xena15 at 19-01-2011 07:31 PM (13 years ago) (f) @destinyjunior,d boy dey wori well well!
D devil must b using ur destiny 2 weave his pubic hair if u think imma change all ma colors 4 u! Posted: at 19-01-2011 07:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@ xena you mean se brain too dey grow dada wonder shall neva saw....i bow for you o Posted: at 19-01-2011 07:33 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Pointzero at 19-01-2011 07:34 PM (13 years ago) (m) @destinyjunior,d boy dey wori well well!
na ur mouth dey worry no be me
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-01-2011 07:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bella100 at 19-01-2011 07:35 PM (13 years ago) (f) .Your cousin needs privacy
wetin she dey private?.........................na arurumani dey disturb d girl you know the way african family home dey.full house,so she needs sum privacy to say those words and feel comfortable.which nigerian girl fit talk "i love you,i miss you,i want you," or any of those sweet words in front of their father. Why dem no go Backyard? What if she's cookin in the kitchen If she's cooking then its a different case.maybe do ask the caller to call back. Men, I hate that...calling back again Posted: at 19-01-2011 07:35 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mallorca at 19-01-2011 07:37 PM (13 years ago) (m) she hides something!
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 19-01-2011 07:37 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xena15 at 19-01-2011 07:38 PM (13 years ago) (f) @destinyjunior,i no go talk again....
D devil must b using ur destiny 2 weave his pubic hair if u think imma change all ma colors 4 u! Posted: at 19-01-2011 07:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyin at 19-01-2011 07:38 PM (13 years ago) (f) .Your cousin needs privacy
wetin she dey private?.........................na arurumani dey disturb d girl you know the way african family home dey.full house,so she needs sum privacy to say those words and feel comfortable.which nigerian girl fit talk "i love you,i miss you,i want you," or any of those sweet words in front of their father. Why dem no go Backyard? What if she's cookin in the kitchen If she's cooking then its a different case.maybe do ask the caller to call back. Men, I hate that...calling back again so if you are cooking and he's calling your phone,wat do you do? Posted: at 19-01-2011 07:38 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
@chiglamour....she's not bad but, her own too much, if you happens to be in my shoes you will perhaps suspected her too Posted: at 19-01-2011 07:39 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
@poster must you listen to her conversation? infact men are the worse Posted: at 19-01-2011 07:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pointzero at 19-01-2011 07:41 PM (13 years ago) (m) @destinyjunior,i no go talk again....
ur mouth don dey leak abi?
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-01-2011 07:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 19-01-2011 07:41 PM (13 years ago) (f) CAN SUM1 TELL ME WAT IS GOING ON HERE
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 19-01-2011 07:41 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ok u know most people are just like dat dey like hide hide dey go dey do like rat so mk u free her or try talk to her to be a bit open. na only she 27 nt a small girl na Posted: at 19-01-2011 07:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
guys do same.
wrong phrase my dear rather u do the same n not guys pointzero it's just the simple truth Posted: at 19-01-2011 07:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@xena.....the boy too dey wori well well you no wether the boy na warri boy? leave am make im dey worry dey go now Posted: at 19-01-2011 07:44 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
xena15 at 19-01-2011 07:44 PM (13 years ago) (f) U wan provoke my annoyance abi? I say i no dey talk again na force???
D devil must b using ur destiny 2 weave his pubic hair if u think imma change all ma colors 4 u! Posted: at 19-01-2011 07:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
oya mk everybody shut up! I wan sleep Posted: at 19-01-2011 07:45 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i no wan hear say any phone ring o Posted: at 19-01-2011 07:45 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyin at 19-01-2011 07:46 PM (13 years ago) (f) @chiglamour....she's not bad but, her own too much, if you happens to be in my shoes you will perhaps suspected her too
come on.its her privacy.if she like make she dig hole enter to recieve calls,its still her privacy.you are not suppose to listen to her conversation. Posted: at 19-01-2011 07:46 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 19-01-2011 07:46 PM (13 years ago) (m) guys do same.
wrong phrase my dear rather u do the same n not guys pointzero it's just the simple truth eh heeh,i no know say truth get simple n complex 1,abeg which 1 is d later?
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-01-2011 07:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pointzero at 19-01-2011 07:47 PM (13 years ago) (m) @xena.....the boy too dey wori well well you no wether the boy na warri boy? leave am make im dey worry dey go now
come u u dey fall ma hand oohh,i dey ur side n u dey trail 4 woman baka........na wa ooohh
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-01-2011 07:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |