Quote from: herdeysohjy on 20-11-2008 02:54 PM
no be small thing
yeah you are right this joke is tight.

Posted: at | |
Quote from: herdeysohjy on 20-11-2008 02:54 PM no be small thing yeah you are right this joke is tight. ![]()
| |||||
Grin u dey ryhme sooo... Reply
| |||||
Quote from: orezo on 21-11-2008 12:18 PM Grin u dey ryhme sooo... How boss ![]()
| |||||
I quote: Yea you are right this joke is tight... ReplyNa ryhme b dat na...
| |||||
ahhhhhhhhh Reply![]() ok na....
| |||||
Na so... Reply
| |||||
we can start something if you like Reply![]()
| |||||
No shakes na... I dey wit you... Reply
| |||||
wew....i'd really like that...lets chat here..u know na...where are u in NIgeria Reply
| |||||
The Big Heart... Reply
| |||||
Lag? IB? Abuja? use the acronym if u wanna be conservative.... Reply
| |||||
grin u be real OLODO so as u old reach u no know where THE BIG HEART dey! to say na ur small broda ask u this QUESTION NA U U FOR DEY CHEW MOUTH. and as for una two, here no be studio o wey e be say una wan come dey sing, make una waka go far Reply
| |||||
have heard this b4 if u want prove let me know will provide Reply
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 21-11-2008 12:21 PM Quote from: orezo on 21-11-2008 12:18 PM Grin u dey ryhme sooo... How boss ![]() ![]()
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 21-11-2008 01:03 PM Lag? IB? Abuja? use the acronym if u wanna be conservative.... grin you sure say you be original naija abi na fotocopy you be sef. how you go say you no know the BIG HEART? you wan fall our hands abi?
| |||||
please my brodas...In short i no know...where is the big heart...LAg? im i ryt? Reply
| |||||
ok because you be my guy i go tell you. but i go ask orezo first whether make i tell u Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
an annnnnnnnnn....why that? it should be lagos or pH Reply
| |||||
; Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 21-11-2008 10:22 PM an annnnnnnnnn....why that? it should be lagos or pH you to dey rush. you dey in haste? ![]() ![]() ![]() ![]()
|
Forbes Announces 2025 Top 5 Richest Musicians In Nigeria, Reactions Trail
Ex Senate President, Saraki Congratulates Son’s First Grammy Award Win
Three Siblings Killed, Bodies Dumped In Deep Freezer In Anambra
PHOTOS; First Lady, Remi Tinubu Visits Babangida, Abdulsalami In Minna
Moment Wizkid Gifting Comedians Who Performed At Buchi’s Show Millions Of Cash
VIDEO: History Made As Nigerian Army General Jumps Off Moving Airplane
Nine Suspects Arrested Over Murder Of Anambra Lawmaker, Justice Azuka (Photos + Video)
Public Outrage As Viral Video Shows Police Manhandling Pregnant Woman in Akwa Ibom (Video)