D 'Banj Again!

Date: 27-11-2008 5:35 pm (15 years ago) | Author: Omogbolahan Babs
- at 27-11-2008 05:35 PM (15 years ago)
(m)
guez wht! ds koko master no wan gree o! imagine d just konkluded MTV/Zain Awards wey dem hold for Velodrome, Abuja stadium on Saturday 22nd November 2008, na ds guy win Artiste of Da Year. Kongratz all d same. No looooong thin'! i guez u go arrange som kokolets fr me as wel


Posted: at 27-11-2008 05:35 PM (15 years ago) | Gistmaniac
- Toks-E at 2-12-2008 02:52 AM (15 years ago)
(m)
in ur dreams Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 2-12-2008 02:52 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kennycynth at 3-12-2008 06:40 PM (15 years ago)
(f)
bros awful dey porch belle oh

@toks, so you dey reach here i fear you oh
you sabi waka
Posted: at 3-12-2008 06:40 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- willison at 2-01-2009 11:48 AM (15 years ago)
(m)
I WISH YOU MERRY XMAN AND NEW YEAR IN ADVANCE....................NO LELE I GBADUN YOU MY GUY .........I LIKE THE WAY YOU DEY ROLL IT 4 THAT SIDE....................OMOTOLE KOWOLE..............
Posted: at 2-01-2009 11:48 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Sillyjokker at 11-01-2009 05:17 PM (15 years ago)
(f)
Na every where toks dey enter

Posted: at 11-01-2009 05:17 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- clara_joy999 at 11-01-2009 06:34 PM (15 years ago)
(f)
na someone they collect am before hinstarted tuface still be the baba and na bcos tuface never release his album..na that he as release and his making wave on the radio station am sure dbanj will be afraiding now  tuface pass am ok watch your mouth outide
Posted: at 11-01-2009 06:34 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- PoliticxGuru at 1-09-2015 12:09 PM (8 years ago)
(m)
no long tin
Posted: at 1-09-2015 12:09 PM (8 years ago) | Hero
Reply