Is it alright when a girl never collects money or gifts from her boyfriend? (Page 3)

Date: 20-11-2008 9:31 pm (15 years ago) | Author: Balogun Natasha
1 2 [3]
- meczytimber at 21-11-2008 02:11 AM (15 years ago)
(m)
i need that type of babe, hahaha
lol,  

its not right, for some babes they feel they have enough bt in love riches dont count

Posted: at 21-11-2008 02:11 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- osituga at 21-11-2008 02:12 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyin on 21-11-2008 02:08 AM
Quote from: osituga on 21-11-2008 02:02 AM
Quote from: onyin on 21-11-2008 02:00 AM
Quote from: Jannee on 21-11-2008 01:44 AM
Osituga,no be ALL ladies na SOME ladies,how i go take tell u dat one
true tlk.


Hahah...na go see truth but na go fit talk...Chai !!!
lol.no be ALL.lol.

Wetin be the % of una wey dey talk truth
Posted: at 21-11-2008 02:12 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- onyin at 21-11-2008 02:21 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: osituga on 21-11-2008 02:12 AM
Quote from: onyin on 21-11-2008 02:08 AM
Quote from: osituga on 21-11-2008 02:02 AM
Quote from: onyin on 21-11-2008 02:00 AM
Quote from: Jannee on 21-11-2008 01:44 AM
Osituga,no be ALL ladies na SOME ladies,how i go take tell u dat one
true tlk.


Hahah...na go see truth but na go fit talk...Chai !!!
lol.no be ALL.lol.

Wetin be the % of una wey dey talk truth
i no know the % cos i cant speak for all girls   . as for me,flowers don do me cos i luv flowers(mostly  red roses).
Posted: at 21-11-2008 02:21 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- zie85er at 21-11-2008 02:30 AM (15 years ago)
(m)
still reading

Posted: at 21-11-2008 02:30 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- osituga at 21-11-2008 02:32 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyin on 21-11-2008 02:21 AM
Quote from: osituga on 21-11-2008 02:12 AM
Quote from: onyin on 21-11-2008 02:08 AM
Quote from: osituga on 21-11-2008 02:02 AM
Quote from: onyin on 21-11-2008 02:00 AM
Quote from: Jannee on 21-11-2008 01:44 AM
Osituga,no be ALL ladies na SOME ladies,how i go take tell u dat one
true tlk.


Hahah...na go see truth but na go fit talk...Chai !!!
lol.no be ALL.lol.

Wetin be the % of una wey dey talk truth
i no know the % cos i cant speak for all girls   . as for me,flowers don do me cos i luv flowers(mostly  red roses).

Only flowers and nothing more?Huh?? oh this is the kinda gyal i want.....na you go get money pas for world
Posted: at 21-11-2008 02:32 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- onyin at 21-11-2008 02:35 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: osituga on 21-11-2008 02:32 AM
Quote from: onyin on 21-11-2008 02:21 AM
Quote from: osituga on 21-11-2008 02:12 AM
Quote from: onyin on 21-11-2008 02:08 AM
Quote from: osituga on 21-11-2008 02:02 AM
Quote from: onyin on 21-11-2008 02:00 AM
Quote from: Jannee on 21-11-2008 01:44 AM
Osituga,no be ALL ladies na SOME ladies,how i go take tell u dat one
true tlk.


Hahah...na go see truth but na go fit talk...Chai !!!
lol.no be ALL.lol.

Wetin be the % of una wey dey talk truth
i no know the % cos i cant speak for all girls   . as for me,flowers don do me cos i luv flowers(mostly  red roses).

Only flowers and nothing more?Huh?? oh this is the kinda gyal i want.....na you go get money pas for world
i tlk am,i just fool u.ah osi,so now u don confuse.u follow for those guys waa no like to spend abi.lol.
Posted: at 21-11-2008 02:35 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- osituga at 21-11-2008 02:39 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyin on 21-11-2008 02:35 AM
Quote from: osituga on 21-11-2008 02:32 AM
Quote from: onyin on 21-11-2008 02:21 AM
Quote from: osituga on 21-11-2008 02:12 AM
Quote from: onyin on 21-11-2008 02:08 AM
Quote from: osituga on 21-11-2008 02:02 AM
Quote from: onyin on 21-11-2008 02:00 AM
Quote from: Jannee on 21-11-2008 01:44 AM
Osituga,no be ALL ladies na SOME ladies,how i go take tell u dat one
true tlk.


Hahah...na go see truth but na go fit talk...Chai !!!
lol.no be ALL.lol.

Wetin be the % of una wey dey talk truth
i no know the % cos i cant speak for all girls   . as for me,flowers don do me cos i luv flowers(mostly  red roses).

Only flowers and nothing more?Huh?? oh this is the kinda gyal i want.....na you go get money pas for world
i tlk am,i just fool u.ah osi,so now u don confuse.u follow for those guys waa no like to spend abi.lol.

Me self dey try code make them no call me mugun niii !!! i sabi spend for ladies oooo.....lol
Posted: at 21-11-2008 02:39 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- onyin at 21-11-2008 03:05 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: osituga on 21-11-2008 02:39 AM
Quote from: onyin on 21-11-2008 02:35 AM
Quote from: osituga on 21-11-2008 02:32 AM
Quote from: onyin on 21-11-2008 02:21 AM
Quote from: osituga on 21-11-2008 02:12 AM
Quote from: onyin on 21-11-2008 02:08 AM
Quote from: osituga on 21-11-2008 02:02 AM
Quote from: onyin on 21-11-2008 02:00 AM
Quote from: Jannee on 21-11-2008 01:44 AM
Osituga,no be ALL ladies na SOME ladies,how i go take tell u dat one
true tlk.


Hahah...na go see truth but na go fit talk...Chai !!!
lol.no be ALL.lol.

Wetin be the % of una wey dey talk truth
i no know the % cos i cant speak for all girls   . as for me,flowers don do me cos i luv flowers(mostly  red roses).

Only flowers and nothing more?Huh?? oh this is the kinda gyal i want.....na you go get money pas for world
i tlk am,i just fool u.ah osi,so now u don confuse.u follow for those guys waa no like to spend abi.lol.

Me self dey try code make them no call me mugun niii !!! i sabi spend for ladies oooo.....lol
lol.lol.gud bwoi.
Posted: at 21-11-2008 03:05 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- femikonvict at 21-11-2008 11:58 AM (15 years ago)
(m)
My girlfriend do not ask from me but i always give it out. suddenly she started requesting for some cash which i think i cant handle so i call her and said girl i cant be able to bring up with all your requirement then she agreed and we continue out relationship. since last month now she has been sending me 20K per month i dnt know why...ooooooooo but me i just dey use the money sengemenge.....hmmmmmmm
Konvict Music!!!
Posted: at 21-11-2008 11:58 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- peacetee at 21-11-2008 12:06 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Tiasha on 20-11-2008 09:31 PM
I once had a boyfriend who couldn't handle it.

wot do u want a medal ?  Undecided or i shld clap my hands  Undecided or u want me to have a word with ur boyfriend  Undecided

Posted: at 21-11-2008 12:06 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- charmingzeo at 18-09-2011 01:25 PM (12 years ago)
(m)
IT IS NOT RIGHT OFCUZ
Posted: at 18-09-2011 01:25 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 [3]

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Wofai Fada’s In-laws Release Public Statement Debunking Reports Of Her Marriage To Their Son

  2. Wofai Fada Defies In-Laws, Ties The Knot With Taiwo Cole In Traditional Ceremony (Photos & Vid)

  3. Mercy Johnson's Husband Raises Awareness On Mental Health Amidst Angela Okorie's Claims

  4. Peter Obi Missing as EFCC Releases Names of 58 Former Governors That Embezzled N2.187 Trillion

  5. Mohbad's PA, Darosha Grilled by Police, Spills More About Singer's Death & Hurried Burial

  6. "Why INEC’s Server Suffered Glitch During 2023 Presidential Polls" – Peter Obi

  7. Controversial singer, Portable Spotted On A Flight To Kenya With Wife, Bewaji Amid Online Drama

  8. Outcry As Lagos Govt Begins Demolition on Parts of Arowojobe, Mende Estate (Video)

  9. Why I Am Hardly Seen in Public These Days - Veteran Actress, Stella Damasus Opens up (VID)

  10. Actress Genevieve Nnaji Appreciates Her Fans, Shares Special Moment From Fer 45th Birthday

  11. How 40yr Old Man Lured 13yr Old Girl With N200 to His House & Held Her From January to March

  12. Amidst Witchcraft Accusations, Mercy Johnson Marks Daughter’s 4th Birthday in Style (VID)

  13. Don't Choose to be Lonely Because of People - Judy Austin Dishes Tips on Fighting For 'Love'


THIS WEEK
  1. Following CBN Directive, OPay, Palmpay, Others Clamps Down On Crypto

  2. Former Nollywood Star, Lola Alao Recounts Shocking Incident Of Assault While Working In Canada

  3. Billionaire's Daughter, DJ Cuppy Shares Wedding Bliss & Dreams Of Her Own Love Story

  4. "58 Ex-Govs Embezzled N2.187 Trillion" - EFCC Unveils Startling Revelations (See Full List)

  5. Security Forces Kill IPOB/ESN IED Specialist In Imo State

  6. Lady Accuses Actress,Mercy Johnson Of Witchcraft, Says Angela Okorie Is Her Next Target (Video)

  7. Holy Spirit Always Gives Me Lotto Number Whenever We Don't Have Anything To Eat -Efotete Family

  8. Outrage As 40-year-old Man Allegedly Lures 13-year-old Girl With ₦200, Sparks National Debate

  9. Drama In Club As Sam Larry Gets Confronted By A Club Guest Over Mohbad’s Death (Video)

  10. Ipswich Town Promoted to The Premier League After 22 Years


TOP MEMBERS: