mrvoue at 1-02-2011 09:24 AM (13 years ago) (m) if na fake life case,...guys de fake pass oh...just 2 please a girl...or meet up 2 her standard. c as u sit lyk fake igbo made goods....... heheheheheheheheee.. gbam gha kaycee... o correct.. see as he dey cry like china product Posted: at 1-02-2011 09:24 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 1-02-2011 09:26 AM (13 years ago) (m) baby o baybay...infact ehn...u too mush! u jus dey melt my heart like sey na candle..ahn ahn Posted: at 1-02-2011 09:26 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nellkiss at 1-02-2011 10:56 AM (13 years ago) (f) if na fake life case,...guys de fake pass oh...just 2 please a girl...or meet up 2 her standard.
c as u sit lyk fake igbo made goods....... igbo get original b4? i say u b aba made...chai! u com be yoruba dumped goods.. Posted: at 1-02-2011 10:56 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mrvoue at 1-02-2011 11:22 AM (13 years ago) (m) if na fake life case,...guys de fake pass oh...just 2 please a girl...or meet up 2 her standard.
c as u sit lyk fake igbo made goods....... igbo get original b4? i say u b aba made...chai! u com be yoruba dumped goods.. me i too original...wait sef! shey na me u dey talk to? ul see Posted: at 1-02-2011 11:22 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
baby o baybay...infact ehn...u too mush! u jus dey melt my heart like sey na candle..ahn ahn
Posted: at 1-02-2011 11:24 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 1-02-2011 11:35 AM (13 years ago) (m) u dnt even knw scopes...wakeup jor Posted: at 1-02-2011 11:35 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Freesmile at 1-02-2011 11:42 AM (13 years ago) (m) I see! Posted: at 1-02-2011 11:42 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mrvoue at 1-02-2011 11:52 AM (13 years ago) (m) busy body Posted: at 1-02-2011 11:52 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 1-02-2011 09:08 PM (13 years ago) (m) talking! talking!! talking!!! everybody wants to talk me too, make i talk oooooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 1-02-2011 09:08 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xavexdo5 at 1-02-2011 09:56 PM (13 years ago) (m) oya! me sef wan talk Posted: at 1-02-2011 09:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 2-02-2011 12:39 AM (13 years ago) (m) oya talk fast make i talk my own
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 2-02-2011 12:39 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
baby o baybay...infact ehn...u too mush! u jus dey melt my heart like sey na candle..ahn ahn chieee... bros i swear, you don dey mad ooo... Posted: at 2-02-2011 12:20 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
uchechrs at 2-02-2011 12:28 PM (13 years ago) (m) yes o..infact fake love,dem go flash am come take am back
you mean say them love na POWER HOLDING Posted: at 2-02-2011 12:28 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nellkiss at 2-02-2011 01:31 PM (13 years ago) (f) yes o..infact fake love,dem go flash am come take am back
you mean say them love na POWER HOLDING yes na...including u........... Posted: at 2-02-2011 01:31 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
uchechrs at 2-02-2011 01:38 PM (13 years ago) (m) OH YEH, I LOVE YOU THEN Posted: at 2-02-2011 01:38 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nellkiss at 2-02-2011 01:49 PM (13 years ago) (f) taaaaaaaaaaaa...close dat mouth.. >:(b4 i mess inside it...mak i call river Posted: at 2-02-2011 01:49 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sydneyiyke at 2-02-2011 02:17 PM (13 years ago) (m) taaaaaaaaaaaa...close dat mouth.. >:(b4 i mess inside it...mak i call river ya mess de smell well well abi? guy pls cock ur mouth.. Posted: at 2-02-2011 02:17 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mrvoue at 2-02-2011 03:01 PM (13 years ago) (m) baby o baybay...infact ehn...u too mush! u jus dey melt my heart like sey na candle..ahn ahn chieee... bros i swear, you don dey mad ooo... shorop! see ur mouth like fowl yansh Posted: at 2-02-2011 03:01 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 2-02-2011 03:02 PM (13 years ago) (m) yes o..infact fake love,dem go flash am come take am back
you mean say them love na POWER HOLDING na NEPA Posted: at 2-02-2011 03:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
taaaaaaaaaaaa...close dat mouth.. >:(b4 i mess inside it...mak i call river Hahaha!!u people nd ur absurd way of yabing human pikin.na wa koi Posted: at 2-02-2011 03:34 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |