SAmyrocko at 11-12-2008 04:02 PM (15 years ago) (m) u no fit carry am 4 free?
Why i go carry am for free.. i dey work for God??? Even if na God i go know wetin i go do, but as for say na person....not just person but chikala like you.. na wa oooo u go go low now or u pay. choose one. I dey wait.
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 11-12-2008 04:02 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
chiomsx at 11-12-2008 08:49 PM (15 years ago) (f) prove it. we got to see everything abt u to judge. fair enough. bro Mazi..how u wan see my all thing??have you seen everythg of d odas? chibabe...u r d only person who has come forward boldly. lol..what can I say... Posted: at 11-12-2008 08:49 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 11-12-2008 08:53 PM (15 years ago) (m) I Vote for blackberryPearl!Wouldn't mind sneaking my name in on this one although i ain't on here..lol Vixen x ...u don't need rx to see it Truth too dey hard una for dis Naijapals sef
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 11-12-2008 08:53 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennee at 11-12-2008 08:56 PM (15 years ago) (m) prove it. we got to see everything abt u to judge. fair enough. bro Mazi..how u wan see my all thing??have you seen everythg of d odas? chibabe...u r d only person who has come forward boldly. lol..what can I say... Ahaaan!!! Nobody fit take D Award for where my Sweetheart Dey na Bring the Show to an End, D Award has been Handed over to the Right Winner: My Sweet Honeycomb Chiomsx
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 11-12-2008 08:56 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lonelysnow at 11-12-2008 09:00 PM (15 years ago) (m) prove it. we got to see everything abt u to judge. fair enough. bro Mazi..how u wan see my all thing??have you seen everythg of d odas? chibabe...u r d only person who has come forward boldly. lol..what can I say... Ahaaan!!! Nobody fit take D Award for where my Sweetheart Dey na Bring the Show to an End, D Award has been Handed over to the Right Winner: My Sweet Honeycomb Chiomsx kennee dis babe na my own so dont trespass Posted: at 11-12-2008 09:00 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 11-12-2008 09:02 PM (15 years ago) (m) Sorry u Jam Rock... Ask the ppl wey know our History make dem tell u
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 11-12-2008 09:02 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lonelysnow at 11-12-2008 09:04 PM (15 years ago) (m) Sorry u Jam Rock... Ask the ppl wey know our History make dem tell u
let see who go win the babe heart Posted: at 11-12-2008 09:04 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 11-12-2008 09:10 PM (15 years ago) (m) U really new for d Forum
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 11-12-2008 09:10 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lonelysnow at 11-12-2008 09:21 PM (15 years ago) (m) is by becoming old here... is how smart Posted: at 11-12-2008 09:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
cjluis at 11-12-2008 09:32 PM (15 years ago) (m) Smarters Posted: at 11-12-2008 09:32 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
lonelysnow at 11-12-2008 09:59 PM (15 years ago) (m) show ur face u Posted: at 11-12-2008 09:59 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
akjasper at 11-12-2008 10:14 PM (15 years ago) (m) Wanna check out dem pictures again. Posted: at 11-12-2008 10:14 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Zilly at 11-12-2008 10:29 PM (15 years ago) (m) the question should be 'Who is the sexiest girl on naijapals". Not the most beautiful. I'm thinking "Mushbac" Posted: at 11-12-2008 10:29 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
akjasper at 11-12-2008 10:38 PM (15 years ago) (m) yet to get 1 out. Posted: at 11-12-2008 10:38 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
passin Posted: at 11-12-2008 11:15 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 12-12-2008 12:09 AM (15 years ago) (m) the question should be 'Who is the sexiest girl on naijapals". Not the most beautiful. I'm thinking "Mushbac"
Biased... Looking for a way 2 get her abi?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 12-12-2008 12:09 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
akjasper at 12-12-2008 12:12 AM (15 years ago) (m) lol Posted: at 12-12-2008 12:12 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 12-12-2008 12:15 AM (15 years ago) (m) He plan no go Work, dat babe no easy ooo
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 12-12-2008 12:15 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blackspotz at 12-12-2008 12:54 AM (15 years ago) (m) I dey give vixen that is if na her pic b that oooo Posted: at 12-12-2008 12:54 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 12-12-2008 12:57 AM (15 years ago) (m) Vix na Hot babe na. Na today u dey know?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 12-12-2008 12:57 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |