 4 u! Posted: at 19-01-2011 07:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Q xena.....wetin point zero do you now.... Posted: at 19-01-2011 07:27 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Pointzero at 19-01-2011 07:27 PM (13 years ago) (m) No wonda. Ur brain dey grow dada!
hahahaha......................come which planet u come 4rm?
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-01-2011 07:27 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyin at 19-01-2011 07:28 PM (13 years ago) (f) .Your cousin needs privacy
wetin she dey private?.........................na arurumani dey disturb d girl you know the way african family home dey.full house,so she needs sum privacy to say those words and feel comfortable.which nigerian girl fit talk "i love you,i miss you,i want you," or any of those sweet words in front of their father. Why dem no go Backyard? What if she's cookin in the kitchen If she's cooking then its a different case.maybe do ask the caller to call back. Posted: at 19-01-2011 07:28 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
onyin at 19-01-2011 07:29 PM (13 years ago) (f) full grown up girl....she's 27
oh hoh,una see am 27 yrs her mates never marry? lol.maybe that call mean sumthing now.e no easy to find husband Onyin no talk dis thin make i begin dey suspect oohhh lol. Posted: at 19-01-2011 07:29 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 19-01-2011 07:30 PM (13 years ago) (m) lolz
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-01-2011 07:30 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@chiglamour..... i need to know sometimes about her for her safety....not only that, i don't trust ladies, she might be planning to sell off my house and properties
na wa oo hw she go plan such thing no think go dat side. if u know her as bad person u wnt even allow her to come stay with u Posted: at 19-01-2011 07:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |