hoohahahahahahahaaaaahhhaa

Date: 02-12-2008 6:46 am (15 years ago) | Author: abrakson
[1] 2
- at 2-12-2008 06:46 AM (15 years ago)
(m)
In United States of America they invented a machine that catches thieves; they took it out to different countries for a test. · USA, in 30 minutes it caught 500 thieves,· Ghana, in 10 minutes it caught 6000 thieves,· Nigeria, in 5 minutes the machine was stolen

Posted: at 2-12-2008 06:46 AM (15 years ago) | Newbie
- rezimero at 2-12-2008 10:22 AM (15 years ago)
(m)
WETIN SEF. NA ONLY DIS JOKE DEY? UNA DON OVERFLOG AM. THE JOKE IS BANNED. NO ONE SHOULD POST THIS JOKE AGAIN Angry Angry Angry Angry Angry
Posted: at 2-12-2008 10:22 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- peebukas at 2-12-2008 12:32 PM (15 years ago)
(m)
MY GUY I TIRE O, NAIJA TOO DEY COPY, DEY NO FIT DO THINGS ON THERE OWN, ABEG ABEG IF U NO GET CORRECT JOKE NO TRY SHOW UR SEF
Posted: at 2-12-2008 12:32 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- rezimero at 2-12-2008 12:48 PM (15 years ago)
(m)
una hear am. if you no get original joke, read other people own make u rest abeg Angry Angry Angry
Posted: at 2-12-2008 12:48 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 2-12-2008 03:24 PM (15 years ago)
(m)
KPAM... I no just know why some kind pple no wan hear word...
Posted: at 2-12-2008 03:24 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 2-12-2008 07:53 PM (15 years ago)
(m)
hair dey grow for their ear Grin Grin Grin Grin
Posted: at 2-12-2008 07:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dinho4lyf at 2-12-2008 07:59 PM (15 years ago)
(m)
Guy u wey write dis stuff, u neva read am here b4?
Posted: at 2-12-2008 07:59 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 2-12-2008 08:22 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on  2-12-2008 10:22 AM
WETIN SEF. NA ONLY DIS JOKE DEY? UNA DON OVERFLOG AM. THE JOKE IS BANNED. NO ONE SHOULD POST THIS JOKE AGAIN Angry Angry Angry Angry Angry




if u lyke u ban this joke....e go still come back in twenty folds............dat tyme na to run comot 4rm NP u go dey think





make we flog shit comot 4rm n e body wey post this joke again........ Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin





Posted: at 2-12-2008 08:22 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- 9jakrazy at 2-12-2008 08:32 PM (15 years ago)
(m)
Make una no kill the guy na! Only three posts on NP. I mean, he's a bloody newbie! Let him be.
Posted: at 2-12-2008 08:32 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 2-12-2008 08:59 PM (15 years ago)
(m)
why e no check b4 he post. ignorance no be excuse
Posted: at 2-12-2008 08:59 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 2-12-2008 11:31 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on  2-12-2008 08:59 PM
why e no check b4 he post. ignorance no be excuse
Quote from: Toks-E on  2-12-2008 08:22 PM
Quote from: rezimero on  2-12-2008 10:22 AM
WETIN SEF. NA ONLY DIS JOKE DEY? UNA DON OVERFLOG AM. THE JOKE IS BANNED. NO ONE SHOULD POST THIS JOKE AGAIN Angry Angry Angry Angry Angry




if u lyke u ban this joke....e go still come back in twenty folds............dat tyme na to run comot 4rm NP u go dey think





make we flog shit comot 4rm n e body wey post this joke again........ Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin






i still dey talk am

Posted: at 2-12-2008 11:31 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- orezo at 3-12-2008 08:37 AM (15 years ago)
(m)
Rezi na true word u talk sha...
Posted: at 3-12-2008 08:37 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- abraks at 3-12-2008 09:59 PM (15 years ago)
(m)
all of una dey mad oh.s na np dey make una word me like this.make person die all this capping b4 i follow jew enter hole oh.wither ur yarns oh.this goes mostly to OREZOZO wey dey form boss.if ur liver reach u to cap with me make we try hookup 1 on 1 i dey f.c.t..bastard
Posted: at 3-12-2008 09:59 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Jannee at 3-12-2008 10:02 PM (15 years ago)
(f)
What???
Posted: at 3-12-2008 10:02 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- 9jakrazy at 3-12-2008 10:36 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: abraks on  3-12-2008 09:59 PM
all of una dey mad oh.s na np dey make una word me like this.make person die all this capping b4 i follow jew enter hole oh.wither ur yarns oh.this goes mostly to OREZOZO wey dey form boss.if ur liver reach u to cap with me make we try hookup 1 on 1 i dey f.c.t..bastard
Wetin dey worry this green horn sef? Them say you pirate joke na e you catch fire? Wait make them tell you half of wetin them abuse my 'coat'! I no know why you dey yan like pikin. We go boot you commot for NP-o!
Posted: at 3-12-2008 10:36 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- e4ma at 4-12-2008 02:23 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: abraks on  3-12-2008 09:59 PM
all of una dey mad oh.s na np dey make una word me like this.make person die all this capping b4 i follow jew enter hole oh.wither ur yarns oh.this goes mostly to OREZOZO wey dey form boss.if ur liver reach u to cap with me make we try hookup 1 on 1 i dey f.c.t..bastard

OH NO HE DIDNT!!!!!!!!! Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 4-12-2008 02:23 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- lylawal at 4-12-2008 03:58 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on  2-12-2008 08:59 PM
why e no check b4 he post. ignorance no be excuse

Very True... I took over a week before I come post one single thing! So, this ABRAK or wetin be ur name, kiya for here. Na thesame way U go post one stupid useless joke called [Mmmmm]. Common joke, U no fi joke, U de abuse! Na cheap internet (from neighbours) de cause all this kind things wo!

@ ABRAKS (again): Where is FCT? Where? AS U de see place for map U wan claim!!! KAI! Oya tell us the color!!! (the guy go still talk, wo! E go call color, Na me tell una).

...God forbid bad KIDS de grow.
Posted: at 4-12-2008 03:58 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- orezo at 4-12-2008 08:22 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: abraks on  3-12-2008 09:59 PM
all of una dey mad oh.s na np dey make una word me like this.make person die all this capping b4 i follow jew enter hole oh.wither ur yarns oh.this goes mostly to OREZOZO wey dey form boss.if ur liver reach u to cap with me make we try hookup 1 on 1 i dey f.c.t..bastard


Bros... Why all dis T** C*****ng... No worry we go reason... But no be for here... Na For FCT Grin Grin Grin

Aw u take know sey i be liverpool... Wen u say i  gather liver... Grin Grin Grin
Posted: at 4-12-2008 08:22 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 4-12-2008 11:14 AM (15 years ago)
(m)
abraks if you see gbege you go fit wedge am? b4 you dey misyan for here. who dash you FCT? na one deep villa for niger state you dey
Posted: at 4-12-2008 11:14 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- abraks at 4-12-2008 10:05 PM (15 years ago)
(m)
9jakrazy as old as u are.so now NP na ur priority.c as u dey yarn.no go try dey hamma.dey reason NP ok.c as u tight face like dry purge.take time oh
Posted: at 4-12-2008 10:05 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
[1] 2