Why are men scared of pregnancy news from their babes?! (Page 6)

Date: 21-03-2011 10:57 am (13 years ago) | Author: adewale, BELLO
1 ... 3 4 5 [6]
- chinonso0147 at 31-03-2011 08:32 PM (13 years ago)
(m)
i know  say  babes  like this question. but make  we no  forget  say na sin  to  have sex without marriage. sometimes me and  you day  for that  and we  take  that  as  show . or smart thing ,, but  please girl  make una close  una legs for unwanted PG . or  wait  till you  get  married. some time  our  girls are not  getting  married bcos  of  they  behavior.  now take note . where is this girl come  go inside.
Posted: at 31-03-2011 08:32 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Ozowalu at 31-03-2011 09:17 PM (13 years ago)
(m)
@poster person wey be say na garry ehm dey take hole body na ehm girl go come tell am say belle dey why him no go fear.....abeg na my hand talkam soo Tongue Tongue Tongue
Posted: at 31-03-2011 09:17 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- jiflexy at 1-04-2011 02:16 PM (13 years ago)
(m)
 Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
watching from afar with my microscope
Posted: at 1-04-2011 02:16 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- dickman2 at 13-06-2012 03:52 PM (11 years ago)
(m)
me i like to hear ooh.
Posted: at 13-06-2012 03:52 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- PoliticxGuru at 19-08-2015 11:39 PM (8 years ago)
(m)
It will b a liability
Posted: at 19-08-2015 11:39 PM (8 years ago) | Hero
Reply
1 ... 3 4 5 [6]