XAVEXDO'S LIFE STORY (Page 5)

Date: 24-02-2011 9:41 am (13 years ago) | Author: Deji Anthony
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 10
- Abolore05 at 25-02-2011 10:13 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: mrvoue on 25-02-2011 08:53 AM
*coughs* hmm *clears throat*
wetin dey do u?
hw e dey take do u? Shocked
Posted: at 25-02-2011 10:13 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 25-02-2011 10:17 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on 25-02-2011 07:45 AM
Quote from: omotoyosolabisi on 24-02-2011 05:51 PM
xavedox, u sure say u no blind Huh? Huh? Huh?

no be u and ur wife be dat Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?


monkey born monkey Grin Grin Grin Grin Grin Grin
i don like u 4 this one wey u talk...*dnt tell kris o* Wink
Grin Grin Grin
Posted: at 25-02-2011 10:17 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- kenolis at 25-02-2011 10:58 AM (13 years ago)
(m)
Quote
WOWWWWW Abolore ur sooo pretty!!!

says who? no be dey face be this?
Quote
Posted: at 25-02-2011 10:58 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- kenolis at 25-02-2011 11:02 AM (13 years ago)
(m)
make i comot 4 here b4 person go turn to monkey Grin Grin Grin Grin
Posted: at 25-02-2011 11:02 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Abolore05 at 25-02-2011 11:10 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: kenolis on 25-02-2011 10:58 AM
Quote
WOWWWWW Abolore ur sooo pretty!!!

says who? no be dey face be this?
Quote
na jealousy go kill u ken
cos i no dey talk wv u u dey take style
tasimi abi? ok hw u dey ken?
na u wan turn to monkey soon?
we will b glad to watch the transformation Grin Grin
Posted: at 25-02-2011 11:10 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kenolis at 25-02-2011 01:12 PM (13 years ago)
(m)
WOWWWWW Abolore ur sooo pretty!!!

Quote
says who? no be dey face be this?
Quote
na jealousy go kill u ken
cos i no dey talk wv u u dey take style
tasimi abi? ok hw u dey ken?
na u wan turn to monkey soon?
we will b glad to watch the transformation Grin Grin
wow!! if i turn to monkey u no go gree make i sleep with u again now Grin Grin
because i wan come nock 4ur door soon.
i dey fine that u, and u?
Posted: at 25-02-2011 01:12 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- miyen at 25-02-2011 02:00 PM (13 years ago)
(f)
infact that family is the worwoest of all worwor, but why the man kon dey vex na?
Posted: at 25-02-2011 02:00 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- kenolis at 25-02-2011 02:09 PM (13 years ago)
(m)
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 25-02-2011 02:09 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- mrvoue at 25-02-2011 02:25 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Abolore05 on 25-02-2011 10:13 AM
Quote from: mrvoue on 25-02-2011 08:53 AM
*coughs* hmm *clears throat*
wetin dey do u?
hw e dey take do u? Shocked
arrrrrchiun! *sneezes*
*blows nose*
Posted: at 25-02-2011 02:25 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kenolis at 25-02-2011 02:33 PM (13 years ago)
(m)
why u no pis, mes and shit once?
Posted: at 25-02-2011 02:33 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- mrvoue at 25-02-2011 02:41 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: miyen on 25-02-2011 02:00 PM
infact that family is the worwoest of all worwor, but why the man kon dey vex na?
abi o.help me tell am make he owe up to hin family
Posted: at 25-02-2011 02:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kenolis at 25-02-2011 02:54 PM (13 years ago)
(m)
i troway my face no comment.
Posted: at 25-02-2011 02:54 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Abolore05 at 25-02-2011 03:55 PM (13 years ago)
(f)
wia u trow am go?
make i help u post the comment Grin Grin Grin
Posted: at 25-02-2011 03:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kenolis at 25-02-2011 03:58 PM (13 years ago)
(m)
u go come my house make u colect am post.
i dey wet u Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 25-02-2011 03:58 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Abolore05 at 25-02-2011 04:22 PM (13 years ago)
(f)
oya give me d address,
i don dey road Grin Grin Grin
Posted: at 25-02-2011 04:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- miyen at 25-02-2011 04:28 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: kenolis link=topic=60[color=green
582.msg1880134#msg1880134 date=1298639399]
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
[/size][/color] u no answer me?
Posted: at 25-02-2011 04:28 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- kenolis at 25-02-2011 04:32 PM (13 years ago)
(m)
Quote
oya give me d address,
i don dey road Grin Grin Grin
the address you go go collect visa first then you tell me. Roll Eyes
Posted: at 25-02-2011 04:32 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Abolore05 at 25-02-2011 04:37 PM (13 years ago)
(f)
i get visa to U.S na true so where i go come?
tell me d address go book my flight 2day Grin Grin
Posted: at 25-02-2011 04:37 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kenolis at 25-02-2011 04:47 PM (13 years ago)
(m)
no be US...u go come tolotolo (turkey) so if u get the visa no yawa.
Posted: at 25-02-2011 04:47 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Teeteeylaryor at 25-02-2011 04:53 PM (13 years ago)
(f)
life story indeed na history self

Posted: at 25-02-2011 04:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 10