show back/mini skirts (Page 4)

Date: 22-03-2011 6:54 pm (13 years ago) | Author: BRIGHT CHUKWUDI IFUNANYACHI ES
1 2 3 [4] 5
- FlyMamacita at 23-03-2011 06:04 PM (13 years ago)
(f)
Miss Diplomatik i dey oo how ur side?? i hope say u fit enjoy ursef  Tongue
Posted: at 23-03-2011 06:04 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 23-03-2011 06:05 PM (13 years ago)
(f)
Oga abeg no shout oooo,, i dey greet u naaaaa  Kiss Kiss
Posted: at 23-03-2011 06:05 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sobeit at 23-03-2011 06:05 PM (13 years ago)
(m)
 Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 23-03-2011 06:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FlyMamacita at 23-03-2011 06:06 PM (13 years ago)
(f)
 Huh? Huh? Huh?
Posted: at 23-03-2011 06:06 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- diplomatik at 23-03-2011 06:07 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on 23-03-2011 06:04 PM
Miss Diplomatik i dey oo how ur side?? i hope say u fit enjoy ursef  Tongue

i thought u forget me na...whats good..i'm ok  Cheesy

Posted: at 23-03-2011 06:07 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sobeit at 23-03-2011 06:08 PM (13 years ago)
(m)
i dey laff as u say make i no shout...how u dey?@mama
Posted: at 23-03-2011 06:08 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FlyMamacita at 23-03-2011 06:09 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: diplomatik on 23-03-2011 06:07 PM
Quote from: FlyMamacita on 23-03-2011 06:04 PM
Miss Diplomatik i dey oo how ur side?? i hope say u fit enjoy ursef  Tongue

i thought u forget me na...whats good..i'm ok  Cheesy
i no forget u naa but dis week sleep dey worry me no b small
one day i no fit sleep, d next all i wan do na to close ma eyes  Lips Sealed  

i no dey worry, weekend dey com i go jolly jolly wella  Tongue hows life?

Posted: at 23-03-2011 06:09 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 23-03-2011 06:10 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sobeit on 23-03-2011 06:08 PM
i dey laff as u say make i no shout...how u dey?@mama
i dey vex cos ma mini skirt no wan stay 1 place  Cheesy Cheesy
Posted: at 23-03-2011 06:10 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sobeit at 23-03-2011 06:12 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on 23-03-2011 06:10 PM
Quote from: sobeit on 23-03-2011 06:08 PM
i dey laff as u say make i no shout...how u dey?@mama
i dey vex cos ma mini skirt no wan stay 1 place  Cheesy Cheesy

lol.u remove am na,if na only pant,no problem Cheesy
Posted: at 23-03-2011 06:12 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FlyMamacita at 23-03-2011 06:17 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sobeit on 23-03-2011 06:12 PM
Quote from: FlyMamacita on 23-03-2011 06:10 PM
Quote from: sobeit on 23-03-2011 06:08 PM
i dey laff as u say make i no shout...how u dey?@mama
i dey vex cos ma mini skirt no wan stay 1 place  Cheesy Cheesy

lol.u remove am na,if na only pant,no problem Cheesy
Grin Grin no pant ooo i dey houx
Posted: at 23-03-2011 06:17 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sweetrae at 23-03-2011 06:22 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on 23-03-2011 05:55 PM
Quote from: sweetrae on 23-03-2011 05:49 PM
Quote from: FlyMamacita on 23-03-2011 05:46 PM
Quote from: sweetrae on 23-03-2011 05:40 PM
to each his own!!...

personally, i wear wat i want nd don't give a shit wat pple think!!  Tongue

ha dat na fine guy for ur pic ooo  Shocked Shocked Tongue Tongue

Grin Grin Grin

u no be sharing type ??  Grin Grin

not sharin' dis one, my sista... Smiley Smiley Smiley
Posted: at 23-03-2011 06:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FlyMamacita at 23-03-2011 06:25 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sweetrae on 23-03-2011 06:22 PM
Quote from: FlyMamacita on 23-03-2011 05:55 PM
Quote from: sweetrae on 23-03-2011 05:49 PM
Quote from: FlyMamacita on 23-03-2011 05:46 PM
Quote from: sweetrae on 23-03-2011 05:40 PM
to each his own!!...

personally, i wear wat i want nd don't give a shit wat pple think!!  Tongue

ha dat na fine guy for ur pic ooo  Shocked Shocked Tongue Tongue

Grin Grin Grin

u no be sharing type ??  Grin Grin

not sharin' dis one, my sista... Smiley Smiley Smiley
ehen den i knw dis one special  Wink keep it up sis well done  Kiss
Posted: at 23-03-2011 06:25 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sweetrae at 23-03-2011 06:26 PM (13 years ago)
(f)
yes ooo!...thanks love  Wink
Posted: at 23-03-2011 06:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- esonu at 23-03-2011 06:49 PM (13 years ago)
(m)
still peeping

Posted: at 23-03-2011 06:49 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- bella100 at 23-03-2011 06:52 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: yukicares4u on 22-03-2011 07:40 PM
u said it urself...FASHION....u can remove ur eyes if u dnt wanna see them...lol Grin Grin Grin Grin Grin
even if he removes them, those eye sockets will still look Grin Grin
Posted: at 23-03-2011 06:52 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- deboalabi262 at 23-03-2011 11:53 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: trolling on 23-03-2011 06:00 PM
Dem be ASHAWO.We get some naijapal female celebrities wey dey dress like that, one of them na popular jingo.
Gbam !!!  O boy who dem be o, Expose them   -Gbe won jade...

Posted: at 23-03-2011 11:53 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- dirtykid at 23-03-2011 11:57 PM (13 years ago)
(m)
Fashion Week in NP  Cheesy Cheesy

Posted: at 23-03-2011 11:57 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- ILOVEIT at 23-03-2011 11:59 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on 23-03-2011 06:17 PM
Quote from: sobeit on 23-03-2011 06:12 PM
Quote from: FlyMamacita on 23-03-2011 06:10 PM
Quote from: sobeit on 23-03-2011 06:08 PM
i dey laff as u say make i no shout...how u dey?@mama
i dey vex cos ma mini skirt no wan stay 1 place  Cheesy Cheesy

lol.u remove am na,if na only pant,no problem Cheesy
Grin Grin no pant ooo i dey houx

Shocked Shocked Grin

Posted: at 23-03-2011 11:59 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Emmandazie at 24-03-2011 08:39 AM (13 years ago)
(m)
That is fashion and civilization to satisfy carnal desires but I cannot be attracted to marry such girls!
Posted: at 24-03-2011 08:39 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dirtykid at 24-03-2011 03:34 PM (13 years ago)
(m)
Any show back and Hot mini skirt lady around ?

Posted: at 24-03-2011 03:34 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 [4] 5