rezimero at 8-12-2008 01:34 PM (16 years ago) (m) orezo why you dey high jboy level na.jboy wey never fit chop na im wan give person garri? jboy dey waka market round dey test garri, after e don test beleful, e go drink water, e don chop for that dey be that. Posted: at 8-12-2008 01:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 8-12-2008 01:35 PM (16 years ago) (m) orezo why you dey high jboy level na? jboy wey never fit chop na im wan give person garri? jboy dey waka market round dey test garri, after e don test beleful, e go drink water, e don chop for that day be that. Posted: at 8-12-2008 01:35 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jboy4shezo at 9-12-2008 01:37 PM (16 years ago) (m) Rezi see u dey talk, no be una neighbour scent of fry fish u dey sent come drink water put na im be ur lunch? Posted: at 9-12-2008 01:37 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rezimero at 9-12-2008 04:03 PM (16 years ago) (m) thank GOD if na lunch be that, that means i dey breakfast and supper. Posted: at 9-12-2008 04:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
amici at 9-12-2008 11:34 PM (16 years ago) (f) jboy nice wrk very funny joke indeed bt i still dey vex 4 you Posted: at 9-12-2008 11:34 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rezimero at 10-12-2008 10:53 AM (16 years ago) (m) una wan divorce b4 una marry? Posted: at 10-12-2008 10:53 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jboy4shezo at 11-12-2008 09:25 AM (16 years ago) (m) Rezi why u ey put ur mouth for family matter, na only me and her know why she dey vex for me emm amici am sorry o, otito kpele o. it wont happen again. Posted: at 11-12-2008 09:25 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
orezo at 11-12-2008 09:52 AM (16 years ago) (m) Tcheew... Jboy i sorry 4 u... Posted: at 11-12-2008 09:52 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 11-12-2008 10:31 AM (16 years ago) (m) jboy (crying) :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( you don go far. your family must hear this Posted: at 11-12-2008 10:31 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jboy4shezo at 11-12-2008 10:51 AM (16 years ago) (m) wetin be una own sef bad belle people. Una no like beta thing abi na crime to fall in love. Posted: at 11-12-2008 10:51 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kayboy2luv at 2-04-2011 09:18 PM (13 years ago) (m) This one make sense die. Posted: at 2-04-2011 09:18 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Emmagency9 at 2-04-2011 09:25 PM (13 years ago) (m) Real naija man. Nice1 poster
If you don't like me, 1. Take a map, 2. Get a car (even if na borrow), 3. Drive to HELL!. Have a nice trip. ✔ Posted: at 2-04-2011 09:25 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jaolab at 2-04-2011 10:29 PM (13 years ago) (m) funny b4 i pass Posted: at 2-04-2011 10:29 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
jeffrey4u at 2-04-2011 10:33 PM (13 years ago) (m) man for survive Posted: at 2-04-2011 10:33 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 3-04-2011 06:46 AM (13 years ago) (m) ee no sweet
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 3-04-2011 06:46 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 3-04-2011 02:41 PM (13 years ago) at all at all Posted: at 3-04-2011 02:41 PM (13 years ago) | | |
Reply |
Skypon2002 at 4-04-2011 02:27 PM (13 years ago) (m) commot for here jare
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 4-04-2011 02:27 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 4-04-2011 02:32 PM (13 years ago) stay there jare Posted: at 4-04-2011 02:32 PM (13 years ago) | | |
Reply |
terryworld at 4-04-2011 02:33 PM (13 years ago) (m) Hehehehe
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 4-04-2011 02:33 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 7-04-2011 01:12 AM (13 years ago) (m) u don taste my blow b4?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 7-04-2011 01:12 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |