Na over sabi carry me go conference wey them no invite me oh! As them bring up the 3G technology matter, come see Global com as them dey make noise say them too much na so MTN follow them dey talk say dem too much self. Zain them just sit down dey laugh say see this people wey never finish 1G technology dey get mouth. We Zain, "We don reach 4G technology: Econet, V-Mobile, Celtel and Zain. In fact na 4G-plus because we don dey make plans to change again
Posted: at 18-11-2008 09:03 AM (16 years ago) | Newbie
rezimero at 18-11-2008 10:13 AM (16 years ago) (m)
another RUBBISH!!! wetin be dis na
Posted: at 18-11-2008 10:13 AM (16 years ago) | Gistmaniac
eAziEbonE at 20-11-2008 02:31 AM (16 years ago) (m)
Quote from: orezo on 19-11-2008 09:47 AM
And then...
Guys e be like say una no know the meaning of the G for the 3G, 3.5G and so on. It means "generation" 3G means 3rd generation technology. So who don see generations pass?
Posted: at 20-11-2008 02:31 AM (16 years ago) | Newbie
Na over sabi carry me go conference wey them no invite me oh! As them bring up the 3G technology matter, come see Global com as them dey make noise say them too much na so MTN follow them dey talk say dem too much self. Zain them just sit down dey laugh say see this people wey never finish 1G technology dey get mouth. We Zain, "We don reach 4G technology: Econet, V-Mobile, Celtel and Zain. In fact na 4G-plus because we don dey make plans to change again
and ur point is?
Posted: at 20-11-2008 02:41 AM (16 years ago) | Upcoming