LETS SEE WAT U GOT IN UR BRAINS (Page 6)

Date: 03-12-2008 1:43 am (15 years ago) | Author: ebehi oba
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 10
- rezimero at 29-12-2008 08:11 PM (15 years ago)
(m)
i for say make we kidnap segxi. but if we try am na we wey kidnap am go still pay the ransom to release am.
Posted: at 29-12-2008 08:11 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 29-12-2008 09:07 PM (15 years ago)
(m)
aah u go fear now
Posted: at 29-12-2008 09:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- femaadinho at 29-12-2008 09:08 PM (15 years ago)
(m)
no b only dat one o u go beg ontop d money
Posted: at 29-12-2008 09:08 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 30-12-2008 12:23 AM (15 years ago)
(m)
no be lie
Posted: at 30-12-2008 12:23 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 30-12-2008 12:47 AM (15 years ago)
(m)
u c say i 2 much
Posted: at 30-12-2008 12:47 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- femaadinho at 30-12-2008 02:21 AM (15 years ago)
(m)
hmmm
Posted: at 30-12-2008 02:21 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- feelmelife at 30-12-2008 08:38 AM (15 years ago)
(m)
Amici
the way you dey lie down for that chair, e be like say na wetin you dey wait for
Posted: at 30-12-2008 08:38 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- DarkCoco at 30-12-2008 08:52 AM (15 years ago)
(f)
passin

Posted: at 30-12-2008 08:52 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 30-12-2008 05:30 PM (15 years ago)
(m)
Na so so pass u dey pass... U no go go house???
Posted: at 30-12-2008 05:30 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 30-12-2008 11:37 PM (15 years ago)
(m)
na my house she dey come now
Posted: at 30-12-2008 11:37 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- femaadinho at 31-12-2008 01:16 AM (15 years ago)
(m)
which house
Posted: at 31-12-2008 01:16 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- baloo at 3-01-2009 07:31 AM (15 years ago)
(m)
miss road!!
sorry
Posted: at 3-01-2009 07:31 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 3-01-2009 11:29 PM (15 years ago)
(f)
next time...

Posted: at 3-01-2009 11:29 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Pires07 at 5-01-2009 09:07 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Jboy4shezo on 29-12-2008 08:02 PM
Quote from: Pires07 on 22-12-2008 04:15 PM
Na wa oh dis question get as e be, but make i try sha.
Is between proboscis or stylet of a mosquitoe.

you are rite, the answer is mosquitoe. you are very intellegent and i like that.
so what tha answer to the last question? wow! na only your mind no dirty for here but im fit dirty for  that side ooooooooooooooooooh..............any how sha, you tried and i like that. Cheesy Cool Wink Smiley Kiss

tank yo, una no go clap 4 me?

Posted: at 5-01-2009 09:07 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 5-01-2009 05:15 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: femaadinho on 31-12-2008 01:16 AM
which house
na wa u still; dey ask d house where she dey go Huh?
you no suppose no sa na my crib she dey come  Grin Grin Grin
Posted: at 5-01-2009 05:15 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- amici at 8-01-2009 08:39 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: feelmelife on 30-12-2008 08:38 AM
Amici
the way you dey lie down for that chair, e be like say na wetin you dey wait for
which chair u see me dey lie down put abeg ooooooooooooooh.......................na stand i dey stand
Posted: at 8-01-2009 08:39 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- amici at 8-01-2009 08:42 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: segxi on  5-01-2009 05:15 PM
Quote from: femaadinho on 31-12-2008 01:16 AM
which house
na wa u still; dey ask d house where she dey go Huh?
you no suppose no sa na my crib she dey come  Grin Grin Grin
[/q
abeg chop remain for others ooooooooooh
Posted: at 8-01-2009 08:42 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- segxi at 8-01-2009 10:42 PM (15 years ago)
(m)
u sef one do
Posted: at 8-01-2009 10:42 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 9-01-2009 12:16 AM (15 years ago)
(m)
una no see....as the girl they smile....who she con dey smile 4 now .....
Posted: at 9-01-2009 12:16 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- eyenakwaibom at 9-01-2009 05:45 AM (15 years ago)
(m)
na me she dey smile for,i preserve e thing for am
Posted: at 9-01-2009 05:45 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 10