Deffney at 13-04-2011 05:07 AM (13 years ago) (f) hehehehehe
na you yeye master good morning too!
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 13-04-2011 05:07 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
onehardex at 13-04-2011 10:56 AM (13 years ago) (m) Posted: at 13-04-2011 10:56 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 13-04-2011 11:00 AM (13 years ago) Posted: at 13-04-2011 11:00 AM (13 years ago) | | |
Reply |
Posted: at 13-04-2011 11:02 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Deffney at 13-04-2011 12:21 PM (13 years ago) (f) wetin u laugh bro? abeg give me wetin u eat i dey hungry
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 13-04-2011 12:21 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 13-04-2011 12:24 PM (13 years ago) him eat yeye , and you don over yeye so no food for you Posted: at 13-04-2011 12:24 PM (13 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 13-04-2011 12:34 PM (13 years ago) (f) hehehehehehe u don come again...u be his messenger abi? how far my love?
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 13-04-2011 12:34 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 13-04-2011 02:24 PM (13 years ago) (m) common shop UP which kyn shop? barbing shop?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 13-04-2011 02:24 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 13-04-2011 02:26 PM (13 years ago) (m) wetin u laugh bro? abeg give me wetin u eat i dey hungry u go chop grass?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 13-04-2011 02:26 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 13-04-2011 02:28 PM (13 years ago) (m) hehehehehehe u don come again...u be his messenger abi? how far my love? u wan marry emejuru? na wahala u wan carrry put for house ooooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 13-04-2011 02:28 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Deffney at 13-04-2011 02:41 PM (13 years ago) (f) no na...i no fir marry anyone ooooo na all my pals i love na.....
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 13-04-2011 02:41 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terryworld at 13-04-2011 02:48 PM (13 years ago) (m) hmmmm
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 13-04-2011 02:48 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 13-04-2011 02:52 PM (13 years ago) (f) Terry my love too...how far na?
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 13-04-2011 02:52 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lanudja at 13-04-2011 02:55 PM (13 years ago) (f) Ummm u make florish hear u ooo Posted: at 13-04-2011 02:55 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 13-04-2011 03:01 PM (13 years ago) (f) she's my in law na...she know ooooo
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 13-04-2011 03:01 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 13-04-2011 04:13 PM (13 years ago) (m) make florish come back first i go tell am
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 13-04-2011 04:13 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lanudja at 13-04-2011 04:17 PM (13 years ago) (f) Aproko...tatafor Posted: at 13-04-2011 04:17 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
at 13-04-2011 04:59 PM (13 years ago) na all of una be, and you na number 1 Posted: at 13-04-2011 04:59 PM (13 years ago) | | |
Reply |
Skypon2002 at 13-04-2011 05:06 PM (13 years ago) (m) Aproko...tatafor ok u self dey support am abi? i go report una two
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 13-04-2011 05:06 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
jaolab at 13-04-2011 08:42 PM (13 years ago) (m) u want snatch husband 4 flourish hand no worry make she come Posted: at 13-04-2011 08:42 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |