THE PASTOR'S ASS (Page 2)

Date: 11-03-2011 5:24 am (13 years ago) | Author: olsmyls
1 [2] 3 4
- Omilim at 11-03-2011 03:19 PM (13 years ago)
(f)
Abolore Cheesy you way too funny this one is the best joke i've read so far Grin
Posted: at 11-03-2011 03:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 11-03-2011 03:23 PM (13 years ago)
thank you my sister for liking my joke,
na me give Abolore the joke say make
she post ,i tell her say i go only take the
compliments,
so thank you once again. Grin Grin Grin
Posted: at 11-03-2011 03:23 PM (13 years ago) |
Reply
- Fashalyn at 11-03-2011 05:16 PM (13 years ago)
(f)
10Q for the advice.......

Posted: at 11-03-2011 05:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 11-03-2011 05:22 PM (13 years ago)
ok start the 1st
Posted: at 11-03-2011 05:22 PM (13 years ago) |
Reply
- Abolore05 at 11-03-2011 06:01 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on 11-03-2011 02:53 PM
thank you my brada ,
Yes i dey wise well well,
and i go dey  give una
only wise advice no foolish one.
thanks again . Wink
na u dem dey compliment?
u too lyk too much fake identity
ur name na Abolore?
abi u no remember ur name again?
 Angry Angry Angry
Posted: at 11-03-2011 06:01 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Abolore05 at 11-03-2011 06:04 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on 11-03-2011 03:23 PM
thank you my sister for liking my joke,
na me give Abolore the joke say make
she post ,i tell her say i go only take the
compliments,
so thank you once again. Grin Grin Grin
see me see wahala oh
emejuru wetin dey worry u?
u no no ur name again abi?
ok u no be ABOLORE!
NA EMEJURU u b
and u wey no get any joke
hw u take give me joke to post?
mind yasef naw
 Angry Angry Angry
Posted: at 11-03-2011 06:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 11-03-2011 06:08 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 11-03-2011 06:08 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Emmagency9 at 11-03-2011 06:12 PM (13 years ago)
(m)
9ice 1

Posted: at 11-03-2011 06:12 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 11-03-2011 08:54 PM (13 years ago)
Quote from: Abolore05 on 11-03-2011 06:01 PM
Quote from: emejuru on 11-03-2011 02:53 PM
thank you my brada ,
Yes i dey wise well well,
and i go dey  give una
only wise advice no foolish one.
thanks again . Wink
na u dem dey compliment?
u too lyk too much fake identity
ur name na Abolore?
abi u no remember ur name again?
 Angry Angry Angry

No i no get Abo for my name,
Aproko how you use no say the compliment na for you?
abi them call Abolore before them post? Tongue
Posted: at 11-03-2011 08:54 PM (13 years ago) |
Reply
- Abolore05 at 12-03-2011 04:21 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: honphilip on 11-03-2011 02:10 PM
THAT'S A GOOD ONE. ITS A WISE WAY OF ADVISE KEEP IT UP.
ok, tnx  Wink
Posted: at 12-03-2011 04:21 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Abolore05 at 12-03-2011 04:23 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Omilim on 11-03-2011 03:19 PM
Abolore Cheesy you way too funny this one is the best joke i've read so far Grin
ok na laff well well Grin Grin
Posted: at 12-03-2011 04:23 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 12-03-2011 07:22 PM (13 years ago)
(f)
i dey help laugh Grin

Posted: at 12-03-2011 07:22 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 13-03-2011 02:58 AM (13 years ago)
(m)
love da joke

Posted: at 13-03-2011 02:58 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Fashalyn at 13-03-2011 04:05 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on 11-03-2011 05:22 PM
ok start the 1st
U for tell me na say u no well dan to dey talk dis kind tin.......

Posted: at 13-03-2011 04:05 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 13-03-2011 12:56 PM (13 years ago)
(m)
ok

Posted: at 13-03-2011 12:56 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Dramundu at 13-03-2011 01:23 PM (13 years ago)
(f)
wooooooooooooow
Posted: at 13-03-2011 01:23 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- at 13-03-2011 08:31 PM (13 years ago)
woof
Posted: at 13-03-2011 08:31 PM (13 years ago) |
Reply
- Riverniger1 at 13-03-2011 08:36 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Propellaswaggs on 11-03-2011 11:34 AM
hahahaahhhahhahhahahahahhahahhahahaha. laugh, hahahhahahahaahahahhahahhahahha Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

wetin dey make u laugh like this???  hmmmmmmm

Posted: at 13-03-2011 08:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Abolore05 at 14-03-2011 04:52 AM (13 years ago)
(f)
na pepper cement wey hin chop dey rxn for hin mouth make am laff lyk so  Grin Grin Grin
Posted: at 14-03-2011 04:52 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omoladey at 14-03-2011 11:02 AM (13 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 14-03-2011 11:02 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4