Would You Be My ScreenSaver..For Valentine Day? (Page 10)

Date: 30-01-2011 2:24 am (13 years ago) | Author: INDEPENDENT WOMAN
1 ... 7 8 9 [10] 11
- ILOVEIT at 1-02-2011 03:12 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Priceless-jewel on  1-02-2011 03:10 AM
hope.i say enter cell.
Mk i go catch point join
u funny..what for?

Posted: at 1-02-2011 03:12 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Pointzero at 1-02-2011 03:13 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Priceless-jewel on  1-02-2011 03:10 AM
hope.i say enter cell.
Mk i go catch point join
PJ no phyuk up oohh...................Oya release everybody including me
lol

Posted: at 1-02-2011 03:13 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Priceless-jewel at 1-02-2011 03:14 AM (13 years ago)
(m)
and u sef o point.if u no pay
Posted: at 1-02-2011 03:14 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Priceless-jewel at 1-02-2011 03:14 AM (13 years ago)
(m)
release wetin point? U don gv me money?
Posted: at 1-02-2011 03:14 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Priceless-jewel at 1-02-2011 03:16 AM (13 years ago)
(m)
i suffer arrest dem,u no wan pay. Oya hands up!
Posted: at 1-02-2011 03:16 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- diplomatik at 1-02-2011 03:17 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Pointzero on  1-02-2011 03:10 AM
Quote from: diplomatik on  1-02-2011 03:05 AM
u sure hope..e b like say u and ur man dey play me o  Angry
is dis ur THANK YOU i am expecting?

thanks for wetin u commit crime and then had me arrested wicked boy  Angry
 Grin

Posted: at 1-02-2011 03:17 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Pointzero at 1-02-2011 03:18 AM (13 years ago)
(m)
@PJ Ok no verse.............e go meet 4 da casino na.................i go pay u there

Posted: at 1-02-2011 03:18 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Pointzero at 1-02-2011 03:19 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: diplomatik on  1-02-2011 03:17 AM
Quote from: Pointzero on  1-02-2011 03:10 AM
Quote from: diplomatik on  1-02-2011 03:05 AM
u sure hope..e b like say u and ur man dey play me o  Angry
is dis ur THANK YOU i am expecting?

thanks for wetin u commit crime and then had me arrested wicked boy  Angry
 Grin
no make tell PJ 2 arrest u back ohh

Posted: at 1-02-2011 03:19 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- diplomatik at 1-02-2011 03:20 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Priceless-jewel on  1-02-2011 03:16 AM
i suffer arrest dem,u no wan pay. Oya hands up!

u sef u too like money...i did not commit any crime
infact i must report u for assault  Angry

Posted: at 1-02-2011 03:20 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- diplomatik at 1-02-2011 03:20 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Pointzero on  1-02-2011 03:19 AM
Quote from: diplomatik on  1-02-2011 03:17 AM
Quote from: Pointzero on  1-02-2011 03:10 AM
Quote from: diplomatik on  1-02-2011 03:05 AM
u sure hope..e b like say u and ur man dey play me o  Angry
is dis ur THANK YOU i am expecting?

thanks for wetin u commit crime and then had me arrested wicked boy  Angry
 Grin
no make tell PJ 2 arrest u back ohh

u wan use that to corner nacking abi ?  Tongue Grin

Posted: at 1-02-2011 03:20 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Priceless-jewel at 1-02-2011 03:22 AM (13 years ago)
(m)
point hold it right there. ! I found out u r d one dat committed d crime nt diplo. Hands up!
Posted: at 1-02-2011 03:22 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Priceless-jewel at 1-02-2011 03:23 AM (13 years ago)
(m)
diplo,u can go nw but u wil pay small money first
Posted: at 1-02-2011 03:23 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- diplomatik at 1-02-2011 03:27 AM (13 years ago)
(f)
i don't have any money u fit settle for a kiss  Kiss

nite nite guys i had fun  Cheesy

Posted: at 1-02-2011 03:27 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Pointzero at 1-02-2011 03:27 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: diplomatik on  1-02-2011 03:20 AM
Quote from: Pointzero on  1-02-2011 03:19 AM
Quote from: diplomatik on  1-02-2011 03:17 AM
Quote from: Pointzero on  1-02-2011 03:10 AM
Quote from: diplomatik on  1-02-2011 03:05 AM
u sure hope..e b like say u and ur man dey play me o  Angry
is dis ur THANK YOU i am expecting?

thanks for wetin u commit crime and then had me arrested wicked boy  Angry
 Grin
no make tell PJ 2 arrest u back ohh

u wan use that to corner nacking abi ?  Tongue Grin
if 2 say no be 4 hope............na there u go dey till next yr............lol

Posted: at 1-02-2011 03:27 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Pointzero at 1-02-2011 03:28 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Priceless-jewel on  1-02-2011 03:22 AM
point hold it right there. ! I found out u r d one dat committed d crime nt diplo. Hands up!
no tell me say u collect bribe ohh

Posted: at 1-02-2011 03:28 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- diplomatik at 1-02-2011 03:31 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Pointzero on  1-02-2011 03:27 AM
Quote from: diplomatik on  1-02-2011 03:20 AM
Quote from: Pointzero on  1-02-2011 03:19 AM
Quote from: diplomatik on  1-02-2011 03:17 AM
Quote from: Pointzero on  1-02-2011 03:10 AM
Quote from: diplomatik on  1-02-2011 03:05 AM
u sure hope..e b like say u and ur man dey play me o  Angry
is dis ur THANK YOU i am expecting?

thanks for wetin u commit crime and then had me arrested wicked boy  Angry
 Grin
no make tell PJ 2 arrest u back ohh

u wan use that to corner nacking abi ?  Tongue Grin
if 2 say no be 4 hope............na there u go dey till next yr............lol


u still dey shout abi ?  Tongue

Posted: at 1-02-2011 03:31 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Pointzero at 1-02-2011 03:32 AM (13 years ago)
(m)
HMMM...................ur ungratefulness to Hope dey amaze me self

Posted: at 1-02-2011 03:32 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ILOVEIT at 1-02-2011 03:33 AM (13 years ago)
(m)
sugar pie sleep tight ooo  Tongue

Posted: at 1-02-2011 03:33 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- diplomatik at 1-02-2011 03:35 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Pointzero on  1-02-2011 03:32 AM
HMMM...................ur ungratefulness to Hope dey amaze me self

shhh...ungrateful to who...na u coz the whole prob to begin with  i no suppose even enter der bcos u no wan make i talk wetin u say make we do since wey i come dey end up for cell u better come and apologize or else  Lips Sealed Tongue Grin

Posted: at 1-02-2011 03:35 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- diplomatik at 1-02-2011 03:36 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: ILOVEIT on  1-02-2011 03:33 AM
sugar pie sleep tight ooo  Tongue

i go sleep tight but pull ur tongue in first  Grin

Posted: at 1-02-2011 03:36 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 7 8 9 [10] 11