kinkino at 10-03-2011 01:22 PM (13 years ago) (f) MAY B POSTER Posted: at 10-03-2011 01:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 10-03-2011 01:24 PM (13 years ago) (m) i think say na mi
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 10-03-2011 01:24 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
macgreat at 10-03-2011 01:26 PM (13 years ago) (m) Hmm
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time Posted: at 10-03-2011 01:26 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 10-03-2011 01:45 PM (13 years ago) (f) abeg no follow me again
Behind macgreat folo folo no good ooo...she don dey warn u, u beta b careful...i no dey ooo
Hmm, thanks. . . but i like wetin my eye dey trail . . . behind where? ?? and na wetin ya eyes dey see abeg na another person food and if d owner catch u ehn Owner not in sight. . . Can as well claim 17, 18, 19 . . .What great Rhythm *shake head* bia who sabi dis man make e help me warn am oo i dey warn u oooo Posted: at 10-03-2011 01:45 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
macgreat at 10-03-2011 01:50 PM (13 years ago) (m) You talk too much *whistling cont.*
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time Posted: at 10-03-2011 01:50 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
phab at 10-03-2011 02:08 PM (13 years ago) (m) STOP when d baby wakes up!!!
CONTINUE after he's gone back to sleep..................
seconded u re right Posted: at 10-03-2011 02:08 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
onyi91 at 10-03-2011 02:10 PM (13 years ago) (f) NA WA WHO EVEN BRING THIS YEYE TPOIC UP Posted: at 10-03-2011 02:10 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
macgreat at 10-03-2011 02:12 PM (13 years ago) (m) You're cousin
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time Posted: at 10-03-2011 02:12 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
harold634 at 10-03-2011 02:20 PM (13 years ago) (m) NA WA WHO EVEN BRING THIS YEYE TPOIC UP
real yeye topic Posted: at 10-03-2011 02:20 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
STOP when d baby wakes up!!!
CONTINUE after he's gone back to sleep..................
Lol!!..dats really funny!! Posted: at 10-03-2011 02:31 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
macgreat at 10-03-2011 02:33 PM (13 years ago) (m) Really?
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time Posted: at 10-03-2011 02:33 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
The kid will not understand; thinks may be you are sorting out national issues SO BIA CONTINUE NOTHING DEY HAPPEN
Lol!!..Abi oo!..National issues indeed! Posted: at 10-03-2011 02:47 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ekechibaby at 10-03-2011 03:04 PM (13 years ago) (f) Baby yu said, right?
A Baby wouldn't know wassup, so Ride on
Do you know that a baby can pretend of sleeping not knowing that, his awake, I advice parents not to be sleeping in the same room with their children. Posted: at 10-03-2011 03:04 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ekechibaby at 10-03-2011 03:05 PM (13 years ago) (f) No way! i no fit hav sex infront of my child, no matter if na new born baby or 1 year old
NEVER!
even when the child is asleep? yes off cos Posted: at 10-03-2011 03:05 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
macgreat at 10-03-2011 03:16 PM (13 years ago) (m) I C
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time Posted: at 10-03-2011 03:16 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 10-03-2011 03:19 PM (13 years ago) (f) You talk too much *whistling cont.*
ok until u recieve back hand slap for ya head Posted: at 10-03-2011 03:19 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Fly mama what are your reasons
wud u like to c ur parents have sex infront of u?? even wen u no undastand am at dat moment
later wen u knw wetin e be, u no go like am and u no go eva forget dat tin u see if yu r a baby yu wouldnt know. but as an individual I will feel very self-conscious having sex in front of a third party...baby or adult as a baby he no go knw but from 1 year + e no wise ooo anyway if na 1 day old or 1 year old i no fit do am...... Posted: at 10-03-2011 03:38 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
No way! i no fit hav sex infront of my child, no matter if na new born baby or 1 year old
NEVER!
what if the man insist if my man insist i go tell am to wait wen d baby dey sleep or wen we dey livingroom or somtin
no worry i go treat am gud Posted: at 10-03-2011 03:41 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kids suppust to sleep on their own bed in another bedroom.why you need to do sex infront them?!
wot r u talkin abt? most ppl let dia baby stay in d same room until 6 months or 1 year somtimes longer sef.......and wot if i wanna sleep wit my child in d same bed?? na crime b dat? Posted: at 10-03-2011 03:43 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
SQUIRL at 10-03-2011 03:45 PM (13 years ago) (m) i dnt tink so Posted: at 10-03-2011 03:45 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |