BREAKING NEWS!!!!!!!!!!!!!!

Date: 01-02-2011 2:59 pm (13 years ago) | Author: ABIOLA ADERAYO ADEGBIJI
[1] 2
- at 1-02-2011 02:59 PM (13 years ago)
(f)
BREAKING NEWS: February 14 lovers day has been shifted to June 12 cause boyz are broke for now. Girls pls take heart and be patient. (To avoid d usual stories like ATM is not working & am seeing my period)

Posted: at 1-02-2011 02:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac
- adewalefisayo at 1-02-2011 03:22 PM (13 years ago)
(m)
nice one my dear!
Posted: at 1-02-2011 03:22 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- samueladebayo78 at 1-02-2011 04:54 PM (13 years ago)
(m)
 Tongue
Posted: at 1-02-2011 04:54 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- coolandrea at 1-02-2011 05:02 PM (13 years ago)
(f)
@adelewa, wts nice there? Abi na ''my dear'' dey hungry u 2 talk?
@flourish, pls dnt start o... Do u nid 2 shift val's day 2 june 12 bcos ur b/frnd is a brokeass? Abeg na ur b/frnd sis dey dt pic?
Posted: at 1-02-2011 05:02 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 1-02-2011 07:38 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: adewalefisayo on  1-02-2011 03:22 PM
nice one my dear!

bros, abeg tell us wetin nice for this thing wey florish call joke Angry Angry Angry

Posted: at 1-02-2011 07:38 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 1-02-2011 07:41 PM (13 years ago)
(m)
florish,
ur brain dey smell oooo
ee be like say na wetin ur boyfriend dey tell u be that
then u go come vex tell am say ''u dey on ur period'' so that him no go enter abi? Angry Angry Angry Angry

Posted: at 1-02-2011 07:41 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- florish4love at 1-02-2011 08:01 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin

skypon u no dey ok
Posted: at 1-02-2011 08:01 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kaycee22 at 1-02-2011 08:16 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on  1-02-2011 02:59 PM
BREAKING NEWS: February 14 lovers day has been shifted to June 12 cause boyz are broke for now. Girls pls take heart and be patient. (To avoid d usual stories like ATM is not working & am seeing my period)
Directed to TERRY.....
Posted: at 1-02-2011 08:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 2-02-2011 12:49 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on  1-02-2011 08:01 PM
Grin Grin Grin Grin Grin

skypon u no dey ok
Angry Angry Angry Angry
u bush dey scratch u abi? Grin Grin

Posted: at 2-02-2011 12:49 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 2-02-2011 12:55 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on  1-02-2011 08:16 PM
Quote from: florish4love on  1-02-2011 02:59 PM
BREAKING NEWS: February 14 lovers day has been shifted to June 12 cause boyz are broke for now. Girls pls take heart and be patient. (To avoid d usual stories like ATM is not working & am seeing my period)
Directed to TERRY.....


ahhahahahahaa
terry, na wetin u dey do florish on valentine's day? Grin Grin

Posted: at 2-02-2011 12:55 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- emmajenic1 at 2-02-2011 12:59 AM (13 years ago)
(m)
Fever dey worry u.
Florish,u no come try dis time.
Pls,treat maleria...
Posted: at 2-02-2011 12:59 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 2-02-2011 07:30 AM (13 years ago)
(m)
make she go treat typhiodmalariafever Angry Grin Grin

Posted: at 2-02-2011 07:30 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- lagosgirl at 2-02-2011 08:36 AM (13 years ago)
(f)
 Wink
Posted: at 2-02-2011 08:36 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Skypon2002 at 2-02-2011 08:59 AM (13 years ago)
(m)
u be real lagos girl oooooo

Posted: at 2-02-2011 08:59 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- florish4love at 2-02-2011 09:05 AM (13 years ago)
(f)
Skyppon U need to be flogged Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 2-02-2011 09:05 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- coolandrea at 2-02-2011 09:06 AM (13 years ago)
(f)
hmn hmn...
Posted: at 2-02-2011 09:06 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- florish4love at 2-02-2011 09:45 AM (13 years ago)
(f)
wetin dey hmmmm u now Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 2-02-2011 09:45 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- coolandrea at 2-02-2011 09:47 AM (13 years ago)
(f)
na hmnn dey hmnn me o..
Posted: at 2-02-2011 09:47 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 2-02-2011 12:05 PM (13 years ago)
(m)
thank God say dem shift the date cos i no get any kobo

Posted: at 2-02-2011 12:05 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- tpelle at 2-02-2011 12:12 PM (13 years ago)
(f)
Abeg  help me tell dem make dem shift am again cos na d two two day (feb 14,june 12 ) i go see my tin
Posted: at 2-02-2011 12:12 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
[1] 2