dis thing na charity work make una no dey ask money Posted: at 25-01-2011 03:59 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Ifogra at 25-01-2011 04:00 PM (13 years ago) (m) Expert? No one at all just pretenders Posted: at 25-01-2011 04:00 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sobeit at 25-01-2011 04:00 PM (13 years ago) (m) Pay for your flight??? hehehhehehe you wan kill ma presido ne?
me? lolzzzzz Yeah you and truenaija ha ba.....make una take am easy wif her ooo abeg ehen na! i'm very good at that & u know wassuup! so if she needs me,let her inbox me Posted: at 25-01-2011 04:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
HOPEA23 at 25-01-2011 04:01 PM (13 years ago) (f) Expert? No one at all just pretenders
e.g you..number one pretender
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 25-01-2011 04:01 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
DP.IF YOU WILL PAY FOR MY AIR FLIGHT I'LL BE THERE..MADAM NAIJAPALS
Una two dey dey knocked off..........We need people resident in Lagos
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 25-01-2011 04:01 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
She no need you again u hie? Posted: at 25-01-2011 04:02 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
olumbareal at 25-01-2011 04:02 PM (13 years ago) (m) Wish i dey lag! Posted: at 25-01-2011 04:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lanudja at 25-01-2011 04:03 PM (13 years ago) (f) hmmmmmm Posted: at 25-01-2011 04:03 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Expert? No one at all just pretenders
Infact ya head no dey there again..you know ba? Posted: at 25-01-2011 04:03 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
truenaija2 at 25-01-2011 04:05 PM (13 years ago) (f) dis thing na charity work make una no dey ask money
eeeehn nah hin make me no charge her too just money for the drink wey go help the talk flow aaaaaah abi der want make d expert collapse while talkig no nah small money Posted: at 25-01-2011 04:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Wish i dey lag!
Oh you mean you still dey Somalia since all dis days? LOLzzzz Posted: at 25-01-2011 04:06 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
truenaija2 at 25-01-2011 04:08 PM (13 years ago) (f) DP.IF YOU WILL PAY FOR MY AIR FLIGHT I'LL BE THERE..MADAM NAIJAPALS
Una two dey dey knocked off..........We need people resident in Lagos no be una go know wetin una need abi una don turn expert nah expert go yarn una d koko una need expert wsey sabihin work wella just a suggestion oooh Posted: at 25-01-2011 04:08 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 25-01-2011 04:08 PM (13 years ago) (f) SO UNA STIL DEY HERE, I HEREBY PRESENT MASELF AS VALENTINE GIFT, DP PLS ACCEPT ME AS A LIL TOKEN, GONNA BE THERE
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 25-01-2011 04:08 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sobeit at 25-01-2011 04:10 PM (13 years ago) (m) DP.IF YOU WILL PAY FOR MY AIR FLIGHT I'LL BE THERE..MADAM NAIJAPALS
Una two dey dey knocked off..........We need people resident in Lagos good as you made it clear for me.. Posted: at 25-01-2011 04:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
olumbareal at 25-01-2011 04:11 PM (13 years ago) (m) Wish i dey lag!
Oh you mean you still dey Somalia since all dis days? LOLzzzz @MB Wetin naaaaaah, you hate me dat much? lol Posted: at 25-01-2011 04:11 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
on ma way to lag..... Posted: at 25-01-2011 04:12 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
truenaija2 at 25-01-2011 04:12 PM (13 years ago) (f) She no need you again u hie?
no missybarbie she no want us but she need us want and need dey different oooh maybe nah d price dey fear her poster no worry nah small money Posted: at 25-01-2011 04:12 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hahahahaha......KB, we are not asking for dat kind of gift na........
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 25-01-2011 04:13 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
truenaija2 at 25-01-2011 04:14 PM (13 years ago) (f) Reply |
Wish i dey lag!
Oh you mean you still dey Somalia since all dis days? LOLzzzz @MB Wetin naaaaaah, you hate me dat much? lol hahahahaha lolzzz hate you ke? no be people dey live there? Posted: at 25-01-2011 04:14 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |