50 Fun Things to Do at Wal-Mart (Page 2)

Date: 21-11-2008 9:36 am (15 years ago) | Author: Happiness keeps you sweet...
1 [2] 3 4 5 6
- orezo at 4-12-2008 09:25 AM (15 years ago)
(m)
She just dey promote me give yeye na...
Posted: at 4-12-2008 09:25 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 4-12-2008 10:09 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: yeye89 on  1-12-2008 09:05 PM
nah homie....don't know if i can fit you in


iku baba yeye ooooo! try me na..., i be ya size.... Grin Grin Grin
Posted: at 4-12-2008 10:09 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 4-12-2008 10:46 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on  4-12-2008 10:09 AM
Quote from: yeye89 on  1-12-2008 09:05 PM
nah homie....don't know if i can fit you in


iku baba yeye ooooo! try me na..., i be ya size.... Grin Grin Grin
kido you dey wan smart pass your age o. wetin you know wey we dey talk? Grin Grin Grin
Posted: at 4-12-2008 10:46 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 13-12-2008 02:59 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on  2-12-2008 12:32 PM
my name na rezi no be orezor. and by the way, which one be your own? na me and yeye89 dey talk e no concern you Grin Grin Grin Grin Grin

I must tell for u

Posted: at 13-12-2008 02:59 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- E-star at 13-12-2008 04:03 PM (15 years ago)
(f)
dis is hilarious...i dnt think i'd hav d guts to do them, unless a few friends wer with me 2 laff abt it...lol
Posted: at 13-12-2008 04:03 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Toks-E at 13-12-2008 09:50 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on  4-12-2008 10:09 AM
Quote from: yeye89 on  1-12-2008 09:05 PM
nah homie....don't know if i can fit you in


iku baba yeye ooooo! try me na..., i be ya size.... Grin Grin Grin


Jesu mi  !!!!


Atutu-buyoyo!!!!!

Posted: at 13-12-2008 09:50 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- gardner at 15-12-2008 01:59 PM (15 years ago)
(m)
sorry i no fit
Posted: at 15-12-2008 01:59 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Sillyjokker at 25-12-2008 04:21 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: gardner on 15-12-2008 01:59 PM
sorry i no fit

Wetin you no fit do?

Posted: at 25-12-2008 04:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 26-12-2008 07:41 AM (15 years ago)
(m)
e say e no fit do am, as in dat kind tin now, she u don understand
Posted: at 26-12-2008 07:41 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 27-12-2008 01:08 AM (15 years ago)
(f)
thank you segzi

Posted: at 27-12-2008 01:08 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 28-12-2008 01:52 AM (15 years ago)
(m)
wetin una dey do?
Posted: at 28-12-2008 01:52 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 28-12-2008 04:18 PM (15 years ago)
(m)
So u know no
Posted: at 28-12-2008 04:18 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- femaadinho at 28-12-2008 04:30 PM (15 years ago)
(m)
dis na waste of time o u no get job
Posted: at 28-12-2008 04:30 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 28-12-2008 04:32 PM (15 years ago)
(m)
u go employ me
Posted: at 28-12-2008 04:32 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- femaadinho at 28-12-2008 04:34 PM (15 years ago)
(m)
yes now
Posted: at 28-12-2008 04:34 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 28-12-2008 04:39 PM (15 years ago)
(m)
applicant dey employ applicant?
Posted: at 28-12-2008 04:39 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 28-12-2008 04:42 PM (15 years ago)
(m)
Na naija we dey now
Posted: at 28-12-2008 04:42 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- baloo at 29-12-2008 06:52 AM (15 years ago)
(m)
dis is too short
add more
 Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 29-12-2008 06:52 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 29-12-2008 09:32 AM (15 years ago)
(m)
u fit join ur one na
Posted: at 29-12-2008 09:32 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- femaadinho at 29-12-2008 03:42 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 28-12-2008 04:39 PM
applicant dey employ applicant?
yes now i fit employ am make e dey look for job for me now abi
Posted: at 29-12-2008 03:42 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4 5 6