A POEM 4 MY LITTLE BABY SKY SKY (Page 15)

Date: 21-02-2011 12:22 pm (13 years ago) | Author: Obiageli
1 ... 12 13 14 [15] 16 17 18
- at 25-02-2011 05:46 PM (13 years ago)
 deffney the monkey bring him mouth
for you to kiss him Grin Grin Grin
Posted: at 25-02-2011 05:46 PM (13 years ago) |
Reply
- at 25-02-2011 05:46 PM (13 years ago)
Abolore how far
Posted: at 25-02-2011 05:46 PM (13 years ago) |
Reply
- Deffney at 25-02-2011 05:48 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on 25-02-2011 05:46 PM
deffney the monkey bring him mouth
for you to kiss him Grin Grin Grin

 aylabeyt!!! Grin Grin Grin

na kiss hungry me ooooo

Posted: at 25-02-2011 05:48 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Abolore05 at 25-02-2011 05:51 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on 25-02-2011 05:46 PM
Abolore how far
how far for wetin? Huh? Huh?
abeg he too far i no no wia hin reach
i take God beg u,
no dey ask me dat kind question again
i no no wetin u mean oh Angry Angry Angry Angry Angry
Posted: at 25-02-2011 05:51 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 25-02-2011 05:53 PM (13 years ago)
ok no vex oooooo Tongue Tongue Grin
Posted: at 25-02-2011 05:53 PM (13 years ago) |
Reply
- Abolore05 at 25-02-2011 05:56 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin
Posted: at 25-02-2011 05:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 25-02-2011 06:08 PM (13 years ago)
why you dey open 32 Shocked
Posted: at 25-02-2011 06:08 PM (13 years ago) |
Reply
- Abolore05 at 25-02-2011 09:05 PM (13 years ago)
(f)
cos u dey beg me Grin Grin Grin
Posted: at 25-02-2011 09:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 25-02-2011 10:12 PM (13 years ago)
who?
Posted: at 25-02-2011 10:12 PM (13 years ago) |
Reply
- Abolore05 at 26-02-2011 05:29 AM (13 years ago)
(f)
na u emejuru i dey talk to
na u dey beg me make i no dey vex
and i don hear u Grin Grin Grin
Posted: at 26-02-2011 05:29 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 26-02-2011 09:26 AM (13 years ago)
e be like you like my name,
no say e be like,
you like my name Cool Cool
Posted: at 26-02-2011 09:26 AM (13 years ago) |
Reply
- Abolore05 at 26-02-2011 09:33 AM (13 years ago)
(f)
sure? Huh? Huh? Huh?
no decieve ursef oh! Tongue Tongue Tongue
Posted: at 26-02-2011 09:33 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 26-02-2011 09:35 AM (13 years ago)
wetin more you like Grin Grin Grin?
Posted: at 26-02-2011 09:35 AM (13 years ago) |
Reply
- Abolore05 at 26-02-2011 09:54 AM (13 years ago)
(f)
 Cheesy Cheesy
Posted: at 26-02-2011 09:54 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 26-02-2011 05:16 PM (13 years ago)
you no get teeth for your mouth,
you don use all your tooth buy acara  Wink
Posted: at 26-02-2011 05:16 PM (13 years ago) |
Reply
- Deffney at 26-02-2011 05:18 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin

Posted: at 26-02-2011 05:18 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 26-02-2011 05:31 PM (13 years ago)
ok Grin Grin Grin Grin
Posted: at 26-02-2011 05:31 PM (13 years ago) |
Reply
- Deffney at 26-02-2011 05:36 PM (13 years ago)
(f)
ur really funny!

Posted: at 26-02-2011 05:36 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 26-02-2011 05:38 PM (13 years ago)
me abi?
Posted: at 26-02-2011 05:38 PM (13 years ago) |
Reply
- Deffney at 26-02-2011 05:40 PM (13 years ago)
(f)
yes na

Posted: at 26-02-2011 05:40 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 12 13 14 [15] 16 17 18