Reply |
jaolab at 11-02-2011 03:13 PM (13 years ago) (m) terry the guy dey envy u leave am u be hero Posted: at 11-02-2011 03:13 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
terryworld at 11-02-2011 03:14 PM (13 years ago) (m) na hu b ya baby?
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 11-02-2011 03:14 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
mrvoue at 11-02-2011 03:30 PM (13 years ago) (m) terry u don get a boyboy o.. Posted: at 11-02-2011 03:30 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
belogh at 11-02-2011 04:30 PM (13 years ago) (m) so far so good but 60 people to receive a slap for the week-end remember you must post a commend when you read this posting Posted: at 11-02-2011 04:30 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
which baby you dey talk about? you be small pikin wey dey play with teddy bear. Posted: at 11-02-2011 08:21 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
poster hope nor be my terry sha? Posted: at 11-02-2011 10:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 11-02-2011 10:15 PM (13 years ago) (m) oh boy, u don post again oooooo as usual
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-02-2011 10:15 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 11-02-2011 10:18 PM (13 years ago) (m) no b u o..na ur baka i dey ask her baka get mouth?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-02-2011 10:18 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 11-02-2011 10:19 PM (13 years ago) (m) @mrvoue if u sef c am u go faint
if him faint, i go pour am water make him wake up
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-02-2011 10:19 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
skypon how you dey? Posted: at 11-02-2011 10:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 11-02-2011 10:21 PM (13 years ago) (m) @mrvoue if u sef c am u go faint
huh?.. @mrvoue: if you do mistake carry your eyez go there near there ehn... na blindness i go take swear for you... kris how many times u don faint? abi u no dey look am?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-02-2011 10:21 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 11-02-2011 10:24 PM (13 years ago) (m) skypon how you dey? my dear, i dey fine jare........... how ur side? im catching lots of fun in respect of my birthday im really enjoying it
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-02-2011 10:24 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 11-02-2011 10:25 PM (13 years ago) (m) na u b the caretaker?
na him be the director and operator
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-02-2011 10:25 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
skypon how you dey? my dear, i dey fine jare........... how ur side? im catching lots of fun in respect of my birthday im really enjoying it and you did't even bother to invite me hmmmmm what a greed anyway happy birthday hope terry is with you? Posted: at 11-02-2011 10:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sylax at 11-02-2011 10:32 PM (13 years ago) (m) bia Terry, what happen to our beloved smiling CAPTAIN FANTASTIC pix, pls help me put it back, it makes me easily recognize ur post, and of course I like seeing my club representing everywhere....tnx Posted: at 11-02-2011 10:32 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ok,let me bring it out for you,since my husband is not around lol Posted: at 11-02-2011 10:37 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 14-02-2011 07:52 AM (13 years ago) (m) no b u o..na ur baka i dey ask her baka get mouth? her baka get o...confirm! utunu Posted: at 14-02-2011 07:52 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 14-02-2011 07:54 AM (13 years ago) (m) @mrvoue if u sef c am u go faint
if him faint, i go pour am water make him wake up aw sure r u sey u sef no go faint? Posted: at 14-02-2011 07:54 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 14-02-2011 07:55 AM (13 years ago) (m) na u b the caretaker?
na him be the director and operator the thing get operation manual? Posted: at 14-02-2011 07:55 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |