ON MY BIRTHDAY (Page 6)

Date: 26-03-2011 1:10 pm (13 years ago) | Author: Jamiu Abeeb
1 ... 3 4 5 [6] 7 8
- at 29-03-2011 08:12 PM (13 years ago)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 29-03-2011 08:12 PM (13 years ago) |
Reply
- Abolore05 at 29-03-2011 08:14 PM (13 years ago)
(f)
 Lips Sealed
Posted: at 29-03-2011 08:14 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 29-03-2011 08:16 PM (13 years ago)
 Wink Wink
Posted: at 29-03-2011 08:16 PM (13 years ago) |
Reply
- Skypon2002 at 30-03-2011 02:01 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: jaolab on 29-03-2011 11:26 AM
Quote from: Skypon2002 on 29-03-2011 02:49 AM
Quote from: jaolab on 28-03-2011 11:01 AM
Quote from: Skypon2002 on 27-03-2011 11:27 PM
o boy, just go find gateman work make u dey work
cos na work u no get.

how u go dey price turkey for N100, even fish self, u fit buy am for N100

and besides na only one turkey u wan take feed everybody wey go come the b/day party?
just go dey do gateman work abeg Grin Grin Grin Grin

i want to by a lot of dozens thats why i priced it that amount what my fult
did u mean i don't have the right to price?

u be thief?
u for tell us say u wan thief the turkey nah
instead of priceing it for N100 Grin Grin Grin Grin Grin

i no be thief i be robber
is it a crime to price

infact come buy frog for the party
the frog them na N100 each Grin Grin

Posted: at 30-03-2011 02:01 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jaolab at 30-03-2011 11:40 AM (13 years ago)
(m)
i dey expect u cos i go cook toad for u
Posted: at 30-03-2011 11:40 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- at 30-03-2011 11:42 AM (13 years ago)
him dey like am well well Smiley
Posted: at 30-03-2011 11:42 AM (13 years ago) |
Reply
- jaolab at 30-03-2011 11:49 AM (13 years ago)
(m)
so, na him favorite food be that
Posted: at 30-03-2011 11:49 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- at 30-03-2011 12:00 PM (13 years ago)
you don see am
Posted: at 30-03-2011 12:00 PM (13 years ago) |
Reply
- jaolab at 30-03-2011 12:06 PM (13 years ago)
(m)
where him dey
Posted: at 30-03-2011 12:06 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- at 30-03-2011 12:07 PM (13 years ago)
for now him dey enjoy him lizard soup
Posted: at 30-03-2011 12:07 PM (13 years ago) |
Reply
- jaolab at 30-03-2011 12:10 PM (13 years ago)
(m)
so tell me him dey eat lizard too and flies
Posted: at 30-03-2011 12:10 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- at 30-03-2011 12:13 PM (13 years ago)
him go soon come,
den him go tell you all his favourite
Posted: at 30-03-2011 12:13 PM (13 years ago) |
Reply
- jaolab at 30-03-2011 12:15 PM (13 years ago)
(m)
him go tell us all is favorite no be u start am
Posted: at 30-03-2011 12:15 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- at 30-03-2011 12:16 PM (13 years ago)
na you talk am
Posted: at 30-03-2011 12:16 PM (13 years ago) |
Reply
- Sheree at 30-03-2011 12:20 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: jaolab on 26-03-2011 01:10 PM
today is my bday am just coming back from the market to buy turkey 4 the celebration, on getting to the market i ask the woman who sells the turkey how much does the turkey cost, she replied N2500 and i priced it N100. then she started insulting me pls friends on NP what is my fault,
i thank u all GOD bless u i will holding the party tomorrow at unilag auditorium, gate fee: N500,000

Ole! army robber!

na pepper water she for pour for your face.

make you change the gate fee o to 1 milla Angry Angry Angry
Posted: at 30-03-2011 12:20 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 30-03-2011 02:53 PM (13 years ago)
tell am
Posted: at 30-03-2011 02:53 PM (13 years ago) |
Reply
- Abolore05 at 30-03-2011 03:02 PM (13 years ago)
(f)
ok i will Wink
Posted: at 30-03-2011 03:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 30-03-2011 03:06 PM (13 years ago)
correct chik how you dey?
Posted: at 30-03-2011 03:06 PM (13 years ago) |
Reply
- solid_solid at 30-03-2011 03:07 PM (13 years ago)
(m)
HEHEHE ... PASING
Posted: at 30-03-2011 03:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 30-03-2011 03:10 PM (13 years ago)
fast
Posted: at 30-03-2011 03:10 PM (13 years ago) |
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7 8