Osama Dead At Last : Complete Season 1 - Alaba Market (Page 4)

Date: 05-05-2011 2:41 pm (12 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 2 3 [4] 5 6
- annkezs at 6-05-2011 10:47 AM (12 years ago)
(f)
ok noted
Posted: at 6-05-2011 10:47 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- sylvo4real2000 at 6-05-2011 10:56 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  5-05-2011 02:47 PM
Naija no dey carry last
abi ooo i trust them for any thing when concern piracy dem be baba for alaba
Posted: at 6-05-2011 10:56 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- uzjosh at 6-05-2011 11:38 AM (12 years ago)
(m)
Naija we 2much
Posted: at 6-05-2011 11:38 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- xyelda at 6-05-2011 12:17 PM (12 years ago)
(m)
naija for real
Posted: at 6-05-2011 12:17 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- CLASSIQUEICON at 6-05-2011 12:20 PM (12 years ago)
(m)
Naija i dey Hail o, even as the country dey wail o, una stil dey sail o. Una too much abeg! nametalkam u current die.
Posted: at 6-05-2011 12:20 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- HISJOY at 6-05-2011 01:28 PM (12 years ago)
(f)
HEI NAIJA! BUSINESS SHARP SHARP
Posted: at 6-05-2011 01:28 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- solid_solid at 6-05-2011 01:37 PM (12 years ago)
(m)
trust naija na
Posted: at 6-05-2011 01:37 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wisper2dyke at 6-05-2011 02:46 PM (12 years ago)
(m)
grab ya copy naw!!!!! Grin
Posted: at 6-05-2011 02:46 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Sheree at 6-05-2011 02:56 PM (12 years ago)
(f)
naija, I hail o!

I go buy if only Jack Bauer dey inside Grin Grin
Posted: at 6-05-2011 02:56 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- stfeloben at 6-05-2011 03:27 PM (12 years ago)
(m)
complete season one abi! Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 6-05-2011 03:27 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- azeez2009 at 6-05-2011 03:37 PM (12 years ago)
(m)
u go fear now.Alaba boiz......
Posted: at 6-05-2011 03:37 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- prince316 at 6-05-2011 03:45 PM (12 years ago)
(m)
ahahahahaha Ibo boys, i believe  una.. 9ja we no dey carry last sha
Posted: at 6-05-2011 03:45 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omonsandra at 6-05-2011 04:12 PM (12 years ago)
(f)
na wa,,,,nottin wey person no go hear 4 dis life Huh? Huh? Huh?
Posted: at 6-05-2011 04:12 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- omonsandra at 6-05-2011 04:15 PM (12 years ago)
(f)
na wa,,,,nottin wey person no go hear 4 dis life Huh? Huh? Huh?
Posted: at 6-05-2011 04:15 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- ndycharly at 6-05-2011 04:23 PM (12 years ago)
(m)
naija u cannot change
Posted: at 6-05-2011 04:23 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- math at 6-05-2011 05:15 PM (12 years ago)
(m)
nijer we no dey carry last
Posted: at 6-05-2011 05:15 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- ZEUGENS at 6-05-2011 05:23 PM (12 years ago)
(m)
hahhahahh i trust my father's land so much..what the american's cannot do,naija can do it more perfects..una 2much jare
Posted: at 6-05-2011 05:23 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- simele at 6-05-2011 05:42 PM (12 years ago)
(m)
thats naija for u we too much
Posted: at 6-05-2011 05:42 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- TOCHI4LOVE at 6-05-2011 06:00 PM (12 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin
Posted: at 6-05-2011 06:00 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- donuche at 6-05-2011 06:11 PM (12 years ago)
(m)
that is very smart of them.season 1 and i am sure that it is going to get to season 20, alaba boys we hail una oooo
Posted: at 6-05-2011 06:11 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5 6