logten at 6-02-2011 10:29 PM (13 years ago) (m) I luv white and red. U neva talk hw e dey do u Posted: at 6-02-2011 10:29 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
logten at 6-02-2011 10:30 PM (13 years ago) (m) Blue nko? as in 4 chelsea fanz... Posted: at 6-02-2011 10:30 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u no well o Posted: at 6-02-2011 10:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Michro at 6-02-2011 10:34 PM (13 years ago) (m) Sooooooooooooooooo nice to be a learner. So I'm learning......
lolz wat a gud learner u rlly are
I am as gentle as a dove and as wise as a serpent Posted: at 6-02-2011 10:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
akjasper at 7-02-2011 02:29 AM (13 years ago) (m) Blue nko? as in 4 chelsea fanz...
nice one Posted: at 7-02-2011 02:29 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
NjeziIyke at 7-02-2011 05:41 AM (13 years ago) (m) Thank God 4 purple colour!I jst luv it,even if it meant quarrel.......I'll send it 2 her wt a SORRY note Posted: at 7-02-2011 05:41 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
hahahaha...mk una no kil person abeg Posted: at 7-02-2011 05:44 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
NjeziIyke at 7-02-2011 05:47 AM (13 years ago) (m) hahahaha...mk una no kil person abeg
Ah,no be 2 express mind we come here come do?soon,person go evn need black.........4 Real Madrid Away jersey! Posted: at 7-02-2011 05:47 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
na true u talk,ma broda Posted: at 7-02-2011 05:52 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Thank God 4 purple colour!I jst luv it,even if it meant quarrel.......I'll send it 2 her wt a SORRY note hahahaha very funny...she's gonna love dat color...but after slapping u! i mean hot slap ooo..lol Posted: at 7-02-2011 06:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giv me orange and pink Posted: at 7-02-2011 10:18 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
diplomatik at 8-02-2011 06:15 AM (13 years ago) (f) Another One again?? Abeg l dey Find Expensive Val Flowers wey l go Sell oo and Make Money Make una Start to Send to me, Thanx see u , i like pink and orange
u've seen me right? i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either , i'll ask u if i want it ..ok...kool Posted: at 8-02-2011 06:15 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Another One again?? Abeg l dey Find Expensive Val Flowers wey l go Sell oo and Make Money Make una Start to Send to me, Thanx see u , i like pink and orange me too dat na d spicy ones Posted: at 8-02-2011 12:03 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Another One again?? Abeg l dey Find Expensive Val Flowers wey l go Sell oo and Make Money Make una Start to Send to me, Thanx Jeeeezzzz i no sure sey u even get GF sef Posted: at 8-02-2011 01:40 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
1.Red: Love and Romance 2.Yellow: Friendship, Joy, Get Well 3.Pink: Love, Gratitude, Appreciation 4.White: Purity, Innocence, Sympathy, Spirituality 5.Orange: Desire, Enthusiasm and Passion 6.Lavender: Enchantment, Majesty, Love at First Sight So give out the one that suits your intentions Why is Black and grey not included na those ones i wan choose Posted: at 8-02-2011 01:42 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
1.Red: Love and Romance 2.Yellow: Friendship, Joy, Get Well 3.Pink: Love, Gratitude, Appreciation 4.White: Purity, Innocence, Sympathy, Spirituality 5.Orange: Desire, Enthusiasm and Passion 6.Lavender: Enchantment, Majesty, Love at First Sight So give out the one that suits your intentions Anyway let me just try and choose em...i think i'll go with lavender and brb Posted: at 8-02-2011 01:45 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 8-02-2011 02:40 PM (13 years ago) (f) 1.Red: Love and Romance 2.Yellow: Friendship, Joy, Get Well 3.Pink: Love, Gratitude, Appreciation 4.White: Purity, Innocence, Sympathy, Spirituality 5.Orange: Desire, Enthusiasm and Passion 6.Lavender: Enchantment, Majesty, Love at First Sight So give out the one that suits your intentions Why is Black and grey not included na those ones i wan choose HMMMMMM. Posted: at 8-02-2011 02:40 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Adikpe at 8-02-2011 03:02 PM (13 years ago) (m) **
Dem sealed your mouth? Well, I will go for Red and White! Posted: at 8-02-2011 03:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
joey1 at 8-02-2011 03:07 PM (13 years ago) (f) i luv d red, pink n white Posted: at 8-02-2011 03:07 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
ok keep chosingggggggggggggg Posted: at 9-02-2011 12:42 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |