Greetings to my old man and late brother............... Also to Abraham, Isaac, Jacob and others if u happen to make heaven. Tell them I'll join them when my time comes..... But if it's hell.........well, sorry to the residents!
Posted: at 25-03-2011 01:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac
princess4jifs at 25-03-2011 02:45 PM (13 years ago) (f)
make una leave am make he talk him mind.but make una no surprise say na hell dis guy dey go straight.becos i have seen pple like him,when dey are corrected of their error,instead of them to change,they start looking for death,but inside them,na them wan live pass b'cos of their excesses.mitchwwwwwwwwww.abi u get AID's?abeg run ppl like u shade tears of pretence.nonsense post.
Posted: at 25-03-2011 02:45 PM (13 years ago) | Upcoming
Emmandazie at 25-03-2011 02:59 PM (13 years ago) (m)
Quote from: princess4jifs on 25-03-2011 02:45 PM
make una leave am make he talk him mind.but make una no surprise say na hell dis guy dey go straight.becos i have seen pple like him,when dey are corrected of their error,instead of them to change,they start looking for death,but inside them,na them wan live pass b'cos of their excesses.mitchwwwwwwwwww.abi u get AID's?abeg run ppl like u shade tears of pretence.nonsense post.
Posted: at 25-03-2011 02:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac