English (Page 2)

Date: 16-02-2011 9:51 pm (13 years ago) | Author: Arowosegbe Olooworlay James
1 [2]
- olooworlay at 17-02-2011 08:37 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 17-02-2011 06:48 PM
Quote from: olooworlay on 17-02-2011 10:52 AM
Quote from: Kristiantus on 17-02-2011 10:43 AM
Quote from: olooworlay on 17-02-2011 09:59 AM
Quote from: Kristiantus on 17-02-2011 09:50 AM
Quote from: olooworlay on 17-02-2011 09:25 AM
Quote from: kenolis on 17-02-2011 02:10 AM
my friend olooworlay say the truth make devil shem...! U sure say no be you be the olodo..because your name start for O and Olodo! so olooworlay and olodo, i think dey 2 sound the same...u just want to confuse people here...
cum, which language u b? u don eva hia say sumbodi dey bear "olodo"? i no blame u, "olodo na name 4 ur language..........rememba say me n u no b d same language.
ayim nwoke true true, shey your real name no be olodo? cos e be like say you even sabi spell your name "olodo worlay".... Grin
o boi! na wetin? y una dey put me eye lyk dis? Huh? Huh? Huh?
na wetin colour... Angry
dem say" fly wey no dey hia word, na im dey follow ded bodi enta grave". shey u say u no go fri me?, xcept no b OLOOWORLAY i b, u go hia 4rm me soon.

wetin u wan do?

we go just beat like small pikin for here Angry Angry Angry Angry

una c wetin i dey talk? guilty concience don dey disturb sumbodi
Posted: at 17-02-2011 08:37 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 20-02-2011 03:09 AM (13 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin
weather guilty conscience worry me or not
i don talk wetin i talk

Posted: at 20-02-2011 03:09 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 20-02-2011 10:10 AM (13 years ago)
(m)
olodoism

Posted: at 20-02-2011 10:10 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- simply4Christ at 20-02-2011 06:40 PM (13 years ago)
(m)
LAUGHS...
Posted: at 20-02-2011 06:40 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Skypon2002 at 22-02-2011 12:43 AM (13 years ago)
(m)
but i no see ur teeth  Cheesy Cheesy

Posted: at 22-02-2011 12:43 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- olooworlay at 24-02-2011 10:31 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 20-02-2011 03:09 AM
Grin Grin Grin
weather guilty conscience worry me or not
i don talk wetin i talk

talk wetin u wan talk, i don know say na u..............if no b u, put ya real picture. Cool Cool Cool
Posted: at 24-02-2011 10:31 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- miyen at 25-02-2011 01:27 PM (13 years ago)
(f)
olodo in the highest order...
Posted: at 25-02-2011 01:27 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- omotoyosolabisi at 26-02-2011 02:18 PM (13 years ago)
(f)
the yoke funny dieeeeeeeee
Posted: at 26-02-2011 02:18 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prism at 27-02-2011 04:58 PM (13 years ago)
(m)
help!!!dis olodoism dey worry olodo too much.
abeg some1 help me call dokinta Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 27-02-2011 04:58 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Destinytalks at 19-03-2011 05:28 AM (13 years ago)
(m)
;
Quote from: terryworld on 20-02-2011 10:10 AM
olodoism
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 19-03-2011 05:28 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2]