e be like say u and blinks get sontin
she dey beg me since make i come do that thing Posted: at 3-02-2011 10:11 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
e be like say u and blinks get sontin
she dey beg me since make i come do that thing Will you Shut up dia? Posted: at 3-02-2011 10:13 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
bhl72 at 3-02-2011 10:16 AM (13 years ago) (m) hahahahaha.......make I join blings laugh too
DP you get person wey you wan gimme Me?.......No ooo, me self dey find......abi you get one for me? haba DP, you really dey find? Posted: at 3-02-2011 10:16 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 3-02-2011 10:18 AM (13 years ago) (f) MB gv am na
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 3-02-2011 10:18 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hahahahaha.......make I join blings laugh too
DP you get person wey you wan gimme Me?.......No ooo, me self dey find......abi you get one for me? haba DP, you really dey find? Why you dey ask.....She no want double man ooooo Posted: at 3-02-2011 10:20 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
MB gv am na
Give am wetin? Posted: at 3-02-2011 10:20 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
bhl72 at 3-02-2011 10:21 AM (13 years ago) (m) hahahahaha.......make I join blings laugh too
DP you get person wey you wan gimme Me?.......No ooo, me self dey find......abi you get one for me? haba DP, you really dey find? Why you dey ask.....She no want double man ooooo which one come be double man na? Posted: at 3-02-2011 10:21 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Peter_Ade at 3-02-2011 10:48 AM (13 years ago) (m) MB gv am na
u B BAD FRND. HW MANY PPLE SHE WAN DEY GIF? I DON ALREADY DEY COLLECT AM NA Posted: at 3-02-2011 10:48 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
MB gv am na
Give am wetin? wetin u suppose give me na Posted: at 3-02-2011 11:06 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 3-02-2011 11:07 AM (13 years ago) (f) HMMMM Posted: at 3-02-2011 11:07 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
MB gv am na
u B BAD FRND. HW MANY PPLE SHE WAN DEY GIF? I DON ALREADY DEY COLLECT AM NA u don miss road Posted: at 3-02-2011 11:08 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure Ogini? Posted: at 3-02-2011 11:09 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
hahahahaha.......make I join blings laugh too
DP you get person wey you wan gimme Me?.......No ooo, me self dey find......abi you get one for me? haba DP, you really dey find? Why you dey ask.....She no want double man ooooo which one come be double man na? Oh oh.... so you no know sey you be double? Posted: at 3-02-2011 11:17 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
MB gv am na
u B BAD FRND. HW MANY PPLE SHE WAN DEY GIF? I DON ALREADY DEY COLLECT AM NA Collect wetin? If you dey collect am you for don die na.... Posted: at 3-02-2011 11:18 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
MB gv am na
Give am wetin? wetin u suppose give me na Oh Okay...The Bomb right? Posted: at 3-02-2011 11:19 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
MB gv am na
u B BAD FRND. HW MANY PPLE SHE WAN DEY GIF? I DON ALREADY DEY COLLECT AM NA u don miss road Tey tey Posted: at 3-02-2011 11:19 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
cyndi3 at 3-02-2011 11:20 AM (13 years ago) (f) M.B how is the search goin Posted: at 3-02-2011 11:20 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
scorpion47 at 3-02-2011 11:24 AM (13 years ago) (m) Available! Ring me now. Posted: at 3-02-2011 11:24 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Hmmmmmm...ma sis...the search don almost kill me sef Posted: at 3-02-2011 11:25 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Available! Ring me now.
Hmmmmm.......I would av love to buh application is closed.....So NO thanks. Posted: at 3-02-2011 11:26 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |