OKON vs EMEKA (Page 3)

Date: 02-12-2008 2:07 pm (15 years ago) | Author: WEST TERRY
1 2 [3] 4
- rezimero at 5-12-2008 05:12 PM (15 years ago)
(m)
wetin na? na my biz i dey o
Posted: at 5-12-2008 05:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HOCKIESS at 5-12-2008 08:01 PM (15 years ago)
(m)
WHO GIVE YOU BIZNESS?REZI
Posted: at 5-12-2008 08:01 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 8-12-2008 11:13 AM (15 years ago)
(m)
Hockiess... U like know d pesin???
Posted: at 8-12-2008 11:13 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HOCKIESS at 8-12-2008 11:43 AM (15 years ago)
(m)
YES NA REZI?
Posted: at 8-12-2008 11:43 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 8-12-2008 11:58 AM (15 years ago)
(m)
hockiess u still too small to know. wetin elder (me) dey see when im sidon even if small pickin (hockiess) clim mount Everest e no go still see am. Grin Grin Grin
Posted: at 8-12-2008 11:58 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HOCKIESS at 8-12-2008 12:00 PM (15 years ago)
(m)
I SORRY 4 YOU?
Posted: at 8-12-2008 12:00 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 8-12-2008 12:17 PM (15 years ago)
(m)
Na so so sorry u dey sorry for pple... U be good samaritan... Habi u dey dash ur sorry out...
Posted: at 8-12-2008 12:17 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HOCKIESS at 8-12-2008 01:20 PM (15 years ago)
(m)
ENHEN NA OREZO
Posted: at 8-12-2008 01:20 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 8-12-2008 01:40 PM (15 years ago)
(m)
hockiess, e never reach to cry ohhhh
Posted: at 8-12-2008 01:40 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HOCKIESS at 8-12-2008 04:49 PM (15 years ago)
(m)
WERE THE TEERS WAN PASS COMOT?
Posted: at 8-12-2008 04:49 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 8-12-2008 05:23 PM (15 years ago)
(m)
this wan wey you dey sorry for every so, soon you go kon sorry for yourself
Posted: at 8-12-2008 05:23 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HOCKIESS at 9-12-2008 05:14 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on  8-12-2008 05:23 PM
this wan wey you dey sorry for every so, soon you go kon sorry for yourself
REALLY REZI ABI NA YOU BE NEXT TO SORRY FOR
Posted: at 9-12-2008 05:14 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 9-12-2008 05:54 PM (15 years ago)
(m)
to dey sorry na your talent na
Posted: at 9-12-2008 05:54 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HOCKIESS at 9-12-2008 08:40 PM (15 years ago)
(m)
enhen na rezi Grin
Posted: at 9-12-2008 08:40 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 10-12-2008 11:31 AM (15 years ago)
(m)
na true na Grin Grin Grin
Posted: at 10-12-2008 11:31 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HOCKIESS at 10-12-2008 11:33 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on  9-12-2008 05:54 PM
to dey sorry na your talent na
sorry na my talent na?bcos i go soon build charity home 4 homeless children to stay
Posted: at 10-12-2008 11:33 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 10-12-2008 12:15 PM (15 years ago)
(m)
you wey no get home na im wan build one? Grin Grin Grin Grin
Posted: at 10-12-2008 12:15 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HOCKIESS at 11-12-2008 02:32 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 10-12-2008 12:15 PM
you wey no get home na im wan build one? Grin Grin Grin Grin
you dont no the stuff am made off?junky
Posted: at 11-12-2008 02:32 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 11-12-2008 10:12 AM (15 years ago)
(m)
your own no dey pass stuff?
Posted: at 11-12-2008 10:12 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- La-kay at 11-12-2008 12:19 PM (15 years ago)
(m)
nice, but rezimero is right................
Posted: at 11-12-2008 12:19 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
1 2 [3] 4