My man must be big and between 6'2 - 6'4 - Zara (Page 3)

Date: 07-02-2011 6:23 am (13 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 2 [3] 4 5 6 ... 10
- serababy at 7-02-2011 12:17 PM (13 years ago)
(f)
bec ur mama dey make men abi .............short gurls can show them self ........hw wish she fine now .no make those things way u call Bosom  play u 419 ..

bec no be all boys like am, tin 4 down big 4 up ...
Posted: at 7-02-2011 12:17 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- ndjoe at 7-02-2011 12:18 PM (13 years ago)
(m)
but seriously dis babe is not even on my list, abeg who she be?
Posted: at 7-02-2011 12:18 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- colenzo at 7-02-2011 12:27 PM (13 years ago)
(m)
with this big melons she have girl u them ugly

Posted: at 7-02-2011 12:27 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sheree at 7-02-2011 12:39 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: moniconyez on  7-02-2011 08:48 AM
ANOTHER SHORT UGLY GIRL DEMANDING FOR WHAT SHE CAN'T GET, INFACT SHE'S ASKING FOR UNREACHABLE STUFF. WHO IS THIS GIRL SEF? BECAUSE ME AS A MUSIC LOVER I HAVEN'T COME ACROSS HER BEFORE. ABEG SOMEONE SHOULD TELL ME WHO THE F.U.C.K IS THIS? BEFORE I LOSE MY TEMPER. Angry

abeg, make you no vex
 Grin Grin Grin
Posted: at 7-02-2011 12:39 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- passion360 at 7-02-2011 12:40 PM (13 years ago)
(m)
Well, she's got 9z BOOBS... Wink
Posted: at 7-02-2011 12:40 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Sheree at 7-02-2011 12:44 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Pointzero on  7-02-2011 10:03 AM
Quote from: Sheree on  7-02-2011 08:11 AM
you want man wey be 6'2 or 6'4? And you be kukuru sanbe, make you wait well well you go see the man. You think say tha kind man no want woman wey tall too abi. Make the man dey put stool for ground so you go fit climb before he kiss you  Grin

Abeg wake up gurl and smell the coffee o, maybe you still dey fantasy Island. Please, come back to the real world jare!
no mind am.................she still dey sleep...she go change am to dwarf wen she don dey reach 40 n there is no suitor coming 4 her.........

day go still break, she no say boli no be bread
Posted: at 7-02-2011 12:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sheree at 7-02-2011 12:46 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: chisparlis on  7-02-2011 10:16 AM
Quote from: Sheree on  7-02-2011 08:11 AM
you want man wey be 6'2 or 6'4? And you be kukuru sanbe, make you wait well well you go see the man. You think say tha kind man no want woman wey tall too abi. Make the man dey put stool for ground so you go fit climb before he kiss you  Grin

Abeg wake up gurl and smell the coffee o, maybe you still dey fantasy Island. Please, come back to the real world jare!

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin... Abeg make una leave this girl she don talk her mind.. if na for yankee she talk diz kind tin now , ppl for dey clap for her.. i pray for her to see young husband marry at the age of 60 yrs
Grin Grin Grin

I be no hold am for hand o!
Posted: at 7-02-2011 12:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blackass at 7-02-2011 12:57 PM (13 years ago)
(f)
she no well
Posted: at 7-02-2011 12:57 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- williams100 at 7-02-2011 12:59 PM (13 years ago)
(m)
NA SHE SABI.NA SHE KNOW WHERE DEY LICK FOR HER HOUSE WEN SHE WON PUT ZINK.YOU NEED MR PERFECT AND YOU ARE NOT EVEN 10% PERFECT.LETS SEE HOW FAR YOU CAN GO.TOW THINGS INVOLVE.EITHER YOU SUCCEED OR NOT.BUT WHATEVER BECOMES THE RESULTED POSSIBLE OUTCOME.HOPE YOU CAN ACCEPT IT WITH GOOD FAITH.
Posted: at 7-02-2011 12:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- toffee2love at 7-02-2011 01:01 PM (13 years ago)
(m)
 ;DThis girl 2 funny self and i don't blame her so dey do when no 1 agree to look their side.........but she suppose know say she dey cause herself bad-market  
Posted: at 7-02-2011 01:01 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Pointzero at 7-02-2011 01:08 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on  7-02-2011 12:44 PM
Quote from: Pointzero on  7-02-2011 10:03 AM
Quote from: Sheree on  7-02-2011 08:11 AM
you want man wey be 6'2 or 6'4? And you be kukuru sanbe, make you wait well well you go see the man. You think say tha kind man no want woman wey tall too abi. Make the man dey put stool for ground so you go fit climb before he kiss you  Grin

Abeg wake up gurl and smell the coffee o, maybe you still dey fantasy Island. Please, come back to the real world jare!
no mind am.................she still dey sleep...she go change am to dwarf wen she don dey reach 40 n there is no suitor coming 4 her.........

day go still break, she no say boli no be bread
hahahaha........u funny ooh

Posted: at 7-02-2011 01:08 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- toffee2love at 7-02-2011 01:10 PM (13 years ago)
(m)
Babe u better think fast and learn ur lesson from this friend of urs
Posted: at 7-02-2011 01:10 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- kayfem at 7-02-2011 01:34 PM (13 years ago)
(m)
Passing?Huh???
Posted: at 7-02-2011 01:34 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Ascondy at 7-02-2011 01:35 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: passion360 on  7-02-2011 12:40 PM
Well, she's got 9z BOOBS... Wink
Na dat 1 concern u?
Posted: at 7-02-2011 01:35 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- TEE002 at 7-02-2011 01:59 PM (13 years ago)
(m)
hey sweery well sha. that reminded of this  artist known as psquared they sang that e no easy eh, eh eh eheeeeeeeeeh.may GOD put and say amen to it.,amen but if u dont mind i think I AM YOUR FANTASY COUNTRY BOY U ARE SEARCHING FOR. see yah when we see. hit me on ma [email protected].
Posted: at 7-02-2011 01:59 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Pepesy at 7-02-2011 02:09 PM (13 years ago)
(f)
Hahaha! u're nt serious girl
Posted: at 7-02-2011 02:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- pholake at 7-02-2011 02:13 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: toffee2love on  7-02-2011 01:10 PM
Babe u better think fast and learn ur lesson from this friend of urs



ha ha! this is too harsh now.....
Posted: at 7-02-2011 02:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 7-02-2011 02:21 PM (13 years ago)
(m)
RUBBISH
Posted: at 7-02-2011 02:21 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- laydeelaracraft at 7-02-2011 02:22 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: moniconyez on  7-02-2011 09:08 AM
What of kids?

I love children but I’m not sure I want any (laughter). Children love to be around me. Trust me, I’m great with kids but I don’t want to be pregnant. Don’t you see how pregnant people look? After the whole nine months, you have to push him out (labour) and before you know what there’s part 2 and 3 (other babies). Even if I don’t get married, I’ll love to have kids. But then I’ll definitely adopt.
...

THIS GIRL IS AN ANIMAL OOOO, IMAGINE HER SAYING ALL THESE SHITS, IF YOUR MAMA NO BORN YOU WHERE YOU FOR DEY TODAY? SHORT FEMALE MONKEY ANSWER ME NOW BEFORE I BEAT YOU IDIOT.
GOD WHAT KIND OF GIRL IS THIS?

Personal preference! Na yu wan marry her? But I agree if her mom or the mother of her adopted kids didnt go thru pregnancy and child birth...
And what she said (or didnt say) about preggie people is mean!
Posted: at 7-02-2011 02:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- aliaaz at 7-02-2011 02:26 PM (13 years ago)
(m)
C ds one

Posted: at 7-02-2011 02:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4 5 6 ... 10