BREAKING NEWS!!!!!!!!!!!!!! (Page 2)

Date: 01-02-2011 2:59 pm (13 years ago) | Author: ABIOLA ADERAYO ADEGBIJI
1 [2]
- uchechrs at 2-02-2011 12:20 PM (13 years ago)
(m)
mey una no mind flory, she dey talk with experience, any time she remenber that date, her mind dey failam.

Flory sorry ooooo, abeg leave that guy folow me becouse she no dey do you well. INUGO
Posted: at 2-02-2011 12:20 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- omotoyosolabisi at 2-02-2011 12:53 PM (13 years ago)
(f)
ose ose ose ose
Posted: at 2-02-2011 12:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- uchechrs at 2-02-2011 12:55 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on  2-02-2011 12:53 PM
ose ose ose ose

eheeh OSE meaning?
Posted: at 2-02-2011 12:55 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- nellkiss at 2-02-2011 01:13 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: tpelle on  2-02-2011 12:12 PM
Abeg  help me tell dem make dem shift am again cos na d two two day (feb 14,june 12 ) i go see my tin

no be small matter o... me dey pour ma ice cream dat day o... Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 2-02-2011 01:13 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- uchechrs at 2-02-2011 01:17 PM (13 years ago)
(m)
on top which person head, be careful sha cos that guy fit disapoint you oooooo
Posted: at 2-02-2011 01:17 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- omotoyosolabisi at 2-02-2011 01:22 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: uchechrs on  2-02-2011 12:55 PM
Quote from: omotoyosolabisi on  2-02-2011 12:53 PM
ose ose ose ose

eheeh OSE meaning?




meaning   THANK YOU
Posted: at 2-02-2011 01:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- uchechrs at 2-02-2011 01:24 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on  2-02-2011 01:22 PM
Quote from: uchechrs on  2-02-2011 12:55 PM
Quote from: omotoyosolabisi on  2-02-2011 12:53 PM
ose ose ose ose

eheeh OSE meaning?

WHICH LANGUAGE S THAT?


meaning   THANK YOU
Posted: at 2-02-2011 01:24 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- omotoyosolabisi at 2-02-2011 01:31 PM (13 years ago)
(f)
@UCHECHRS go ask GOOGLE Grin
Posted: at 2-02-2011 01:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- hoyehyehmy at 2-02-2011 02:46 PM (13 years ago)
(m)
u try no be small.....................
Posted: at 2-02-2011 02:46 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Skypon2002 at 3-02-2011 12:38 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on  2-02-2011 09:05 AM
Skyppon U need to be flogged Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes


ok ma
i don lie down
oya flog me
but no touch my nyash o Sad Sad

Posted: at 3-02-2011 12:38 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 3-02-2011 12:39 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: tpelle on  2-02-2011 12:12 PM
Abeg  help me tell dem make dem shift am again cos na d two two day (feb 14,june 12 ) i go see my tin

which thing u wan see that day? Grin Grin Grin

Posted: at 3-02-2011 12:39 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 3-02-2011 12:41 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: uchechrs on  2-02-2011 12:20 PM
mey una no mind flory, she dey talk with experience, any time she remenber that date, her mind dey failam.

Flory sorry ooooo, abeg leave that guy folow me becouse she no dey do you well. INUGO

na that day u go tell am say ur ATM card  loss Grin

Posted: at 3-02-2011 12:41 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 3-02-2011 12:44 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: nellkiss on  2-02-2011 01:13 PM
Quote from: tpelle on  2-02-2011 12:12 PM
Abeg  help me tell dem make dem shift am again cos na d two two day (feb 14,june 12 ) i go see my tin

no be small matter o... me dey pour ma ice cream dat day o... Lips Sealed Lips Sealed
Huh? Huh? Huh?
abeg make u no pour that ur poison for this forum oooooo Grin

Posted: at 3-02-2011 12:44 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kaycee22 at 5-02-2011 06:28 PM (13 years ago)
(m)
i'm  out.
Posted: at 5-02-2011 06:28 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]