love_omotola at 17-11-2008 03:30 PM (15 years ago) (f) To make it straight, she pulls it. To make it stand, she holds it.
To make it smooth, she licks i.t
To make it enter, she pushes it in.
It is not easy to thread a needle.
You have a dirty mind. Posted: at 17-11-2008 03:30 PM (15 years ago) | Upcoming | |
|
rezimero at 17-11-2008 03:39 PM (15 years ago) (m) Reply |
kings_gs at 18-11-2008 03:40 PM (15 years ago) (m) OMOTOLA!!! YOU DON SPOIL FINISH Posted: at 18-11-2008 03:40 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
orezo at 18-11-2008 03:44 PM (15 years ago) (m) Thank God say na needle i think B4... Posted: at 18-11-2008 03:44 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
haryor at 18-11-2008 03:48 PM (15 years ago) (m) U sure say na needle... Posted: at 18-11-2008 03:48 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
orezo at 18-11-2008 04:51 PM (15 years ago) (m) Eeeeeehn... U wan false me talk anoda tin...LOL Posted: at 18-11-2008 04:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin spoil me? Posted: at 18-11-2008 04:59 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
orezo at 18-11-2008 05:07 PM (15 years ago) (m) omotola maybe kings dey try talk sey needle spoil u... I no sha... Na guess i just dey guess... Posted: at 18-11-2008 05:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na u be interpreter? Posted: at 18-11-2008 05:15 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
orezo at 18-11-2008 05:19 PM (15 years ago) (m) Noooo... I just dey vision... Na joseph dey interprete dreams well well... Posted: at 18-11-2008 05:19 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Prophet Orezo Posted: at 18-11-2008 05:24 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
orezo at 18-11-2008 05:36 PM (15 years ago) (m) Yes my church member... Posted: at 18-11-2008 05:36 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
See..your Mummy and Daddy don born you so keep it up...You're mouthed.. Posted: at 18-11-2008 07:04 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
orezo at 18-11-2008 07:12 PM (15 years ago) (m) She hear una... since una pass one for una pix... Posted: at 18-11-2008 07:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 18-11-2008 07:38 PM (15 years ago) (m) See..your Mummy and Daddy don born you so keep it up...You're mouthed..
i don hear this comment before oh. na the only english wey una know be that? Posted: at 18-11-2008 07:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 18-11-2008 07:39 PM (15 years ago) (m) Yes my church member...
guy you bad oh, so you dey run church you no let your guy know abi? i dey paranoid Posted: at 18-11-2008 07:39 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
let him tell us the name of the church wey he dey coordinate Posted: at 19-11-2008 10:40 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rezimero at 19-11-2008 02:47 PM (15 years ago) (m) orezo you hear am? over to you Posted: at 19-11-2008 02:47 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@rezimero, very documented...you dey record document for comments...This is a landmark for naijapals members 30 years to come Posted: at 19-11-2008 03:11 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
really? Posted: at 19-11-2008 03:20 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |