JBOY..... u neva answer one question wey orezo ask u if d eczema don clear from ur body, cos im say the thing reach ya main stuff too. I just dey pity that gurl wey no look well well b4 she leap.
She fit don get accident Posted: at 20-11-2008 05:14 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@orezo if na dat one u know all man do tidy that matter b4, which one u come dey form saint?
@onyinyen which one be ur own abi u don see me before?
U like day dream die Posted: at 20-11-2008 07:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@grin u means say as Jboy lean for chair so, e dey dream there?? Posted: at 22-11-2008 06:04 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 22-11-2008 11:48 AM (15 years ago) (m) @grin u means say as Jboy lean for chair so, e dey dream there??
onyi no be jboy pic be that o? e borrow am Posted: at 22-11-2008 11:48 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@grin u means say as Jboy lean for chair so, e dey dream there??
onyi no be jboy pic be that o? e borrow am ... aahhh!! i no believe Jboy no be borrow pose Posted: at 22-11-2008 12:06 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
d pikin dey enter class well well. how many children go fit recognise adam underwear wen dem see am or even remember say na leaf na im adam use for the garden of eden? abeg u try even the joke sef na suoerb. i love it nor be even like sef Posted: at 22-11-2008 12:36 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
rezimero at 22-11-2008 01:05 PM (15 years ago) (m) i dey tell you something you no dey believe. jboy dey stay our BQ if you see am for real life... Posted: at 22-11-2008 01:05 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Rezimero....humm..so Jboy has not reveal himslf yet...And when will you grant my wish of seeing your pic? Posted: at 22-11-2008 01:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jboy4shezo at 24-11-2008 05:38 PM (15 years ago) (m) Rezi u be real jealousy i no ur problem sha, u no believe say fine boy like me dey nack this kind pidgin na im make u dey find am hard to believe say na me dey there. NO worry i go soon come visit u for una getto make u believe. Posted: at 24-11-2008 05:38 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
orezo at 24-11-2008 06:31 PM (15 years ago) (m) Jboy talk truth... Na u be dat??? Posted: at 24-11-2008 06:31 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jboy one more pic....Particulars too Posted: at 24-11-2008 06:55 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 24-11-2008 07:01 PM (15 years ago) (m) jboy, who dey deceive you? Posted: at 24-11-2008 07:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
so Jboy wan use knife dey chop our babes with fake certificate...Hmm we are all nigerians oh...no com use chapanchu for us here... Posted: at 24-11-2008 07:22 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lovemar at 26-11-2008 01:56 PM (15 years ago) (f) pant or what? Just curious. Posted: at 26-11-2008 01:56 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 26-11-2008 05:40 PM (15 years ago) (m) pant or what? Just curious.
you be oyibo abi na albino you be? Posted: at 26-11-2008 05:40 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
pant or what? Just curious.
i tire for your curiousity ooh... Adam been wear pant for garden of Eden? Posted: at 7-12-2008 10:11 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
LOL
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 7-12-2008 11:05 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 8-12-2008 11:19 AM (15 years ago) (m) Na boxers im wear na... Na Tommy Hilfiger boxers for dat matter... Posted: at 8-12-2008 11:19 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 8-12-2008 12:44 PM (15 years ago) (m) onyi no worry, dem no reach. me wey dey take teeth chop bottle Posted: at 8-12-2008 12:44 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |