


Posted: at | |
![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Kristiantus on 7-02-2011 06:28 PM PB4.... ![]() your chicks don dey red with dis ur cry cry style ooooooooo ![]()
| |||||
xcuse me ppl...dem dey look 4 mad pesin ooo..who thief d mad pesin? Reply![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 8-02-2011 02:40 PM na u be the mad peson nah ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() mad man no remember say him mad...heheheheeee ![]()
| |||||
Quote from: mrvoue on 8-02-2011 02:58 PM xcuse me ppl...dem dey look 4 mad pesin ooo..who thief d mad pesin? ![]() aaaaaaah them don thief u? ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Kristiantus on 8-02-2011 03:20 PM Quote from: Skypon2002 on 8-02-2011 02:40 PM na u be the mad peson nah ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() mad man no remember say him mad...heheheheeee ![]() exactly him brain don fail na him make am forget ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
who be u naw? who tif who? abi mad man don tif u? Reply
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 8-02-2011 03:33 PM Quote from: mrvoue on 8-02-2011 02:58 PM xcuse me ppl...dem dey look 4 mad pesin ooo..who thief d mad pesin? ![]() aaaaaaah them don thief u? ![]() ![]() If them thief him, you go go rescue him nah!
| |||||
who??? Reply
| |||||
Quote from: mrvoue on 8-02-2011 03:36 PM who be u naw? who tif who? abi mad man don tif u? ![]() ![]() ![]() i still dey kampe ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: mrvoue on 8-02-2011 04:10 PM who??? who who? nah you!!
| |||||
Quote from: emejuru on 8-02-2011 03:37 PM Quote from: Skypon2002 on 8-02-2011 03:33 PM Quote from: mrvoue on 8-02-2011 02:58 PM xcuse me ppl...dem dey look 4 mad pesin ooo..who thief d mad pesin? ![]() aaaaaaah them don thief u? ![]() ![]() If them thief him, you go go rescue him nah! u no be him friend again? abi u wan deny am? ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
madnessssssssssssssssssss Reply
| |||||
For me if them thief him, Replyna be say him don lost forever be that, cuz i no go look for person way dey carry prick for hand, they waka for all room for naijapal forum. but since na your friend you go rescue him ![]() ![]()
| |||||
who b who,who b him?,who b friend? Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
question that needs to be answered Reply![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: mrvoue on 8-02-2011 05:04 PM who b who,who b him?,who b friend? ![]() ![]() ![]() na you be who,and na you be him, and na skypon be your friend ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 8-02-2011 05:24 PM question that needs to be answered ![]() question answered. ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 8-02-2011 05:39 PM Quote from: Skypon2002 on 8-02-2011 05:24 PM question that needs to be answered ![]() question answered. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u no well oooooo ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
pb4pb4 ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion