



rezimero!!!!!!!!!!!!!!!.......chief importer and exporter
wait first....u dey sell "CD" for ur pharmacy???
Posted: at | |
Quote from: Toks-E on 3-12-2008 09:59 PM Quote from: rezimero on 2-12-2008 09:05 PM come my pharmacy. i get better cough medicine for you u don open pharmacy???![]() ![]() ![]() ![]() rezimero!!!!!!!!!!!!!!!.......chief importer and exporter wait first....u dey sell "CD" for ur pharmacy???
| |||||
u sabi road go market?.... Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: kido123 on 4-12-2008 11:00 AM u sabi road go market?.... kido you no go fit buy this product. you neva old reach ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Kido... Why u feel sey rezi no go fit know road go market... U no know sey na Rezi Baba be dat... Rezi na tourist oooh... ReplyRezi... Kido eye dey shuk to buy am...
| |||||
you want make kido mama arrest me say i dey sell adult product give her pickin? Reply
| |||||
Nooo... I no want dat kind yawa ooh... o.k drive am commot from ur pharmacy... Reply
| |||||
rezimero get shop? pharmacy ke...... i go die o Reply
| |||||
Who wan kill u when u choose to die... Reply
| |||||
bros i no sure say i go laugh for dis ur joke, e no even sweet me at all. Replybcos u look me finish a whole me "KENNYCYNTH" u look me 4rm hair to toe come call me Army robber(419) e pain me well well no be small inshort i cry sote my eyez come swell up. bros if to say we see face to face we fight tear body. i just 4give bcos u never no who be KENNY talk more of CYNTH abeg powerful kenny don't talk out of track
| |||||
Quote from: orezo on 4-12-2008 11:54 AM Nooo... I no want dat kind yawa ooh... o.k drive am commot from ur pharmacy... person wey i don take water cane pursue tay tay. u no believe me
| |||||
the child is not evev serious at all Reply
| |||||
the child no dey serious at all Reply
| |||||
Quote from: rezimero on 4-12-2008 12:46 PM Quote from: orezo on 4-12-2008 11:54 AM Nooo... I no want dat kind yawa ooh... o.k drive am commot from ur pharmacy... person wey i don take water cane pursue tay tay. u no believe meI believe u... E no reach u do na...
| |||||
I go beat that child Reply
| |||||
this kind joke sha Reply
| |||||
pls i dnt understand this joke Reply
| |||||
I CANT LAF JARE, WILL COMMENT LATER. Reply
| |||||
Quote from: z4 Beamer on 2-12-2008 08:09 PM ![]() ![]() ![]() ![]()
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion