skyppon don go.............hahahahahahahahahhahhaaaahahaa

Date: 18-03-2011 7:36 pm (13 years ago) | Author: Vincent Ughamdu
[1] 2 3 4 ... 8
- at 18-03-2011 07:36 PM (13 years ago)
(m)
who tell una say skyppon still dey come back to 9japals?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh??
ee don reach three weeks wey him talk nah! but him never come back.............
@abolore, sorry u hear? make u no cry oooo

i tell u that time say make u marry me but u no agree Grin Grin Grin Grin Grin
so tell me now!!!!!!!!!!!  WILL U BE MY JUILET?Huh?? Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

u can call me on 08025268322 Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 18-03-2011 07:36 PM (13 years ago) | Newbie
- at 18-03-2011 08:40 PM (13 years ago)
Poster skypon dey come,
him just hide from that Abolore small,
you fit carry her go,na your own
 Grin Grin Grin Grin
Posted: at 18-03-2011 08:40 PM (13 years ago) |
Reply
- Abolore05 at 18-03-2011 08:44 PM (13 years ago)
(f)
@poster, u mean am? hin go come back weda u want or nt
@emejuru weldon na u b my papa abi? Shocked Shocked Shocked
Posted: at 18-03-2011 08:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 18-03-2011 08:46 PM (13 years ago)
If father you ,i for don disown you far back Sad
Posted: at 18-03-2011 08:46 PM (13 years ago) |
Reply
- Abolore05 at 18-03-2011 08:55 PM (13 years ago)
(f)
really, me don disfriend u tey tey sef
if u con b my papa, i for disparted u befor dem born me
sheeeeooooorrrr
Posted: at 18-03-2011 08:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 18-03-2011 08:58 PM (13 years ago)
why you dey cry?
I never Cain you,
you don dey cry. Angry
Posted: at 18-03-2011 08:58 PM (13 years ago) |
Reply
- bodeniyi at 18-03-2011 09:13 PM (13 years ago)
(m)
Abolore... no mind them ooo.. my friend skypon is sure coming back... school stuffs got him hooked I guess... stay strong in nove oooo
Posted: at 18-03-2011 09:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 18-03-2011 09:36 PM (13 years ago)
passing
Posted: at 18-03-2011 09:36 PM (13 years ago) |
Reply
- Abolore05 at 19-03-2011 10:41 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: bodeniyi on 18-03-2011 09:13 PM
Abolore... no mind them ooo.. my friend skypon is sure coming back... school stuffs got him hooked I guess... stay strong in nove oooo
ok jare
tnx for d encouraging
na jealousy dey kill them
d nove still strong
lyk catapult wire Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 19-03-2011 10:41 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 19-03-2011 10:46 AM (13 years ago)
(f)
nyahahahahaha funny comments.... Grin Grin Grin Grin

Posted: at 19-03-2011 10:46 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Abolore05 at 19-03-2011 10:57 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: stephen153 on 19-03-2011 10:43 AM
come make i take care of u first b4 him come back
Steve dis na anoda jungle language?
u better no let me descend on u naw
apologise to me or my body guard emeogulu go deal wit u wella
Posted: at 19-03-2011 10:57 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 19-03-2011 11:11 AM (13 years ago)
(f)
hehehehe
emeogulu ur body guard?
na him carry carry ur things? Tongue

Posted: at 19-03-2011 11:11 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Abolore05 at 19-03-2011 11:13 AM (13 years ago)
(f)
yes na him i carry everything give Grin Grin Grin
Posted: at 19-03-2011 11:13 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 19-03-2011 11:17 AM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 19-03-2011 11:17 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Abolore05 at 19-03-2011 11:18 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: melleske4me on 18-03-2011 07:36 PM
u can call me on 08025268322 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
see as u kolo reach?
wetin i wan use ur number do?
i don call ur number sef bt
operator says
D SUBSCRIBER U R TRYIN TO CALL
IS CURRENTLY IN ASYLUM
PLS DESTROY ALL TRACES OF COMMUNICATION!!!!!!!
 Angry Angry Angry Angry Angry
Posted: at 19-03-2011 11:18 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 19-03-2011 11:22 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: melleske4me on 18-03-2011 07:36 PM
who tell una say skyppon still dey come back to 9japals?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh??
ee don reach three weeks wey him talk nah! but him never come back.............
@abolore, sorry u hear? make u no cry oooo

i tell u that time say make u marry me but u no agree Grin Grin Grin Grin Grin
so tell me now!!!!!!!!!!!  WILL U BE MY JUILET?Huh?? Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

u can call me on 08025268322 Grin Grin Grin Grin Grin Grin

na desperate man? hehehehe
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin



Posted: at 19-03-2011 11:22 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 19-03-2011 11:27 AM (13 years ago)
(f)
 Lips Sealed
Posted: at 19-03-2011 11:27 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Abolore05 at 19-03-2011 11:36 AM (13 years ago)
(f)
toyosi abeg say somethin
no close mouth for long
Posted: at 19-03-2011 11:36 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bodeniyi at 19-03-2011 12:05 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Abolore05 on 19-03-2011 11:18 AM
Quote from: melleske4me on 18-03-2011 07:36 PM
u can call me on 08025268322 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
see as u kolo reach?
wetin i wan use ur number do?
i don call ur number sef bt
operator says
D SUBSCRIBER U R TRYIN TO CALL
IS CURRENTLY IN ASYLUM
PLS DESTROY ALL TRACES OF COMMUNICATION!!!!!!!
 Angry Angry Angry Angry Angry
I almost faint laughing.. abolore.. you no well oo
Posted: at 19-03-2011 12:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Abolore05 at 19-03-2011 01:05 PM (13 years ago)
(f)
u sef na sickler
oya faint na
we go pour u water
 Grin
Posted: at 19-03-2011 01:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3 4 ... 8