Which kind yeye paris you go sef You wen i see for Ajegunle hia I begiiii jo
oya dey there na make other people come collect wetin i bring for u...... u no know who u see for Ajegunle Posted: at 9-03-2011 06:04 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
no i cant date or marry someone i dont like not even for money i cant even have sex with someone i dont like
Not having sex with him buh to chop and clean mouth Come...Ita giwa sef still dey collect money from her mugu Let alone young woman like me. Posted: at 9-03-2011 06:05 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
NO! Posted: at 9-03-2011 06:05 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hahahahahahahahaa What a perfect couple mama&Dafe. ROFLMAFAO
i no wan get PDS PIKIN oooo Posted: at 9-03-2011 06:06 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Which kind yeye paris you go sef You wen i see for Ajegunle hia I begiiii jo
oya dey there na make other people come collect wetin i bring for u...... u no know who u see for Ajegunle Yes i saw you drinking KUNU for Ajegunle hahahahahahaha Posted: at 9-03-2011 06:06 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Miss wetin? I sabi you? I jump you pass sef. Posted: at 9-03-2011 06:07 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
truenaija2 at 9-03-2011 06:07 PM (13 years ago) (f) no i cant date or marry someone i dont like not even for money i cant even have sex with someone i dont like
Not having sex with him buh to chop and clean mouth Come...Ita giwa sef still dey collect money from her mugu Let alone young woman like me. Posted: at 9-03-2011 06:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
True. Posted: at 9-03-2011 06:09 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
if u help me get rid of am i go make u godmother of my next Posted: at 9-03-2011 06:10 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Which kind yeye paris you go sef You wen i see for Ajegunle hia I begiiii jo
oya dey there na make other people come collect wetin i bring for u...... u no know who u see for Ajegunle Yes i saw you drinking KUNU for Ajegunle hahahahahahaha eyaaah ebi like sey that ur eye problem don come back again..... oya come make we go hospital Posted: at 9-03-2011 06:11 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 9-03-2011 06:11 PM (13 years ago) (m) just few days ago, i was chatting with a gurl, on the long run,i asked her "if a guy who is wealthy but she doesn't love him seeks for her hand in marriage, will she accept his proposal? behold her answer was yes...reason: cos of the guys money....i just wanna know if it is something worth doing to marry because of riches? instead of love, happiness etc
It av Tay wey We dey See these Things, so it doesn't even Sound Surprising anymo
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 9-03-2011 06:11 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
if u help me get rid of am i go make u godmother of my next Get rid of him Okay now am gonna LMAO Posted: at 9-03-2011 06:12 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Kenee how do you mean huh? Posted: at 9-03-2011 06:13 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
hahahahahahahahaa What a perfect couple mama&Dafe. ROFLMAFAO
i no wan get PDS PIKIN oooo hehehehehehe ..... Posted: at 9-03-2011 06:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iss wetin? I sabi you? I jump you pass sef. so u dey deny eh?.... ok no wahala Posted: at 9-03-2011 06:14 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Reply |
Miss B abeg no laff ur ass of,, Blings go shout
Solid,, why u dey laff now abeg help me Posted: at 9-03-2011 06:25 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennee at 9-03-2011 06:34 PM (13 years ago) (m) Kenee how do you mean huh?
Wetin l Write no Clear Reach?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 9-03-2011 06:34 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ok Posted: at 9-03-2011 06:36 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |