nametalkam at 16-04-2011 09:53 PM (13 years ago) (m)
You are your friend are _ _ _ _ __ _ _ __ _ _ _
I specialize in investigative reportage across several subject matter and sectors but mainly focus on metro events and investigation. Do leave your thoughts and opinion on my reports to let me know what you think about them. Thank you
Posted: at 16-04-2011 09:53 PM (13 years ago) | Addicted Hero
yukicares4u at 16-04-2011 10:09 PM (13 years ago) (f)
Lol...mk them kill eachother na....Tonto dey for her house dey relax...sm pple dey kill eachother 4 her private life...nonsense....for the records Tonto is absolutely SSS and ready 2 mingle!
Posted: at 16-04-2011 10:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac
They wan give am husband If dem dey distribute husbands, I go need 1 4 my friend. she is a very matured girl without hubby
So you be her friend for mouth or which kind friend you be to her now? You na man and u come dey find man for her. Abeg stop giving excuses, make u become her husband joor?
Posted: at 17-04-2011 05:55 AM (13 years ago) | Gistmaniac
jossy4reall at 17-04-2011 01:41 PM (13 years ago) (m)
Quote from: Ajento on 17-04-2011 05:55 AM
Quote from: jossy4reall on 16-04-2011 10:44 PM
They wan give am husband If dem dey distribute husbands, I go need 1 4 my friend. she is a very matured girl without hubby
So you be her friend for mouth or which kind friend you be to her now? You na man and u come dey find man for her. Abeg stop giving excuses, make u become her husband joor?
Yes she is my friend, I mean a mutual friend no strings attached. Besides I am not in d position to marry her. But if d has even 4sale, I will purchase 4 her.
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 17-04-2011 01:41 PM (13 years ago) | Hero