Greetings

Date: 18-03-2011 5:45 pm (13 years ago) | Author: felix omokere
[1] 2 3
- at 18-03-2011 05:45 PM (13 years ago)
(f)
i throw way salute 2 everyboooody  here oooooooo anybody abeg make una answer ma greetings becos i dey,, dey miss everybody shai

na ma own be dat ooooooooooooooooooo

Posted: at 18-03-2011 05:45 PM (13 years ago) | Upcoming
- Sheree at 18-03-2011 05:53 PM (13 years ago)
(f)
welcome, how body Grin Grin
Posted: at 18-03-2011 05:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- felixomosexy at 18-03-2011 06:17 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: stephen153 on 18-03-2011 05:47 PM
I GREET U TOO
BUT I NO LAF
 Grin Grin Grin
4 ur mind u tink say i need ur laugh i dey dey greet ma phphfu u say u no laugh, u no hw many yrs i don go on strike 4 dis forum......
Posted: at 18-03-2011 06:17 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- felixomosexy at 18-03-2011 06:18 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Sheree on 18-03-2011 05:53 PM
welcome, how body Grin Grin
body dey inside clothe oooooo no shake
Posted: at 18-03-2011 06:18 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- at 18-03-2011 07:11 PM (13 years ago)
ok
Posted: at 18-03-2011 07:11 PM (13 years ago) |
Reply
- jossy4reall at 18-03-2011 08:34 PM (13 years ago)
(m)
If dat salute wey u thro toch me eeeh
U go c wetin I go do u
U just come back here dey thro fins any how Huh? Huh?

Posted: at 18-03-2011 08:34 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 18-03-2011 08:36 PM (13 years ago)
lef am
Posted: at 18-03-2011 08:36 PM (13 years ago) |
Reply
- bodeniyi at 18-03-2011 09:21 PM (13 years ago)
(m)
Felimiomosexy.. I don miss you too much darling.. never knew what I would have done without you back here.. I so much miss you that I cant breathe too welll in all days that you were never here.. meanwhile, how was Kirikiri.. I mean the prison
Posted: at 18-03-2011 09:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 18-03-2011 09:45 PM (13 years ago)
(m)
C missin in action

Posted: at 18-03-2011 09:45 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 18-03-2011 09:49 PM (13 years ago)
really ?
Posted: at 18-03-2011 09:49 PM (13 years ago) |
Reply
- felixomosexy at 19-03-2011 11:02 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: bodeniyi on 18-03-2011 09:21 PM
Felimiomosexy.. I don miss you too much darling.. never knew what I would have done without you back here.. I so much miss you that I cant breathe too welll in all days that you were never here.. meanwhile, how was Kirikiri.. I mean the prison
com Bode or na wetin u dey call urself i dey provoke ooooooo cos u no even border to cum give me food as i dey for d kirikiri  nd u no say na becos of u na e make me go dereoooooooooo

bt e com be lik say na me still miss u passoooooooooooooooo wen u cum we go finish d remaining one
Posted: at 19-03-2011 11:02 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- felixomosexy at 19-03-2011 11:07 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 18-03-2011 08:34 PM
If dat salute wey u thro toch me eeeh
U go c wetin I go do u
U just come back here dey thro fins any how Huh? Huh?
i be wnt even stone u d salute self tank ur stars say e no meet u, u cum dey mk mouth 4 here abi i go still thru am again dis time around ee guy e no go miss u ooooooooooooooooooooooooo u dey hear me sooooo
Posted: at 19-03-2011 11:07 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- omotoyosolabisi at 19-03-2011 11:43 AM (13 years ago)
(f)
Felixomosexy, welcome, how body n yaba left, dey don discharge u. i for come look you but bode no quick tell me. Grin Grin

welcome, shey u don go see ur husband bode for kirikiri Huh?
Posted: at 19-03-2011 11:43 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bodeniyi at 19-03-2011 12:12 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: felixomosexy on 19-03-2011 11:02 AM
Quote from: bodeniyi on 18-03-2011 09:21 PM
Felimiomosexy.. I don miss you too much darling.. never knew what I would have done without you back here.. I so much miss you that I cant breathe too welll in all days that you were never here.. meanwhile, how was Kirikiri.. I mean the prison
com Bode or na wetin u dey call urself i dey provoke ooooooo cos u no even border to cum give me food as i dey for d kirikiri  nd u no say na becos of u na e make me go dereoooooooooo

bt e com be lik say na me still miss u passoooooooooooooooo wen u cum we go finish d remaining one
I come now.. the warder no gree make I enter ni.. so them no deliever all the food  stuffs wey I pack come??? I miss you too much
Posted: at 19-03-2011 12:12 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bodeniyi at 19-03-2011 12:13 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on 19-03-2011 11:43 AM
Felixomosexy, welcome, how body n yaba left, dey don discharge u. i for come look you but bode no quick tell me. Grin Grin

welcome, shey u don go see ur husband bode for kirikiri Huh?
You no well oo omotoyosi... she don see me sha
Posted: at 19-03-2011 12:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 19-03-2011 12:18 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: felixomosexy on 19-03-2011 11:07 AM
Quote from: jossy4reall on 18-03-2011 08:34 PM
If dat salute wey u thro toch me eeeh
U go c wetin I go do u
U just come back here dey thro fins any how Huh? Huh?
i be wnt even stone u d salute self tank ur stars say e no meet u, u cum dey mk mouth 4 here abi i go still thru am again dis time around ee guy e no go miss u ooooooooooooooooooooooooo u dey hear me sooooo

I no hear u
if u wan make I hear u den make d salute  toch me  

Posted: at 19-03-2011 12:18 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 20-03-2011 07:34 PM (13 years ago)
him self never hear you
Posted: at 20-03-2011 07:34 PM (13 years ago) |
Reply
- belogh at 22-03-2011 02:04 PM (13 years ago)
(m)
I take your salute girl only say like i get hmmmmmmmmmmmmmmmmm i no go do ooooooooooooooooooooooooo
Posted: at 22-03-2011 02:04 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- felixomosexy at 23-03-2011 02:36 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: omotoyosolabisi on 19-03-2011 11:43 AM
Felixomosexy, welcome, how body n yaba left, dey don discharge u. i for come look you but bode no quick tell me. Grin Grin

welcome, shey u don go see ur husband bode for kirikiri Huh?
i don divorce am nd as 4 u nd Bode i nava get u na time
Posted: at 23-03-2011 02:36 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- felixomosexy at 23-03-2011 02:47 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: bodeniyi on 19-03-2011 12:12 PM

bt e com be lik say na me still miss u passoooooooooooooooo wen u cum we go finish d remaining one
I come now.. the warder no gree make I enter ni.. so them no deliever all the food  stuffs wey I pack come??? I miss you too much
[/quote]
dem no giv me anytine oooooooooooooooooooooooooooo bt dem dey look 4 u shai i jzt dey giv u d information cos of Funmi
Posted: at 23-03-2011 02:47 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
[1] 2 3