xavexdo5 at 2-02-2011 03:59 PM (13 years ago) (m) oooobbooooooyyy! abeg make una come see mrvoue head Posted: at 2-02-2011 03:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
uchechrs at 2-02-2011 04:13 PM (13 years ago) (m) taaaaaaaaaaaa...close dat mouth.. >:(b4 i mess inside it...mak i call river if na your own, i go openam wide but for the mes, nawa oo, looking at you face, your mess go smell pass toilet oooo Posted: at 2-02-2011 04:13 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nellkiss at 2-02-2011 08:48 PM (13 years ago) (f) taaaaaaaaaaaa...close dat mouth.. >:(b4 i mess inside it...mak i call river ya mess de smell well well abi? guy pls cock ur mouth.. //www.gistmania.com/talk?action=post;quote=1809109;topic=57555.75;num_replies=81;sesc=223a2c9c2f3ab0e7bf5db3a74c8e49c4ok, i don see u..u open ur mouth Posted: at 2-02-2011 08:48 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nellkiss at 2-02-2011 08:54 PM (13 years ago) (f) taaaaaaaaaaaa...close dat mouth.. >:(b4 i mess inside it...mak i call river if na your own, i go openam wide but for the mes, nawa oo, looking at you face, your mess go smell pass toilet oooo ok na..meaning say i don am 4 u 2 know sey e n dey smell Posted: at 2-02-2011 08:54 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 3-02-2011 06:26 AM (13 years ago) (m) taaaaaaaaaaaa...close dat mouth.. >:(b4 i mess inside it...mak i call river u sabi mess? by the way who be river?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 3-02-2011 06:26 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 3-02-2011 06:28 AM (13 years ago) (m) baby o baybay...infact ehn...u too mush! u jus dey melt my heart like sey na candle..ahn ahn chieee... bros i swear, you don dey mad ooo... shorop! see ur mouth like fowl yansh just wait for kris to come ooooo cos u don put ur hand for tortoise nyash
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 3-02-2011 06:28 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 3-02-2011 06:29 AM (13 years ago) (m) oooobbooooooyyy! abeg make una come see mrvoue head hahahahaha we don see am ooooo na wetin God use bless am be that
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 3-02-2011 06:29 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 3-02-2011 06:31 AM (13 years ago) (m) taaaaaaaaaaaa...close dat mouth.. >:(b4 i mess inside it...mak i call river if na your own, i go openam wide but for the mes, nawa oo, looking at you face, your mess go smell pass toilet oooo ok na..meaning say i don am 4 u 2 know sey e n dey smell soak-away dey ur belle abi na for ur nyash ee dey?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 3-02-2011 06:31 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mrvoue at 3-02-2011 09:46 AM (13 years ago) (m) baby o baybay...infact ehn...u too mush! u jus dey melt my heart like sey na candle..ahn ahn chieee... bros i swear, you don dey mad ooo... shorop! see ur mouth like fowl yansh just wait for kris to come ooooo cos u don put ur hand for tortoise nyash haha...small shikin boy.. Posted: at 3-02-2011 09:46 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Abolore05 at 3-02-2011 10:00 AM (13 years ago) (f) Posted: at 3-02-2011 10:00 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 3-02-2011 10:19 AM (13 years ago) (m) wetin happen? Posted: at 3-02-2011 10:19 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Abolore05 at 3-02-2011 08:10 PM (13 years ago) (f) nuttin jare just dey undecided!! Posted: at 3-02-2011 08:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 3-02-2011 08:31 PM (13 years ago) nuttin jare just dey undecided!! that one no be problem cuz you no fit decide anything Posted: at 3-02-2011 08:31 PM (13 years ago) | | |
Reply |
Abolore05 at 3-02-2011 08:38 PM (13 years ago) (f) nuttin jare just dey undecided!! that one no be problem cuz you no fit decide anything pbtpbtpbtpbtpbtpbtpbtpbtpbt Posted: at 3-02-2011 08:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nellkiss at 3-02-2011 09:27 PM (13 years ago) (f) taaaaaaaaaaaa...close dat mouth.. >:(b4 i mess inside it...mak i call river if na your own, i go openam wide but for the mes, nawa oo, looking at you face, your mess go smell pass toilet oooo ok na..meaning say i don am 4 u 2 know sey e n dey smell soak-away dey ur belle abi na for ur nyash ee dey? skypon........ i sabi throw blow 4 guys o.... Posted: at 3-02-2011 09:27 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
zeigbo at 3-02-2011 09:58 PM (13 years ago) (m) ok
They can close the door against me but can't stop me frm coming in Posted: at 3-02-2011 09:58 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 4-02-2011 05:08 AM (13 years ago) (m) baby o baybay...infact ehn...u too mush! u jus dey melt my heart like sey na candle..ahn ahn chieee... bros i swear, you don dey mad ooo... shorop! see ur mouth like fowl yansh just wait for kris to come ooooo cos u don put ur hand for tortoise nyash haha...small shikin boy.. ok wait oooo make him come
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 4-02-2011 05:08 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 4-02-2011 05:11 AM (13 years ago) (m) that ur akamu blow? if u blow me, ee go be like say u dey pet me cos ur blow na breeze
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 4-02-2011 05:11 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mrvoue at 4-02-2011 07:30 AM (13 years ago) (m) nuttin jare just dey undecided!! that one no be problem cuz you no fit decide anything !!GBOSA!!! Posted: at 4-02-2011 07:30 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 4-02-2011 11:53 PM (13 years ago) (m) that one na blow abi na wetin?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 4-02-2011 11:53 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |