Very Very Fast!!! (Page 2)

Date: 27-02-2011 9:33 pm (13 years ago) | Author: olsmyls
1 [2]
- Skypon2002 at 28-02-2011 08:45 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Bosunb on 28-02-2011 06:16 PM
He should paid the money very ! Very fast !!!

oga sir,
u be obasanjo brother? Grin Grin
see ur agbada wey u wear self Grin

Posted: at 28-02-2011 08:45 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Abolore05 at 28-02-2011 09:00 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on 28-02-2011 08:38 PM
Quote from: Abolore05 on 28-02-2011 06:52 AM
ok Grin

sweetie,
how are u?
hope nobody is disturbing u?
i really missed u alot oooo
missed u too much sef :'( :'( :'(
hw is d xams goin?
success again and again
swthrt Kiss Kiss Kiss
no one dare disturb me na
i don tell dem say u give me gun
to shoot any disturber  Grin Grin Grin
Posted: at 28-02-2011 09:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Abolore05 at 28-02-2011 09:01 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on 28-02-2011 08:43 PM
Quote from: mrvoue on 28-02-2011 01:36 PM
bcos sey na u cos u fine well well,i go laff but na pb4

no be small fine she fine oooo
i dey trip for her die Grin Grin

but this one wey u wan laff bcos say she fine, make u no near her oooo Angry Angry Angry Angry
no play rough play for here oo Angry Angry Angry
Grin Kiss Kiss Grin
Posted: at 28-02-2011 09:01 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Abolore05 at 28-02-2011 09:02 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on 28-02-2011 08:45 PM
Quote from: Bosunb on 28-02-2011 06:16 PM
He should paid the money very ! Very fast !!!

oga sir,
u be obasanjo brother? Grin Grin
see ur agbada wey u wear self Grin
i wonder oh Shocked Shocked Shocked
Posted: at 28-02-2011 09:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 28-02-2011 10:17 PM (13 years ago)
(m)
hmmmm

Posted: at 28-02-2011 10:17 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- mrvoue at 3-03-2011 02:22 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Abolore05 on 28-02-2011 05:33 PM
really mrvoue?
u sure u don't want to b here? Wink
make una come disV me? NO WAY!
Posted: at 3-03-2011 02:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 3-03-2011 02:23 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 28-02-2011 08:43 PM
Quote from: mrvoue on 28-02-2011 01:36 PM
bcos sey na u cos u fine well well,i go laff but na pb4

no be small fine she fine oooo
i dey trip for her die Grin Grin

but this one wey u wan laff bcos say she fine, make u no near her oooo Angry Angry Angry Angry
no play rough play for here oo Angry Angry Angry
no b only near i go near,i go touch somethn join  Wink Wink Wink
Posted: at 3-03-2011 02:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 4-03-2011 01:10 AM (13 years ago)
(m)
 Cool Cool

Posted: at 4-03-2011 01:10 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Fashalyn at 4-03-2011 02:03 AM (13 years ago)
(f)
I laughed very very fast!!!!

Posted: at 4-03-2011 02:03 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 4-03-2011 05:24 AM (13 years ago)
(m)
not dat 4ny

Posted: at 4-03-2011 05:24 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 4-03-2011 01:06 PM (13 years ago)
(f)
U try...but,
Posted: at 4-03-2011 01:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- josiahlawson at 4-03-2011 02:08 PM (13 years ago)
(m)
good one
Posted: at 4-03-2011 02:08 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2]