Osama Dead At Last : Complete Season 1 - Alaba Market (Page 5)

Date: 05-05-2011 2:41 pm (13 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 2 3 4 [5] 6
- kebella at 6-05-2011 06:19 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin

Posted: at 6-05-2011 06:19 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Dramaking at 6-05-2011 07:28 PM (13 years ago)
(m)
confirm!!!!
Posted: at 6-05-2011 07:28 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- tinieno at 6-05-2011 08:18 PM (13 years ago)
(m)
He who slack lack.....naija no dey eva slack,i bin even dey wen dem kill osama.
Posted: at 6-05-2011 08:18 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Lilliansteve at 6-05-2011 08:54 PM (13 years ago)
(f)
GREAT NAIJA NO DEY CARRY LAST.
Posted: at 6-05-2011 08:54 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- chieffabian at 6-05-2011 09:47 PM (13 years ago)
(m)
nothin way don no fit do
Posted: at 6-05-2011 09:47 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- AhijoBoic at 6-05-2011 10:45 PM (13 years ago)
(m)
No duling..
Posted: at 6-05-2011 10:45 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- monday3 at 6-05-2011 10:56 PM (13 years ago)
(m)
how say naja no too much the person dey lie.we too much for anything u think of.
Posted: at 6-05-2011 10:56 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- maryclaret at 6-05-2011 11:08 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: chisparlis on  6-05-2011 10:04 PM
After everything una go talk say igbo bois dem be thief dem be 419. Make una no forget say na igbo boys be the techki wey we been get for this country but because of tribalism and haters na him make ppl too dey put eyes for igbo boys.......for aba we dey produce all kind of things and dem go still talk say igbo made.....Tell me how white people take start but if na igbo boys dem go talk say fake.....go for alaba na igbo boys dey bring wonders come lagos and na we igbo people dey pay tax well well for lagos even for almost every state for naija... na we igbo people dey use the most expensive things.

My people i like all naija butt i am very very proud to be an igbo boy and God will continue giving us more ideas and people make una try dey love every tribe even if na yaruba or idoma but no be housa people ooooooooooo  Grin Grin Grin
LOL. URE FUNNY

Posted: at 6-05-2011 11:08 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- benz419 at 7-05-2011 05:56 AM (13 years ago)
(m)
na shap shap, naija carry go   Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 7-05-2011 05:56 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- proly at 7-05-2011 08:02 AM (13 years ago)
(f)
wonderful
Posted: at 7-05-2011 08:02 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Collinsbest at 7-05-2011 10:04 AM (13 years ago)
(m)
since Obama refuse 2 release Osama picture our Alaba boiz release the video and picture. kudos 2 Alaba boiz up 9ja! Up Alaba! 
Posted: at 7-05-2011 10:04 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Lovelady at 7-05-2011 10:47 AM (13 years ago)
(m)
Haba ! I trust alaba boys, where una get his life story, I beg, make una cause wahala for Naija o.
Posted: at 7-05-2011 10:47 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- glomike at 7-05-2011 11:58 AM (13 years ago)
(m)
watin u call naija,Na commander for tins like these make them recognizance Naija
Posted: at 7-05-2011 11:58 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- mipos982000 at 7-05-2011 05:32 PM (13 years ago)
(m)
My guys, weytin nna expect say make he happen? boiz go chop now! abi u no want make them chop? u want make hunger wire them so tail....?
Posted: at 7-05-2011 05:32 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- rolifaith at 7-05-2011 06:42 PM (12 years ago)
(f)
naija notting una nor go fit do i hail, alaba boys oyeneku
Posted: at 7-05-2011 06:42 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Voodoo at 8-05-2011 02:18 AM (12 years ago)
(m)
waz da big deal, is d americans scares of what might comes out of there action?
let see the picture if u are bold. cwd............
Posted: at 8-05-2011 02:18 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- moniconyez at 8-05-2011 04:07 PM (12 years ago)
(m)
osama small dey here oooo
Posted: at 8-05-2011 04:07 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- obietrizzy at 8-05-2011 11:01 PM (12 years ago)
(m)
we no send.........
Posted: at 8-05-2011 11:01 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Bazemaster at 9-05-2011 12:11 PM (12 years ago)
(m)
who don watch yhe film??

Posted: at 9-05-2011 12:11 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- uwa190 at 10-05-2011 08:06 AM (12 years ago)
(f)
na wa o. no be small thing o
Posted: at 10-05-2011 08:06 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 3 4 [5] 6