my papa bone

Date: 24-03-2011 9:39 am (13 years ago) | Author: kay
[1] 2 3 4
- at 24-03-2011 09:39 AM (13 years ago)
(m)
Papa and two pikin dey eat emejuru and Stephen, their papa com leave the food 4 dem, na him Stephen take biscuit bone wey dey inside soup and run away…. Emejuru dey crying, their mama come asked  wetin dey make u crying, na him emejuru say….. myyy daddy bone, I wan eat my dady bone, Stephen don carry am go, I wanntt to eeaatt my daddy bone, my daddy bone oooooooooooooh

Posted: at 24-03-2011 09:39 AM (13 years ago) | Upcoming
- enoibd at 24-03-2011 10:03 AM (13 years ago)
(m)
so what
Posted: at 24-03-2011 10:03 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Sheree at 24-03-2011 10:08 AM (13 years ago)
(f)
@ dollymacy, you too fall hands Huh? Huh?

na wetin come be dis na Huh?
Posted: at 24-03-2011 10:08 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enoibd at 24-03-2011 10:23 AM (13 years ago)
(m)
ask am again
Posted: at 24-03-2011 10:23 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- dollymacy at 24-03-2011 10:25 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on 24-03-2011 10:08 AM
@ dollymacy, you too fall hands Huh? Huh?

na wetin come be dis na Huh?

na joke na
Posted: at 24-03-2011 10:25 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Sheree at 24-03-2011 10:41 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: dollymacy on 24-03-2011 10:25 AM
Quote from: Sheree on 24-03-2011 10:08 AM
@ dollymacy, you too fall hands Huh? Huh?

na wetin come be dis na Huh?

na joke na

so, why I no dey laugh na Huh?
Posted: at 24-03-2011 10:41 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sheree at 24-03-2011 10:47 AM (13 years ago)
(f)
 Huh? Huh?
Posted: at 24-03-2011 10:47 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dollymacy at 24-03-2011 10:50 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on 24-03-2011 10:41 AM
Quote from: dollymacy on 24-03-2011 10:25 AM
Quote from: Sheree on 24-03-2011 10:08 AM
@ dollymacy, you too fall hands Huh? Huh?

na wetin come be dis na Huh?

na joke na

so, why I no dey laugh na Huh?

may be all ur teeth don comot
Posted: at 24-03-2011 10:50 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- dollymacy at 24-03-2011 10:51 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 24-03-2011 10:42 AM
na only Mad Men know the sickness wey dey worry u

who? na dem ba?.......
Posted: at 24-03-2011 10:51 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- dollymacy at 24-03-2011 10:57 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 24-03-2011 10:55 AM
Quote
na only Mad Men know the sickness wey dey worry u

who? na dem ba?.......
i go juaputate ya inequistic infidence

ar u speaking in tongue, i said it u need medication
Posted: at 24-03-2011 10:57 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- dollymacy at 24-03-2011 11:10 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 24-03-2011 11:00 AM
Quote
ar u speaking in tongue, i said it u need medication
i have better things to do
when i have ya time i'll come 4 u
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 24-03-2011 11:10 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- at 24-03-2011 11:36 AM (13 years ago)
this one na weting?
dolly you be yeye person
Posted: at 24-03-2011 11:36 AM (13 years ago) |
Reply
- at 24-03-2011 11:37 AM (13 years ago)
Quote from: dollymacy on 24-03-2011 10:25 AM
Quote from: Sheree on 24-03-2011 10:08 AM
@ dollymacy, you too fall hands Huh? Huh?

na wetin come be dis na Huh?

na joke na

dem don chop ya papar bone .
Posted: at 24-03-2011 11:37 AM (13 years ago) |
Reply
- at 24-03-2011 11:38 AM (13 years ago)
Quote from: stephen153 on 24-03-2011 10:42 AM
na only Mad Men know the sickness wey dey worry u

no mind that mad sick kolo dolly Grin
Posted: at 24-03-2011 11:38 AM (13 years ago) |
Reply
- dollymacy at 24-03-2011 11:39 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 24-03-2011 11:38 AM
Quote from: stephen153 on 24-03-2011 10:42 AM
na only Mad Men know the sickness wey dey worry u

no mind that mad sick kolo dolly Grin

gbammmmmmmmmmmm!!!!!!!!!! i don catch u  Grin Grin Grin
Posted: at 24-03-2011 11:39 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Sheree at 24-03-2011 11:49 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: dollymacy on 24-03-2011 10:50 AM
Quote from: Sheree on 24-03-2011 10:41 AM
Quote from: dollymacy on 24-03-2011 10:25 AM
Quote from: Sheree on 24-03-2011 10:08 AM
@ dollymacy, you too fall hands Huh? Huh?

na wetin come be dis na Huh?

na joke na


so, why I no dey laugh na Huh?

may be all ur teeth don comot

you don receive slap before through ur computer before Huh?

no let me try am on u o Angry Angry
Posted: at 24-03-2011 11:49 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 24-03-2011 11:50 AM (13 years ago)
abeg him need am
Posted: at 24-03-2011 11:50 AM (13 years ago) |
Reply
- dollymacy at 24-03-2011 11:52 AM (13 years ago)
(m)
@sheree, i dey weekend, ooh sorry i dey wicked.... if i vex..............
Posted: at 24-03-2011 11:52 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Kristiantus at 24-03-2011 11:52 AM (13 years ago)
(m)
see as sum people dey mumu themselves all in the name of a joke.... Angry
@ poster: for your mind... shey na joke be dis?
Posted: at 24-03-2011 11:52 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 24-03-2011 11:53 AM (13 years ago)
ask am
Posted: at 24-03-2011 11:53 AM (13 years ago) |
Reply
[1] 2 3 4