Dirty mind (Page 4)

Date: 17-11-2008 3:30 pm (15 years ago) | Author: teegal
1 2 3 [4] 5
- kido123 at 11-12-2008 05:29 PM (15 years ago)
(m)
you dey lick thread? talk true now? na only me and yu dey... orezo don travel...... Grin Grin
Posted: at 11-12-2008 05:29 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 11-12-2008 06:08 PM (15 years ago)
(m)
U lie... Big lie... I dey house... I don catch una...
Posted: at 11-12-2008 06:08 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 11-12-2008 06:11 PM (15 years ago)
(m)
wetin i do? God see my mind o.....
Posted: at 11-12-2008 06:11 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 11-12-2008 08:18 PM (15 years ago)
(m)
ha, OmoT, which person thread you dey lick? Grin Grin Grin
Posted: at 11-12-2008 08:18 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- love_omotola at 12-12-2008 10:14 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on 11-12-2008 08:18 PM
ha, OmoT, which person thread you dey lick? Grin Grin Grin

na wa for una ooooooooo....u don spoil me finish for here
Posted: at 12-12-2008 10:14 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 12-12-2008 01:44 PM (15 years ago)
(m)
na innocent question i ask o Grin Grin Grin
Posted: at 12-12-2008 01:44 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 12-12-2008 01:52 PM (15 years ago)
(m)
Omotola no dey like to tell pple abt her thread bizness... Rezi but u suppose fit know na...
Posted: at 12-12-2008 01:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- love_omotola at 15-12-2008 03:11 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: orezo on 12-12-2008 01:52 PM
Omotola no dey like to tell pple abt her thread bizness... Rezi but u suppose fit know na...

which thread business bi dat?
Posted: at 15-12-2008 03:11 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 15-12-2008 08:48 PM (15 years ago)
(m)
that one wey you register with corporate affairs commission na
Posted: at 15-12-2008 08:48 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bethsy at 16-12-2008 12:25 AM (15 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 16-12-2008 12:25 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- gardner at 16-12-2008 03:11 PM (15 years ago)
(m)
omotola pls i get thread to lick, so can i give u my address
Posted: at 16-12-2008 03:11 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- rezimero at 16-12-2008 04:13 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: gardner on 16-12-2008 03:11 PM
omotola pls i get thread to lick, so can i give u my address
yuo go old b4 e go reach your turn
Posted: at 16-12-2008 04:13 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- love_omotola at 17-12-2008 11:54 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: gardner on 16-12-2008 03:11 PM
omotola pls i get thread to lick, so can i give u my address

aboki...wetin u dey take me for?
Posted: at 17-12-2008 11:54 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- edoga at 17-12-2008 12:08 PM (15 years ago)
(m)
omotola thank you very much you are such a clever girl.you think say we b mumu abi.no probs i go like meet you so u can use me as a thread and needle ok
Posted: at 17-12-2008 12:08 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Pires07 at 17-12-2008 12:47 PM (15 years ago)
(m)
I dnt undatand u ppl. Which kind thread una dey lick, abi una wan lick. E dey sweet?@all

Posted: at 17-12-2008 12:47 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 17-12-2008 05:00 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: edoga on 17-12-2008 12:08 PM
omotola thank you very much you are such a clever girl.you think say we b mumu abi.no probs i go like meet you so u can use me as a thread and needle ok
you get thread?
Posted: at 17-12-2008 05:00 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- love_omotola at 6-01-2009 12:23 PM (15 years ago)
(f)
if he no get thread, he get needle but i suggest you borrow him thread.
Posted: at 6-01-2009 12:23 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- dnishe at 6-01-2009 01:06 PM (15 years ago)
(m)
omo baby, i bow for you really you jst so creative, which kind of needle u like, na dat long one or those smal ones abi na the normal one, which levels girl
Posted: at 6-01-2009 01:06 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- lovelacetito at 6-01-2009 01:15 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: love_omotola on 17-11-2008 03:30 PM
To make it straight, she pulls it.

To make it stand, she holds it.

To make it smooth, she licks i.t

To make it enter, she pushes it in.

It is not easy to thread a needle.                     

                                              You have a dirty mind.



huh// BAD BAD 
Posted: at 6-01-2009 01:15 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- fez_566 at 6-01-2009 02:20 PM (15 years ago)
(f)
what is the relationship btw thread and needle and dirty mind? more explatn
Posted: at 6-01-2009 02:20 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 3 [4] 5