hoT Pancake (Page 2)

Date: 28-11-2008 7:37 pm (15 years ago) | Author: Melk Charis
1 [2]
- rezimero at 4-12-2008 10:49 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Toks-E on  3-12-2008 09:59 PM
Quote from: rezimero on  2-12-2008 09:05 PM
come my pharmacy. i get better cough medicine for you Grin Grin Grin Grin
u don open pharmacy???

rezimero!!!!!!!!!!!!!!!.......chief importer and exporter

wait first....u dey sell "CD" for ur pharmacy???

i get every type and size. you fit come make your choice. wholesale and retail still dey too
Posted: at 4-12-2008 10:49 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 4-12-2008 11:00 AM (15 years ago)
(m)
u sabi road go market?.... Grin Grin
Posted: at 4-12-2008 11:00 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 4-12-2008 11:32 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on  4-12-2008 11:00 AM
u sabi road go market?.... Grin Grin
kido you no go fit buy this product. you neva old reach Grin Grin Grin Grin
Posted: at 4-12-2008 11:32 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 4-12-2008 11:37 AM (15 years ago)
(m)
Kido... Why u feel sey rezi no go fit know road go market... U no know sey na Rezi Baba be dat... Rezi na tourist oooh...

Rezi... Kido eye dey shuk to buy am...
Posted: at 4-12-2008 11:37 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 4-12-2008 11:53 AM (15 years ago)
(m)
you want make kido mama arrest me say i dey sell adult product give her pickin?
Posted: at 4-12-2008 11:53 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 4-12-2008 11:54 AM (15 years ago)
(m)
Nooo... I no want dat kind yawa ooh... o.k drive am commot from ur pharmacy...
Posted: at 4-12-2008 11:54 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 4-12-2008 11:59 AM (15 years ago)
(m)
rezimero get shop? pharmacy ke......   i go die o
Posted: at 4-12-2008 11:59 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 4-12-2008 12:10 PM (15 years ago)
(m)
Who wan kill u when u choose to die...
Posted: at 4-12-2008 12:10 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- gardner at 4-12-2008 12:17 PM (15 years ago)
(m)
bros i no sure say i go laugh for dis ur joke, e no even sweet me at all.
bcos u look me finish a whole me "KENNYCYNTH"

u look me 4rm hair to toe come call me Army robber(419)
e pain me well well no be small inshort i cry sote my eyez come swell up.

bros if to say we see face to face we fight tear body.
i just 4give bcos u never no who be KENNY talk more of CYNTH


abeg powerful kenny don't  talk out of track
Posted: at 4-12-2008 12:17 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- rezimero at 4-12-2008 12:46 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: orezo on  4-12-2008 11:54 AM
Nooo... I no want dat kind yawa ooh... o.k drive am commot from ur pharmacy...
person wey i don take water cane pursue tay tay. u no believe me
Posted: at 4-12-2008 12:46 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- oluopey2k4 at 4-12-2008 01:17 PM (15 years ago)
(m)
the child is not evev serious at all
Posted: at 4-12-2008 01:17 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- oluopey2k4 at 4-12-2008 01:18 PM (15 years ago)
(m)
the child no dey serious at all
Posted: at 4-12-2008 01:18 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- orezo at 4-12-2008 01:40 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on  4-12-2008 12:46 PM
Quote from: orezo on  4-12-2008 11:54 AM
Nooo... I no want dat kind yawa ooh... o.k drive am commot from ur pharmacy...
person wey i don take water cane pursue tay tay. u no believe me

I believe u... E no reach u do na...
Posted: at 4-12-2008 01:40 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ujmaria at 5-03-2016 10:50 AM (8 years ago)
(f)
I go beat that child
Posted: at 5-03-2016 10:50 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Fran6ixfox at 5-03-2016 11:16 PM (8 years ago)
(m)
this kind joke sha
Posted: at 5-03-2016 11:16 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emma4love3 at 6-03-2016 11:14 AM (8 years ago)
(m)
pls i dnt understand this joke
Posted: at 6-03-2016 11:14 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- samdove28 at 6-03-2016 05:08 PM (8 years ago)
(m)
I CANT LAF JARE, WILL COMMENT LATER.
Posted: at 6-03-2016 05:08 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Vectorcy at 10-03-2016 10:28 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: z4 Beamer on  2-12-2008 08:09 PM
Grin Grin Grin Grin   cough...cough..cough..cough........need some water pls!
No die ooooo
Posted: at 10-03-2016 10:28 PM (8 years ago) | Hero
Reply
1 [2]