What could she be hidding? (Page 4)

Date: 09-02-2011 4:36 pm (13 years ago) | Author: nwa GOD
1 2 3 [4] 5 6 7 8
- mallorca at 9-02-2011 11:42 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: xter on  9-02-2011 11:37 PM
Na skin disease she get


Kro kro dey her yansh joooor
Ewo women! you may not be far from the truth

Posted: at 9-02-2011 11:42 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 9-02-2011 11:43 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: xter on  9-02-2011 11:37 PM
Na skin disease she get


Kro kro dey her yansh joooor
eya which kain rash u dey talk ? red bump or pimple  Cheesy
Posted: at 9-02-2011 11:43 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 9-02-2011 11:47 PM (13 years ago)
(f)
no cellulite  Cool

Posted: at 9-02-2011 11:47 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 9-02-2011 11:50 PM (13 years ago)
(m)
Bros Mallorca......our club then y.s.g(young shall grow) fc.......

Person wey no wan bath among us we go don know say he no wan make we see kro kro wey dem him yansh Grin

Posted: at 9-02-2011 11:50 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 9-02-2011 11:53 PM (13 years ago)
(f)
ok .......i was with ekene diri chukwu club nice to meet yu  Cool

Posted: at 9-02-2011 11:53 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 9-02-2011 11:53 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: kebella on  9-02-2011 11:47 PM
no cellulite  Cool
u get am ?
Posted: at 9-02-2011 11:53 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 9-02-2011 11:55 PM (13 years ago)
(m)
Flymamia......how ya?

Posted: at 9-02-2011 11:55 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 9-02-2011 11:58 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on  9-02-2011 11:53 PM
Quote from: kebella on  9-02-2011 11:47 PM
no cellulite  Cool
u get am ?


lol that woman inda car get em  Tongue Tongue

Posted: at 9-02-2011 11:58 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 10-02-2011 12:02 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: xter on  9-02-2011 11:55 PM
Flymamia......how ya?
adukpe, igbadun ni mo wa
Posted: at 10-02-2011 12:02 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 10-02-2011 12:03 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: kebella on  9-02-2011 11:58 PM
Quote from: FlyMamacita on  9-02-2011 11:53 PM
Quote from: kebella on  9-02-2011 11:47 PM
no cellulite  Cool
u get am ?


lol that woman inda car get em  Tongue Tongue
but i dey ask of u na
Posted: at 10-02-2011 12:03 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mallorca at 10-02-2011 12:03 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: xter on  9-02-2011 11:50 PM
Bros Mallorca......our club then y.s.g(young shall grow) fc.......

Person wey no wan bath among us we go don know say he no wan make we see kro kro wey dem him yansh Grin
and u don finally grow Grin Grin...some gurls tin dey sabi smell die.....abeg i no fit shout

Posted: at 10-02-2011 12:03 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- diplomatik at 10-02-2011 12:03 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: nwaowerri on  9-02-2011 04:36 PM
My fiancee refuses to make love with me under the light or in the afternoon,infact she prefers midnight without me seeing her nakedness or even seeing her face.i am not enjoying it at all.
i have tried to find out from her to why but hear her(I JUST DO NOT WANT YOU TO SEE MY FACE AND NAKEDNESS WHILE MAKING LOVE TO ME,YOU CAN SEE IT BUT NOT WHEN MAKING LOVE)i would prefer women to advice me or is it a general thing,i love her but i feel someting is wrong

hmmmm..no clue Undecided

Posted: at 10-02-2011 12:03 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 10-02-2011 12:09 AM (13 years ago)
(m)
Me bros......wetin u talk say dey smell?



I no dey ooooo, but sha make our gals dey try do cleaning well well....at least fg say make we dey do enviromental sanitation every saturday Grin

Posted: at 10-02-2011 12:09 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Pointzero at 10-02-2011 12:10 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: chiglamour4u on  9-02-2011 06:17 PM
Poster watin u wnt see self?
him property na.............

Posted: at 10-02-2011 12:10 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 10-02-2011 12:14 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: xter on 10-02-2011 12:09 AM
Me bros......wetin u talk say dey smell?



I no dey ooooo, but sha make our gals dey try do cleaning well well....at least fg say make we dey do enviromental sanitation every saturday Grin

OMG...................

Posted: at 10-02-2011 12:14 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 10-02-2011 12:15 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on 10-02-2011 12:02 AM
Quote from: xter on  9-02-2011 11:55 PM
Flymamia......how ya?
adukpe, igbadun ni mo wa


 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked

Posted: at 10-02-2011 12:15 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 10-02-2011 12:15 AM (13 years ago)
(m)
Omf Cheesy

Posted: at 10-02-2011 12:15 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mallorca at 10-02-2011 12:19 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: xter on 10-02-2011 12:09 AM
Me bros......wetin u talk say dey smell?



I no dey ooooo, but sha make our gals dey try do cleaning well well....at least fg say make we dey do enviromental sanitation every saturday Grin
no fear,notin dey hapen...some sef na rotten egg...make we talk beta tin jor...Mou don kreat anoda history 4 Madrid o

Posted: at 10-02-2011 12:19 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 10-02-2011 12:23 AM (13 years ago)
(m)
Which history my mentor create.....pls tell me bro Cheesy Cheesy Grin

Posted: at 10-02-2011 12:23 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mallorca at 10-02-2011 12:51 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: xter on 10-02-2011 12:23 AM
Which history my mentor create.....pls tell me bro Cheesy Cheesy Grin
taken Madrid to Copa De Rey final..after 17yrs....dat man na destiny child

Posted: at 10-02-2011 12:51 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 8